₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,702 members, 8,446,703 topics. Date: Friday, 17 July 2026 at 04:34 AM

Toggle theme

Seun Celebrate Nairaland @10 For Us - Politics (2) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralPoliticsSeun Celebrate Nairaland @10 For Us (2106 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Re: Seun Celebrate Nairaland @10 For Us by donpope1(m): 12:15pm On Aug 04, 2015
Seun aka gum...for where

He is the stingy's billionaire alive.
Re: Seun Celebrate Nairaland @10 For Us by babyfaceafrica: 12:34pm On Aug 04, 2015
kokoA:
If I hear say seun still dey hustle. Wetin guys like us go come talk naw, if na me get nairaland so you no know say I for dey Waka for road dey slap Abuja chicks anyhow grin

On a serious note, Seun do something for your men. I've been here for 9 out of those 10 years.
lol...seun wants to settle down fast..so wish him well...and pray he gets a gud wife,nt all this chewgum gals wey many naw!!
Re: Seun Celebrate Nairaland @10 For Us by SeverusSnape(m): 12:42pm On Aug 04, 2015
efilefun:
Mr EruShepe aw ur side?
Efulefu, my side dey fine. I dey West Germany.
Re: Seun Celebrate Nairaland @10 For Us by efilefun(m): 12:56pm On Aug 04, 2015
You miss roadhuh u suppose dey Biafra nau
SeverusSnape:
Efulefu, my side dey fine. I dey West Germany.
Re: Seun Celebrate Nairaland @10 For Us by SeverusSnape(m): 1:20pm On Aug 04, 2015
efilefun:
You miss roadhuh u suppose dey Biafra nau
Wetin this one dey talkhuh

Am I a secessionist?... Anyway, I dey mecca, on my way to piss on his (you know who) grave. grin
Re: Seun Celebrate Nairaland @10 For Us by efilefun(m): 1:40pm On Aug 04, 2015
SeverusSnape:
Wetin this one dey talkhuh

Am I a secessionist?... Anyway, I dey mecca, on my way to piss on his (you know who) grave. grin
Your prick go begin malfunction trust me just try am make we see ur news self for front page
Re: Seun Celebrate Nairaland @10 For Us by SeverusSnape(m): 2:47pm On Aug 04, 2015
efilefun:
Your prick go begin malfunction trust me just try am make we see ur news self for front page
Hehehehehehehehehehe
1 2 Reply

Man Distributes Suya Worth N200,000 For Free To Celebrate Buhari's Return.PhotosExcited Youths Parade "Customized" Cow To Celebrate Buhari's Return. PhotosINEC Fixes December 10 For Rivers Re-run, December 3 For Lagos & FCT234

See What Elrufai Posted On Twitter.warning: Yorubas should leave Chima okoro aloneBayelsa Declares 7 Days Mourning As Flags Fly At Half Mast For Alamieyeseigha