₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,418 members, 8,421,865 topics. Date: Sunday, 07 June 2026 at 08:32 AM

Toggle theme

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1197) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2015 Batch B House (4736159 Views)

1 2 3 ... 1194 1195 1196 1197 1198 1199 1200 ... 3378 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 1:03pm On Aug 11, 2015
tongue
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:06pm On Aug 11, 2015
Gazaliah:
Hotel Or brothelhuh
Cheesus, me open brothel...satan forbid!

EL DOLA HOTEL & SUITES!
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:07pm On Aug 11, 2015
Gazaliah:
Funny you.....I no dey dia ooo
Oga, u don't have an option here o!
Re: NYSC 2015 Batch B House by starlight101(m): 1:07pm On Aug 11, 2015
Gazaliah:
Hotel Or brothelhuh
wey u go keep beamborla huh angry
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:10pm On Aug 11, 2015
Gazaliah:
So,na Allsmyles go kill you?
She can't hurt a fly na, our end na happy ever after! No fear
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 1:13pm On Aug 11, 2015
elmisti:
#puts on shade#

#look left#

physika, u need more weed?
Mehn, am runnin low on energy.. Gimme som beans, i dnt mind if u mix 'em 2geda cool

Aare2050 go jux com here dey throw him luv @ ma face.. He nor know say i bin dey hate tongue grin

Donxab et Ademasta abeg giv d manna problem grin grin .. E go must hear am loud grin

*holds.tummy*
Oh lawd.. stomak pain.. angry
Ma bad belle don dey turn me tongue cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:21pm On Aug 11, 2015
Physika:
Mehn, am runnin low on energy.. Gimme som beans, i dnt mind if u mix 'em 2geda cool

Aare2050 go jux com here dey throw him luv @ ma face.. He nor know say i bin dey hate tongue grin

Donxab et Ademasta abeg giv d manna problem grin grin .. E go must hear am loud grin

*holds.tummy*
Oh lawd.. stomak pain.. angry
Ma bad belle don dey turn me tongue cheesy
L. M. A. O

Since I promisd aare2050 that I wnt giv his tenants Tropical again witout his permision, make I double Wet for you......

Buh I no get beans ooo, #adds it in noodles#
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 1:21pm On Aug 11, 2015
Physika:
Mehn, am runnin low on energy.. Gimme som beans, i dnt mind if u mix 'em 2geda cool

Aare2050 go jux com here dey throw him luv @ ma face.. He nor know say i bin dey hate tongue grin

Donxab et Ademasta abeg giv d manna problem grin grin .. E go must hear am loud grin

*holds.tummy*
Oh lawd.. stomak pain.. angry
Ma bad belle don dey turn me tongue cheesy
hmmm... I dey com
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 1:23pm On Aug 11, 2015
Physika:
Lwkmd..

Abeg chill o.. Na cos f dis u wan go all jack sparrow on me shocked ..mehn, ur anger managmnt nor b here shocked hehehehe..

Elmisti ur mata don pass b careful.. Hehehe.. Wen did i auction una lanlady huh grin

Ademasta ur head dey there cheesy

Me don miss d duel fr dat we thread, we must make it hapen here xcept una lanlady decide to end d fun premature.. Allsmyles wink ur tots ar needed on dis.

Easy o cool
confirmed!!!
Re: NYSC 2015 Batch B House by Kbs468(m): 1:29pm On Aug 11, 2015
whodohgeepee:
This issue of PCMs choosing their preferred state of service sef! Hw can dat happen? Is it gonna start frm B'15? What if few states ar clogged up? Wud it be on first-come-first-serve basis? If so, dat means peeps go crash dat site come dat opening day for reg!
I believe all wil still boil down to luck because by d time Lagos, Enugu and Akwa Ibom has d highest pick beyond d total number required for d camps, NYSC wil av no choice but to deploy others to a state they did not include among their 3 choices above
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 1:29pm On Aug 11, 2015
Allsmyles:
Wetin una dy tok sef?
Dem lanlady fr leftside.. We nt talkin much o jawe.. Jux deliberatin on issues.
And we need u to second a motion thrown to d haus.. Hope u dey fine sha.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:32pm On Aug 11, 2015
Physika:
Mehn, am runnin low on energy.. Gimme som beans, i dnt mind if u mix 'em 2geda cool

Aare2050 go jux com here dey throw him luv @ ma face.. He nor know say i bin dey hate tongue grin

Donxab et Ademasta abeg giv d manna problem grin grin .. E go must hear am loud grin

*holds.tummy*
Oh lawd.. stomak pain.. angry
Ma bad belle don dey turn me tongue cheesy
Monkey tail dey here ooo, e get about 50kwh of energy grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 1:37pm On Aug 11, 2015
horladmejy:
OK am fine o...no let em pour sand sand for ur garri o
Sand sand fr ma garri huh
Ma garri so precios, make nobody try me o angry
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 1:42pm On Aug 11, 2015
donxab:
Brotherly, something must kill a man!
...and dying for love is a glorious death cool
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 1:54pm On Aug 11, 2015
donxab:
Oga, e do! No check abeg! I don doublecrosscheck, it is natural, Tell me why a man will not fall for a beautiful n creative mind like this? Don't use DAT your indicator on her plz, I carry God beg u! grin Creativity 100
hahahaha. Na for ur own good o. Ok carry on.
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 1:57pm On Aug 11, 2015
elmisti:
No worry, I go arrange one pekus giv u for camp tinz...u kukuma neva marry
Chai, u knw as d mata be, nah UNWRAPPED 1s I dey like, not HALLWAYS lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Allsmyles(f): 2:04pm On Aug 11, 2015
Physika:
Dem lanlady fr leftside..
We nt talkin much o jawe.. Jux deliberatin on issues.

And we need u to second a motion thrown to d haus.. Hope u dey fine sha.
I'm fyn, tnx...wt motion if I may ask?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Allsmyles(f): 2:06pm On Aug 11, 2015
hilsocial:
come lemme check weda na jazz. I get indicator.
Oya, I don come. Check fast
Re: NYSC 2015 Batch B House by Beamborla(f): 2:10pm On Aug 11, 2015
starlight101:
wey u go keep beamborla huh angry
What i didhuh
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:13pm On Aug 11, 2015
chimajii:
Chai, u knw as d mata be, nah UNWRAPPED 1s I dey like, not HALLWAYS lipsrsealed
Ehn ehn, so u sef luke tear nylon ride abi, judgment day case plenty ooo!
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 2:15pm On Aug 11, 2015
1
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 2:16pm On Aug 11, 2015
2
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 2:17pm On Aug 11, 2015
3
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 2:18pm On Aug 11, 2015
4
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 2:19pm On Aug 11, 2015
5
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 2:19pm On Aug 11, 2015
6
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 2:20pm On Aug 11, 2015
7
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 2:21pm On Aug 11, 2015
8
Re: NYSC 2015 Batch B House by starlight101(m): 2:21pm On Aug 11, 2015
Beamborla:
What i didhuh
been looking for u my angel
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 2:21pm On Aug 11, 2015
9
Re: NYSC 2015 Batch B House by starlight101(m): 2:21pm On Aug 11, 2015
Aare2050:
3
go and sleep u are drunk
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 2:22pm On Aug 11, 2015
0
1 2 3 ... 1194 1195 1196 1197 1198 1199 1200 ... 3378 Reply

NYSC 2015 Batch B OyoNYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library234

Viewing this topic: 3 guest(s)