NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1440) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4737926 Views)
1 2 3 ... 1437 1438 1439 1440 1441 1442 1443 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:07am On Aug 31, 2015 |
![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 2:08am On Aug 31, 2015 |
Olami90:Lol, bado |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:10am On Aug 31, 2015 |
elmisti, wetin u want make ah do for u now? I fink u said mak we dey watch ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:11am On Aug 31, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 2:11am On Aug 31, 2015 |
Just in time to prevent elmisti from owning a whole city on page 1438!!! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:12am On Aug 31, 2015 |
goldenone:Hahahahahaha.....u sef wicked no be small ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:13am On Aug 31, 2015 |
goldenone:Even u sef? What av I eva done to U? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:13am On Aug 31, 2015 |
bjay5585:thanks for the encouragement. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:14am On Aug 31, 2015 |
Xcozee:thanks for the encouragement. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:15am On Aug 31, 2015 |
Olami90:Dere is always anoda tym |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:17am On Aug 31, 2015 |
Elmisti, as per say u be good guy nd sure paddy, I go comot eyes mak u buy ur plot buh at dis tym, som pple go still dey show face small small. Give it like 15-20mins more, it won't be dat much again. Wld be left wit peepers . U can run dis page down gradually nd wit som peepz comment comin singly......den go secure 1440 Make I dey look. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:18am On Aug 31, 2015 |
EBELOSELE:Na fasting and prayer we dey do for AAU head.join the club |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:18am On Aug 31, 2015 |
Olami90:Ya head is there |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:22am On Aug 31, 2015 |
Just one ogberi |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:23am On Aug 31, 2015 |
A female ogberi |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:24am On Aug 31, 2015 |
She go don sleep |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:24am On Aug 31, 2015 |
Thos ditch |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:24am On Aug 31, 2015 |
Irk |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:25am On Aug 31, 2015 |
Choi, dis one too don wake.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:25am On Aug 31, 2015 |
elmisti:I still dey post to join help run dis page down ni ooo. No forget to use metre to know how many posts to go bfor u enta main page where real work dey...... #silence mode activated ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:27am On Aug 31, 2015 |
Olami90:#got it |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:28am On Aug 31, 2015 |
![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:28am On Aug 31, 2015 |
Like |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:29am On Aug 31, 2015 |
Devil |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:29am On Aug 31, 2015 |
Is |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 2:30am On Aug 31, 2015 |
I dan show *rolls large mat on thread* na praise and worship I kan do here. Make I see who go buy land talk less of build estate. And for you wey dey give them powder...forget...no weapon fashioned against me shall prosper ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:30am On Aug 31, 2015 |
Fat |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:31am On Aug 31, 2015 |
bharkarh:Name ya price |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:32am On Aug 31, 2015 |
# see Gazalaih.....#pick race |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:33am On Aug 31, 2015 |
Lemme just score nd go |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 2:34am On Aug 31, 2015 |
elmisti:I for collect bribe but I dey fear make Buhari no go probe me |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:34am On Aug 31, 2015 |
![]() |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 1 guest(s)

. 

