NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1265) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4829478 Views)
1 2 3 ... 1262 1263 1264 1265 1266 1267 1268 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:56pm On Aug 23, 2015 |
donxab:Oh ok, cuz d guy still dey owe me some cash, na dere most of my customers dey sef, I dey rsn how I go open branch inside d place dey sell for dem #GOAL dedicated to the search of my good friend aare2050 and iyalode allsmyles Cc dolafunmi Naughtylagosguy |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 2:57pm On Aug 23, 2015 |
Warris popping? @hadassaheke |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:57pm On Aug 23, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:59pm On Aug 23, 2015 |
Physika:On which jamb admission status did u see date of birth ![]() U don come wit ur super story again ayima # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:59pm On Aug 23, 2015 |
haywire1:Who said am from lautech? Lol! U see what dogonyaro can do? Show me where u saw lautech! Elmisti plz what do you suggest? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 2:59pm On Aug 23, 2015 |
Watssup bro? @horladmejy |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:01pm On Aug 23, 2015 |
haywire1:Nawo o.. Na serious issue oo Abi make i screenshot am fr u ni? ![]() Btw, where Ayima fr goodness sake ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 3:02pm On Aug 23, 2015 |
Physika:Screenkill am, sorri screenshot am # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:03pm On Aug 23, 2015 |
donxab:I tell people that my weed have dosage, buh em no go hear, if all of dem r ODing like dis, wia I go get customer now |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 3:04pm On Aug 23, 2015 |
donxab:This mallam elmisti sh1t na confirm, eyes seeing triple ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:04pm On Aug 23, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:04pm On Aug 23, 2015 |
elmisti:Oga? Fear God na! U wan sell drugs to people wet dey rehab? I miss that babe Allsmyles! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:06pm On Aug 23, 2015 |
haywire1:Elmisti please cut the supplies |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:07pm On Aug 23, 2015 |
Your Suggestions Pls !!! Is it ok to soak garri with cocacola drink? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:07pm On Aug 23, 2015 |
donxab:Bro, n good biznes idea oooo, u knw say d tin go scarce for dere, so I fit increaase price anyhow......u know do entrepreneurship ni? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 3:08pm On Aug 23, 2015 |
donxab:Allsmyles pregnancy don enter 9months nah so She's having her baby shower inside d bathroom ![]() I even hear say na twin dey her belle # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:09pm On Aug 23, 2015 |
Physika:But u go church today? Why? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 3:10pm On Aug 23, 2015 |
Physika:No kill urself wit Jedi Jedi, soak ur garri with cold orijin # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:11pm On Aug 23, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:11pm On Aug 23, 2015 |
haywire1:Adonbilive it taa na u give am the belle? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 3:12pm On Aug 23, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:12pm On Aug 23, 2015 |
donxab:Make I hear, I stopped selling tropical weed already cuz aare2050 tennants wr all goin gaga, now make I stop dey distribute wet and mallam shit....rara oooo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:13pm On Aug 23, 2015 |
Physika:The pastor no preach about health n holiness? Y u go soak garri n coke? Jedi jedi kills faster than ebola |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:13pm On Aug 23, 2015 |
haywire1:Abegi ah no dey take orijin again cos na fake full market.. Btw, na zero coke i wan use.. Hw u see am? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:13pm On Aug 23, 2015 |
Physika:U should add salt to taste too |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 3:14pm On Aug 23, 2015 |
donxab:Is she small to get belle ni so which part u no believe ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:15pm On Aug 23, 2015 |
haywire1:Hahahahaha, u no know say some herbalist na elder for church? U no dey watch NOLLYWOOD again? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:16pm On Aug 23, 2015 |
haywire1:Bo shey je gan niyen ![]() Donxab na recent deposit, he is nt jejuned in d aqua ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:17pm On Aug 23, 2015 |
haywire1:Na me suppose give am belle legitimately, Any other belle go abort |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:17pm On Aug 23, 2015 |
elmisti:Thanks man... Wagbayi ![]() Cn i boil d coke bfor use cos d weda is kinda cold ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 3:19pm On Aug 23, 2015 |
Physika:Dey deposited him and forgot balance ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:20pm On Aug 23, 2015 |
donxab:Haha.. So many fox in d fold ![]() God help us ![]() |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 1 guest(s)



