₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,942 members, 8,424,263 topics. Date: Wednesday, 10 June 2026 at 10:25 PM

Toggle theme

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1409) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2015 Batch B House (4757733 Views)

1 2 3 ... 1406 1407 1408 1409 1410 1411 1412 ... 3378 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 3:01am On Aug 30, 2015
server overwhelmed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 3:01am On Aug 30, 2015
Free me abeg.... I reach am ope ooo.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 3:01am On Aug 30, 2015
olami90 make i full here
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 3:02am On Aug 30, 2015
Olami90:
Free ma abeg.... I reach am ope ooo.
sorry
Re: NYSC 2015 Batch B House by sugarcoatted(f): 3:02am On Aug 30, 2015
Olami90:
Just three of us.sugarcoatted nd armynu
You are interuptn my sleep
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 3:03am On Aug 30, 2015
Armynu:
olami90 make i full here
Una no dey follow agreement nd instruction... I don see am since sey e don reach. U still go post. Na u scatter am
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 3:03am On Aug 30, 2015
sugarcoatted done interfere sef, spray her powder
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 3:05am On Aug 30, 2015
sugarcoatted:
You are interuptn my sleep
Na for dream u dey typehuh Oya come sleep for my side so dat u can sleep well..

We dey sanctify d thread
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 3:05am On Aug 30, 2015
Olami90:
Una no dey follow agreement nd instruction... I don see am since sey e don reach. U still go post. Na u scatter am
na mistake........ we will do it dont worry
Re: NYSC 2015 Batch B House by sugarcoatted(f): 3:05am On Aug 30, 2015
Armynu:
sugarcoatted done interfere sef, spray her powder
tongue
Re: NYSC 2015 Batch B House by Zeeenas(f): 3:06am On Aug 30, 2015
Armynu:
zeeenas why y awake
sleep dey use me play.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 3:06am On Aug 30, 2015
Armynu:
na mistake........ we will do it dont worry
Oya.... I get metre wey dey count.. I go dey giv u update... Infact na we buy d previous plot.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 3:07am On Aug 30, 2015
N
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 3:08am On Aug 30, 2015
a is 4 apple
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 3:09am On Aug 30, 2015
Olami90:
Oya.... I get metre wey dey count.. I go dey giv u update... Infact na we buy d previous plot.
people don dey show bckground o shocked
people don dey show bckground o shocked
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 3:11am On Aug 30, 2015
B for Ball
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 3:11am On Aug 30, 2015
Zeeenas:
sleep dey use me play.
come make i sing you lullaby cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 3:12am On Aug 30, 2015
c for cat
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 3:12am On Aug 30, 2015
Armynu:
people don dey show bckground o shocked
people don dey show bckground o shocked
Na gentle guys dem be. Den dey cool, dem no go hurt/interfere. Guys we hail ooo
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 3:13am On Aug 30, 2015
sugarcoatted:
tongue
i go bite dat tongue ooooo sad sad angry angry
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 3:13am On Aug 30, 2015
Na 4am dat kolo rilwan09 dey alwys go weewee for outside. We fit rush am bfor d thing catch am
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 3:14am On Aug 30, 2015
Olami90:
Na gentle guys dem be. Den dey cool, dem no go hurt/interfere. Guys we hail ooo
i hail too o
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 3:15am On Aug 30, 2015
Olami90:
Na 4am dat kolo rilwan09 dey alwys go weewee for outside. We fit rush am bfor d thing catch am
no wahala game on
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 3:16am On Aug 30, 2015
d
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 3:16am On Aug 30, 2015
e
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 3:16am On Aug 30, 2015
f
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 3:17am On Aug 30, 2015
10 more to go
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 3:17am On Aug 30, 2015
g
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 3:18am On Aug 30, 2015
h
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 3:19am On Aug 30, 2015
Pls post only one more tym armynu... Guys abeg let us be silent for those wey dey sleep for som tym... I wan pray for dem
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 3:19am On Aug 30, 2015
olami90 get reaaady
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 3:20am On Aug 30, 2015
yea it is okay.... Leave d rest for me
1 2 3 ... 1406 1407 1408 1409 1410 1411 1412 ... 3378 Reply

NYSC 2015 Batch B OyoNYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library234