If You Don't Laugh To These, You Are A Sadist. - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › If You Don't Laugh To These, You Are A Sadist. (2465 Views)
| If You Don't Laugh To These, You Are A Sadist. by akanbiaa(op): 7:26pm On Sep 03, 2015 |
Crack ya Ribs...
Dem say Boko Haram don poison beans
after I
buy half bag for house. From the one wey
I cook,
I give my dog, Bingo, make im first test
am.
45mins later, bingo still dey waka, dey
jolly. Na
im I
come chop my own. After I don chop
finish, my
gateman run come tel me say bingo don
die, hey!
I run enter house, begin drink full gallon
of palm
oil for my belle, chop 22 bitter kola wit 3
long
bitter
leaf stem, chop walnuts with the shell no
time to
crack, swallow moringa with aloe vera as
treatment
combo. Garlic and onions be like sweet
for my
mouth. I come dey sweat as if na oven be
my
bedroom.
I dey think say my life don finish.
I come outside. Na im gate man com they
tell me
say the driver wey kill bingo wan come
beg me!
If na u, wetin u go do the gate man ![]() |
| Re: If You Don't Laugh To These, You Are A Sadist. by menix(m): 7:28pm On Sep 03, 2015 |
I choose being sadist.. |
| Re: If You Don't Laugh To These, You Are A Sadist. by SUGARBEE(f): 7:33pm On Sep 03, 2015 |
Boring Op, seems you're the sadist [size=15pt]#SUGARBEE[/size] |
| Re: If You Don't Laugh To These, You Are A Sadist. by seun66(m): 9:48am On Sep 04, 2015 |
menix:if to say u no make dis comment, na only small people for laugh |
| Re: If You Don't Laugh To These, You Are A Sadist. by menix(m): 9:58am On Sep 04, 2015 |
seun66:So u laugh abii ![]() |
| Re: If You Don't Laugh To These, You Are A Sadist. by seun66(m): 10:58am On Sep 04, 2015 |
menix:yes, i did |
| Re: If You Don't Laugh To These, You Are A Sadist. by Chestar5(f): 11:04am On Sep 04, 2015 |
@op, dont mind the sadists above me...it was funny tho @ least ![]() |
| Re: If You Don't Laugh To These, You Are A Sadist. by seun66(m): 11:17am On Sep 04, 2015 |
Chestar5:POC! am not a sadist!!! |
| Re: If You Don't Laugh To These, You Are A Sadist. by Nobody: 11:52am On Sep 04, 2015 |
Don't want to be themed a sadist, dats why I will offer a bit lol, albeit consciously. |
| Re: If You Don't Laugh To These, You Are A Sadist. by Nobody: 1:34pm On Sep 04, 2015 |
Frown# dry joke. |
My Collection Of Funny Memes:be Warned You Might Laugh To Stupor • If You Can Laugh To This Pic It Means Your IQ Is 350 • This Type Of Shoe Will Make You Laugh Except You Are A Sadist Lol • 2 • 3 • 4
The Longest Word In The Dictionary • Women Personality Followed By Her Brazier Size • Lwkmd

