₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,404 members, 8,421,760 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 11:58 PM

Toggle theme

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1289) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2015 Batch B House (4734572 Views)

1 2 3 ... 1286 1287 1288 1289 1290 1291 1292 ... 3378 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by wunmi590(m): 6:19pm On Aug 24, 2015
hilsocial:
OOU ABIA POLY LAGOS POLY UNIBEN
FEDPOFFA LASU UNIPORT check ur
name and confirm

ALLSMYLES AND HALILUCK SUP
All my info. Are crrct on nysc portal.

I rep, laspotech

Thanks
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 6:20pm On Aug 24, 2015
Eseohe23:
Lol... Abeg adjust make I follow you sit down....the kunu still dey?
haa na u i bey hear say u don see ur name...anyways sha Kunu still dey

...infact na babatawa and xcozee dey supply us...even 2el dey ontop mat dey expect to see him name.

Abeg help me beg dem make dem upload ooo...abi which kind wahala b dis sefhuh
Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 6:22pm On Aug 24, 2015
Abeg who has any news abt RSUST....... Have anyone seen deir name..... From RSUST
Re: NYSC 2015 Batch B House by sod09(m): 6:23pm On Aug 24, 2015
hilsocial:
check timetable u will understand better. schs will keep uploading name till dis friday and keep uploading corrected list till nxt wk friday
tnx
Re: NYSC 2015 Batch B House by sod09(m): 6:24pm On Aug 24, 2015
Kbs468:
No till september 7th after which they cant upload again till A16 again as everything will be set for registration beginning september 8th
ok tnx
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:25pm On Aug 24, 2015
Aare2050:
walks in from the LEFT MANSION.
*Picks up mic*

i don't even know where to start or what to say.

*holding the mic with to hands*

but i've gat to talk.
.
.
.
hmmmn, long time no see, so many things has happened and and God is still keeping me and my family strong.

2 people died from my extended family, and also three weeks ago i witnessed a very gastly motor accident allong ondo-ore road.

for a week now, we have been moving my (centinery) DAD from one hospital to another, but all glory to God he is now responding to treatment at the state specialist hospital ondo.

to make matter worse, my recently bought itel1701 bleeped up, and i had to return it to lagos.

my clearance is still pending has i don't even have time to visit school.

glory to God, i'm here now, though with a java phone for the maintime,

I LOVE YOU ALL FELLOW PCM'S

ALLSMYLES: 'my school' i miss u so much, i've noticed we went off almost the same time.hope u're doing great huh

stancity my e-broda.
elmisti my ex-tennat turn frd
Roll the carpet!

Physika, come and perform

ALL WEED ON ME!

Welcome bak my good friend! And good to see u allsmyles!

Evr1 is invited to watch tonites match @ EL DOLA, all expense paid.......
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 6:26pm On Aug 24, 2015
omitooguns:
haa na u i bey hear say u don see ur name...anyways sha Kunu still dey

...infact na babatawa and xcozee dey supply us...even 2el dey ontop mat dey expect to see him name.

Abeg help me beg dem make dem upload ooo...abi which kind wahala b dis sefhuh
I dey fast and pray o.......hope the kunu chilled grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:28pm On Aug 24, 2015
dolafunmi:
Hello dear
Hello barbie
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 6:30pm On Aug 24, 2015
donxab:
Una wan scatter my bench ni? undecided
Kunu dan finish
Haba bro! No vex I no go scatter the bench. smiley
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 6:31pm On Aug 24, 2015
Heard urs would be uploaded today... If u've checked and didn't see ur name just chill and keep trying
wamenzy:
Abeg who has any news abt RSUST....... Have anyone seen deir name..... From RSUST
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 6:34pm On Aug 24, 2015
Eseohe23:
I dey fast and pray o.......hope the kunu chilled grin
the kunu just came in from de north pole...na -54 degrees e dey...so as u dey fast so, u go use d kunu dey top am wink

by d way, as u don enter d camp so....abeg help me look for beta space to land on 28th....make sure say bed bugs no dey inside d oo shocked

....no worry i will settle...u go go folow dey haliluck and co go cook for kitchen....infact na OBS u go do...wink

if e no b so.. no be NYSC DG b my Papa wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 6:38pm On Aug 24, 2015
omitooguns:
the kunu just came in from de north pole...na -54 degrees e dey...so as u dey fast so, u go use d kunu dey top am wink

by d way, as u don enter d camp so....abeg help me look for beta space to land on 28th....make sure say bed bugs no dey inside d oo shocked

