₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,357 members, 8,430,646 topics. Date: Saturday, 20 June 2026 at 07:56 PM

Toggle theme

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1265) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2015 Batch B House (4829181 Views)

1 2 3 ... 1262 1263 1264 1265 1266 1267 1268 ... 3378 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:56pm On Aug 23, 2015
donxab:
Majek been no dey our Ward, him n terry G dey share corner!
Oh ok, cuz d guy still dey owe me some cash, na dere most of my customers dey sef, I dey rsn how I go open branch inside d place dey sell for dem

#GOAL dedicated to the search of my good friend aare2050 and iyalode allsmyles

Cc dolafunmi
Naughtylagosguy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 2:57pm On Aug 23, 2015
Warris popping? @hadassaheke
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:57pm On Aug 23, 2015
donxab:
geophysics
Geophysics dey lautech ni shocked shocked, for which faculty?

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:59pm On Aug 23, 2015
Physika:
HELP !!!

Just re-checked my jamb admin. status and saw that my year of birth as 1987 whereas it was suppose to be 1994.

Pls, what should i do? sad
On which jamb admission status did u see date of birth undecided undecided

U don come wit ur super story again ayima

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:59pm On Aug 23, 2015
haywire1:
Geophysics dey lautech ni shocked shocked, for which faculty?

#
Who said am from lautech? Lol! U see what dogonyaro can do? Show me where u saw lautech! Elmisti plz what do you suggest?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 2:59pm On Aug 23, 2015
Watssup bro? @horladmejy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:01pm On Aug 23, 2015
haywire1:
On which jamb admission status did u see date of birth undecided undecided

U don come wit ur super story again ayima

#
Nawo o.. Na serious issue oo
Abi make i screenshot am fr u ni? huh

Btw, where Ayima fr goodness sakehuh
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 3:02pm On Aug 23, 2015
Physika:
Nawo o.. Na serious issue oo
Abi make i screenshot am fr u ni? huh

Btw, where Ayima fr goodness sakehuh
Screenkill am, sorri screenshot am

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:03pm On Aug 23, 2015
donxab:
Who said am from lautech? Lol! U see what dogonyaro can do? Show me where u saw lautech! Elmisti plz what do you suggest?
I tell people that my weed have dosage, buh em no go hear, if all of dem r ODing like dis, wia I go get customer now
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 3:04pm On Aug 23, 2015
donxab:
Who said am from lautech? Lol! U see what dogonyaro can do? Show me where u saw lautech! Elmisti plz what do you suggest?
This mallam elmisti sh1t na confirm, eyes seeing triple grin grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:04pm On Aug 23, 2015
haywire1:
Screenkill am, sorri screenshot am

#
Oga waya yaff smoke wet weed ni huh grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:04pm On Aug 23, 2015
elmisti:
Oh ok, cuz d guy still dey owe me some cash, na dere most of my customers dey sef, I dey rsn how I go open branch inside d place dey sell for dem

#GOAL dedicated to the search of my good friend aare2050 and iyalode allsmyles

Cc dolafunmi
Naughtylagosguy
Oga? Fear God na! U wan sell drugs to people wet dey rehab?
I miss that babe Allsmyles!
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:06pm On Aug 23, 2015
haywire1:
This mallam elmisti sh1t na confirm, eyes seeing triple grin grin grin

#
Elmisti please cut the supplies
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:07pm On Aug 23, 2015
Your Suggestions Pls !!!

Is it ok to soak garri with cocacola drink?
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:07pm On Aug 23, 2015
donxab:
Oga? Fear God na! U wan sell drugs to people wet dey rehab?
I miss that babe Allsmyles!
Bro, n good biznes idea oooo, u knw say d tin go scarce for dere, so I fit increaase price anyhow......u know do entrepreneurship ni?
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 3:08pm On Aug 23, 2015
donxab:
Oga? Fear God na! U wan sell drugs to people wet dey rehab?
I miss that babe Allsmyles!
Allsmyles pregnancy don enter 9months nah so She's having her baby shower inside d bathroom grin grin

I even hear say na twin dey her belle

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:09pm On Aug 23, 2015
Physika:
Your Suggestions Pls !!!

Is it ok to soak garri with cocacola drink?
But u go church today? Why?
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 3:10pm On Aug 23, 2015
Physika:
Your Suggestions Pls !!!

Is it ok to soak garri with cocacola drink?
No kill urself wit Jedi Jedi, soak ur garri with cold orijin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:11pm On Aug 23, 2015
donxab:
But u go church today? Why?
Ah go church na

Bur hw dat one take ansa ma questn huh
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:11pm On Aug 23, 2015
haywire1:
Allsmyles pregnancy don enter 9months nah so She's having her baby shower inside d bathroom grin grin

I even hear say na twin dey her belle

#
Adonbilive it undecided taa na u give am the belle?
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 3:12pm On Aug 23, 2015
donxab:
But u go church today? Why?
Are u new on here don't u knw say Physika na herbalist.

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:12pm On Aug 23, 2015
donxab:
Elmisti please cut the supplies
Make I hear, I stopped selling tropical weed already cuz aare2050 tennants wr all goin gaga, now make I stop dey distribute wet and mallam shit....rara oooo
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:13pm On Aug 23, 2015
Physika:
Ah go church na

Bur hw dat one take ansa ma questn huh
The pastor no preach about health n holiness? Y u go soak garri n coke? Jedi jedi kills faster than ebola
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:13pm On Aug 23, 2015
haywire1:
No kill urself wit Jedi Jedi, soak ur garri with cold orijin

#
Abegi ah no dey take orijin again cos na fake full market..

Btw, na zero coke i wan use.. Hw u see am?
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:13pm On Aug 23, 2015
Physika:
Your Suggestions Pls !!!
Is it ok to soak garri with cocacola drink?
U should add salt to taste too
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 3:14pm On Aug 23, 2015
donxab:
Adonbilive it undecided taa na u give am the belle?
Is she small to get belle ni so which part u no believe undecided undecided

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:15pm On Aug 23, 2015
haywire1:
Are u new on here don't u knw say Physika na herbalist.

#
Hahahahaha, u no know say some herbalist na elder for church? U no dey watch NOLLYWOOD again?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:16pm On Aug 23, 2015
haywire1:
Are u new on here don't u knw say Physika na herbalist.

#
Bo shey je gan niyen cheesy

Donxab na recent deposit, he is nt jejuned in d aqua cool
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:17pm On Aug 23, 2015
haywire1:
Is she small to get belle ni so which part u no believe undecided undecided

#
Na me suppose give am belle legitimately,
Any other belle go abort
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:17pm On Aug 23, 2015
elmisti:
U should add salt to taste too
Thanks man... Wagbayi cool

Cn i boil d coke bfor use cos d weda is kinda cold huh
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 3:19pm On Aug 23, 2015
Physika:
Bo shey je gan niyen cheesy

Donxab na recent deposit, he is nt jejuned in d aqua cool
Dey deposited him and forgot balance grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:20pm On Aug 23, 2015
donxab:
Hahahahaha, u no know say some herbalist na elder for church? U no dey watch NOLLYWOOD again?
Haha..
So many fox in d fold sad

God help us grin
1 2 3 ... 1262 1263 1264 1265 1266 1267 1268 ... 3378 Reply

NYSC 2015 Batch B OyoNYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library234

Viewing this topic: 1 guest(s)