NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1597) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4797573 Views)
1 2 3 ... 1594 1595 1596 1597 1598 1599 1600 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by kestephen: 10:20am On Sep 07, 2015 |
Good morning PCMs. Abeg mak una no vex o. But i wan ask weda everybody don get states wia dem wan go cos me i neva stil know o. Mak una no yab me o. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 10:20am On Sep 07, 2015 |
elmisti:I never watch that kain dance before. Mah tell @physika imm go like am gan. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by tonyx4x44(m): 10:22am On Sep 07, 2015 |
kestephen:same here sao tome and principe all the way |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:23am On Sep 07, 2015 |
chimajii:Peesika ke? The guy don act that kind film, only if u know how mny oscar he don win sef, not to mention. Hin soundtracks, grammies don plenty |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 10:25am On Sep 07, 2015 |
wamenzy:I had very brief rest. Sleep late these days. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:26am On Sep 07, 2015 |
elmisti:Coke bottle dey get expiry date? Elmisti woju o |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:26am On Sep 07, 2015 |
kestephen:If we yab. You, money no go comot for ya pocket.....oy mke I yab U, wia u dey ll dis while bi u jst dey know say na u go decide for ya slf ni......oy make I yarn better, u still get plenty time as registration is open till october, so start dey think am....U can consult peesika ( physika ) or xcozee for guidance and counseling |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 10:27am On Sep 07, 2015 |
wamenzy:Just make sure your face is clear, and in the middle of the picture. No eyeglasses or excessive makeup. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:27am On Sep 07, 2015 |
ademasta:Check am jur, if u no see am for the bottle, check inside the coke |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 10:28am On Sep 07, 2015 |
Gazaliah:Hhahhahahahah u no well... Na wahala tnks |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:28am On Sep 07, 2015 |
tonyx4x44:See this one... Tell me where the expiry date dey for coca cola bottle... E no dey joor |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 10:28am On Sep 07, 2015 |
chimajii:Lol. You can't do poo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 10:28am On Sep 07, 2015 |
dossylvanus:Ok tank u |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 10:29am On Sep 07, 2015 |
wamenzy:That guy is something else |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:30am On Sep 07, 2015 |
elmisti:Haaa inside the coke? Elmisti tun ti mu dogoyaro and monkeytail dis early monmon |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 10:31am On Sep 07, 2015 |
elmisti:Bites his hands..... Your father... You wan subdue Silverback Gorilla? quote author=elmisti post=37756553] We ll r sinners bro[/quote]Some sinners are more sinful than others. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 10:36am On Sep 07, 2015 |
wamenzy:. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:39am On Sep 07, 2015 |
ademasta:O yea of little faith |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chemss(m): 10:39am On Sep 07, 2015 |
chemss:Omitooguns Physika |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 10:40am On Sep 07, 2015 |
dossylvanus:Seriously..... That's the newest law passed by the Legislative arms of UNITED STATES that anyone can move around NAKED cos its part of Human right.... That US is doomed |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:41am On Sep 07, 2015 |
dossylvanus:Choi, so sin don get levels abi, okay, make we reach wi we go know.........silver bck ko maybach ni |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 10:41am On Sep 07, 2015 |
Gazaliah:Oh boy, USA dun die o. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 10:43am On Sep 07, 2015 |
elmisti:Respect me! Otherwise I will smash your skull. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:43am On Sep 07, 2015 |
elmisti:Lol... As per this reg of a thing, na 12am dem go open portal shey? Wht again are we scanning apart frm passport? Must we pay the 3k for the online printing of callup letter same day we register? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 10:44am On Sep 07, 2015 |
Gazaliah:Na wetin you come dey feel like? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:45am On Sep 07, 2015 |
Tayotayotayo, awayu? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by orogodoganyin(m): 10:46am On Sep 07, 2015 |
how many times person want do introduction? inlaws go soon vex o. Abdul-Hameed OAU microbiology 4rm kwara State Katsina, Sokoto, Akwaibom cc: physika |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 10:46am On Sep 07, 2015 |
dossylvanus: ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:47am On Sep 07, 2015 |
dossylvanus:Make I go buy helmet |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:48am On Sep 07, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 10:49am On Sep 07, 2015 |
Gazaliah:If true, I need to MOVE TO THE US quickly!! It never hurt no one to let it hang outside for a minute like that. .. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:50am On Sep 07, 2015 |
tayotayotayo:O shey jare omoluabi! Are you from inid, ini edo? |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 3 guest(s)