....no worry i will settle...u go go folow dey haliluck and co go cook for kitchen....infact na OBS u go do...wink

if e no b so.. no be NYSC DG b my Papa wink
Lols! Buh I still dey wait to see my name o.....them never upload am. we are on the same side cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 6:39pm On Aug 24, 2015
Eseohe23:
Haba bro! No vex I no go scatter the bench. smiley
Make una relax abeg!
Na UJ dey provoke me since morning! I don refresh browser sotey I begin type my surname and mat. no. for Nairaland to login!
Re: NYSC 2015 Batch B House by Victortwist: 6:41pm On Aug 24, 2015
ekeneluvsu:
Any Esut graduate here? It is well! All I know is that everyone will see their names On/B4 Saturday.... Cheers.
esut is frustrating person o, I done dey check my name since morning no show
Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 6:43pm On Aug 24, 2015
Abeg make person kan tell me about Taraba state o.
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 6:45pm On Aug 24, 2015
Eseohe23:
Lols! Buh I still dey wait to see my name o.....them never upload am. we are on the same side cheesy
shocked no worry...still sit for d mat....if by thursday our names no show...

Hmmmm....r u pondering what im pondering wink

na to hack dia system and dabaru everytin

...so na automatic service postponed b dat cool
Re: NYSC 2015 Batch B House by zaynab9876: 6:46pm On Aug 24, 2015
grin if u r from Lautech, u can check for name
Re: NYSC 2015 Batch B House by ekeneluvsu(m): 6:48pm On Aug 24, 2015
Victortwist:
esut is frustrating person o, I done dey check my name since morning no show
Bro they are yet to upload! The Dean of Student Affairs confirmed my name on the list last week though! That's Prof Obasikene! I believe before friday they will do the needful! Proudly Esutite
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 6:49pm On Aug 24, 2015
donxab:
Make una relax abeg!
Na UJ dey provoke me since morning! I don refresh browser sotey I begin type my surname and mat. no. for Nairaland to login!
Lmao.....Same thing I have been doing since morning.they should jst upload the names once.
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 6:50pm On Aug 24, 2015
De for de upload dis tin in alphabetical order. ABU and ABSU for de calm. Haha. D way men de check dis tin, dia system fit hang.
Re: NYSC 2015 Batch B House by ekeneluvsu(m): 6:52pm On Aug 24, 2015
hilsocial:
De for de upload dis tin in alphabetical order. ABU and ABSU for de calm. Haha. D way men de check dis tin, dia system fit hang.
I sha know say before Friday everybody go don dey smile! Wetin we go dey pray for be say make error no dey at all!
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 6:54pm On Aug 24, 2015
[size=18pt]if u know u have errors in name, jamb no or DOB...visit nysc futo for corrections...heard it ll end by 2mao!

Cc: PCM Futoites
[/size]
Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 6:54pm On Aug 24, 2015
KeriBaby:
Ehen work tinz out jare... we don dey finish sef
na so, will make sure it works out, cos I don dey plan how we go do our wedding after camp, smiley
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 6:54pm On Aug 24, 2015
omitooguns:
shocked no worry...still sit for d mat....if by thursday our names no show...

Hmmmm....r u pondering what im pondering wink

na to hack dia system and dabaru everytin

...so na automatic service postponed b dat cool
I am pondering what you are pondering.
Erhm! E never reach like that bros......The name go show before weekend.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sambest2(m): 7:00pm On Aug 24, 2015
Xcozee:
[size=18pt]if u know u have errors in name, jamb no or DOB...visit nysc futo for corrections...heard it ll end by 2mao!

Cc: PCM Futoites
[/size]
How will one detect if error was made huh , did they paste any Pre mobilisation on any board or have they uploaded the list on NYSC portal huh .
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 7:00pm On Aug 24, 2015
Eseohe23:
Lmao.....Same thing I have been doing since morning.they should jst upload the names once.
Tot you've seen yours! We plenty be dat grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 7:01pm On Aug 24, 2015
TruthTella:
thanks a lot.
But I can still serve this year right? If it is corrected?
definitely you will, just go and correct it and you are good to go
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 7:01pm On Aug 24, 2015
ekeneluvsu:
I sha know say before Friday everybody go don dey smile! Wetin we go dey pray for be say make error no dey at all!
dia wont be errors.
Re: NYSC 2015 Batch B House by ekeneluvsu(m): 7:03pm On Aug 24, 2015
Sambest2:
How will one detect if error was made huh , did they paste any Pre mobilisation on any board or have they uploaded the list on NYSC portal huh .
Finally bro u don comment! Lol
Re: NYSC 2015 Batch B House by TruthTella(m): 7:03pm On Aug 24, 2015
Kunle106:
definitely you will, just go and correct it and you are good to go
thank you, God bless you.
Re: NYSC 2015 Batch B House by ekeneluvsu(m): 7:04pm On Aug 24, 2015
hilsocial:
dia wont be errors.
Amen!!!!
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sambest2(m): 7:05pm On Aug 24, 2015
ekeneluvsu:
Finally bro u don comment! Lol
I be active member na...
1 2 3 ... 1286 1287 1288 1289 1290 1291 1292 ... 3378 Reply

NYSC 2015 Batch B OyoNYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library234

Viewing this topic: 5 guest(s)