NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1568) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4774489 Views)
1 2 3 ... 1565 1566 1567 1568 1569 1570 1571 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:35pm On Sep 05, 2015*. Modified: 11:25pm On Jan 04, 2017 |
............ |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:35pm On Sep 05, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 10:37pm On Sep 05, 2015 |
DonPsymon:My last choice if Enugu, Abj or Cross Rivers no work. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:37pm On Sep 05, 2015 |
@Omitooguns, make your post be quoted form like this. Thanks ADJUSTED LIST |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Beamborla(f): 10:37pm On Sep 05, 2015 |
DonPsymon:How una take dey hear all these things I no dey hear anything Na... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:38pm On Sep 05, 2015 |
Neduzze5: ! I sabi swim for bathtub! So I fit cope! Where you dey reason go? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:38pm On Sep 05, 2015 |
hilsocial:You jes the choose states wey must dey overpopulated |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayoswit(f): 10:39pm On Sep 05, 2015 |
hilsocial:Tanx. U can only get a job there thru connectn. Moreover dat state non get job ooo, i pray udom shd solve d prob of unemployment in dat state. Just come there and have fun, dats all. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:41pm On Sep 05, 2015 |
@Joyce21 kindly quote me and re-introduce yourself. Thanks |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:42pm On Sep 05, 2015 |
Xzbit91 Thought I was the only person from Benue on here... I come the think say na only me waka come.Where you dey sef and why I no d notice you ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Kingnap(m): 10:43pm On Sep 05, 2015 |
Name: Azuka Skul: DELSU Location: Lagos Would like to serve in.... 1st choice=Lagos. 2nd choice=enugu... 3rd choice Ogun.... So help me God. cc: Physika |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Jglad(f): 10:43pm On Sep 05, 2015 |
Neduzze5:If na 2 meet, just buy garri cum, Whizqueen like am wella |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayoswit(f): 10:43pm On Sep 05, 2015 |
elmisti:Aks, cultism? who is feedin u wit those lies, they are learners wen it comes to d issue of treating one's Bleep up. Non be where i dey stay or Aks dey 2 4 9ja? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistersle3m(m): 10:44pm On Sep 05, 2015 |
Ayima:Congrats hun! See you at the top |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:44pm On Sep 05, 2015 |
Beamborla:Na rumor yet tho... Dear... Where have you been? ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:45pm On Sep 05, 2015 |
Continue to dey spy for there you hear.. Abi u dey mow ur lawn fr night ni? ![]() Yea. U kno yasef. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayoswit(f): 10:45pm On Sep 05, 2015 |
sod09:HIV is real!! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 10:46pm On Sep 05, 2015 |
haywire1:5 more after, Italy open, singapore and japan open diz month |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 10:46pm On Sep 05, 2015 |
charley94:Physika take note he stays in Ekpoma not Enugu. Ekpoma shd be in Edo abi? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:46pm On Sep 05, 2015 |
DonPsymon:I chose to pick somwia not so close to my area and I was told som pple don come inform dem. I jst dey talk am sey if dose pple go show up plenty dat day, na to use d influence sey I don com bfor. D place I saw online dat is close to my area, dem dey act like gbewudani nd ah no rilly trust dia way. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:47pm On Sep 05, 2015 |
Xzbit91:Wey you dey since Na even U.A you go ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 10:47pm On Sep 05, 2015 |
omitooguns:Name:Halima Moniker:Haliluck Location:Lagos School:abu zaria |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 10:47pm On Sep 05, 2015 |
Pls while validating ur membership pls copy to physika or omitooguns |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 10:47pm On Sep 05, 2015 |
Olami90:5 more after, Italy open, singapore and japan open diz month |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:48pm On Sep 05, 2015 |
elmisti:That will be later in the month... U ar way ahead of yasef... Hop say u dey go spy sat pfp? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by sod09(m): 10:50pm On Sep 05, 2015 |
Ayoswit:chai
|
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 10:50pm On Sep 05, 2015 |
Ayoswit:I better stay here why dis self deployment start now. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:51pm On Sep 05, 2015 |
Olami90:Even me too o... Place I saw no be here. Might go to a reliable cafe I trust sha. But tuesday fit work out for me ma. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 10:51pm On Sep 05, 2015 |
DonPsymon:I ve my reasons for each state i mentioned. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:52pm On Sep 05, 2015 |
hilsocial:#Noted |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 10:56pm On Sep 05, 2015 |
donxab:I wan go Enugu Enugu!! ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Beamborla(f): 10:56pm On Sep 05, 2015 |
DonPsymon:Hmmmm... My dear, I've been learning how to Process garri ![]() Very tedious process, I must confess ![]() Makes me wonder why it's not expensive like #500 per module ![]() |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 11 guest(s)




I come the think say na only me waka come.

