₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,814 members, 8,428,203 topics. Date: Wednesday, 17 June 2026 at 06:43 AM

Toggle theme

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1599) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2015 Batch B House (4815276 Views)

1 2 3 ... 1596 1597 1598 1599 1600 1601 1602 ... 3378 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:31am On Sep 07, 2015
Na goal be dis.... I dribble Elmisti come tear Donsere net
donasere:
Pure water ati toothpick from barman!
#collects elmistis sk from him
Eleyi ti wa o!!!
Wagbayi! O lenu pa.
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:32am On Sep 07, 2015
Tayotayotayo, my tentacles still dey see u ooo
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:35am On Sep 07, 2015
I am in the middle of wealth...abeg where is Harinholar ooo?
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:36am On Sep 07, 2015
donasere:
Dat 2004 own abii?
ademasta:
Yes u gat it
Na dah 1 weh dem do b4 coke change bottle na
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:36am On Sep 07, 2015
Kunle106, paddy mi to sure... Werin dey happen fiyah side nah?
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:37am On Sep 07, 2015
ademasta:
I am in the middle of wealth...abeg where is Harinholar ooo?
She dey my side na!...she no lost!
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:37am On Sep 07, 2015
dossylvanus:
Wetin happen o!

You win Baba Ijebu?
More than that
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:38am On Sep 07, 2015
donasere:
Na dah 1 weh dem do b4 coke change bottle na
Aye o! That one na coke? Na alomo bitter dey inside
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:38am On Sep 07, 2015
donasere:
Na dah 1 weh dem do b4 coke change bottle na
Aye o! That one na coke? Na alomo bitter dey inside
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:38am On Sep 07, 2015
Acre 1600 up for sale in a bit
Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 11:38am On Sep 07, 2015
bharkarh:
make state no go scam us.
na why u gash open eye and ear If u won choose...lol
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:39am On Sep 07, 2015
deracathy:
More than that
Yea, plus mama ijebu join
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:39am On Sep 07, 2015
ademasta:
Aye o! That one na coke? Na alomo bitter dey inside
Shhhhhhhhhh.......... no dey cast!!
#coded!
Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 11:41am On Sep 07, 2015
ademasta:
Kunle106, paddy mi to sure... Werin dey happen fiyah side nah?
baba I full ground oooo.... my side just there.. how ur side na?
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:42am On Sep 07, 2015
donasere:
She dey my side na!...she no lost!
Wht is she doin in ur side? Are u a kidnappist? Cos i knw u cnt be a kidnapper
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:43am On Sep 07, 2015
Kunle106:
baba I full ground oooo.... my side just there.. how ur side na?
U full ground like eba wey dem carry 3congos of garri make...
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:44am On Sep 07, 2015
ademasta:
Wht is she doin in ur side? Are u a kidnappist? Cos i knw u cnt be a kidnapper
No! no!! no!!!
Kidnappist ko ooo! This is Babenapping! grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 11:44am On Sep 07, 2015
ademasta:
Wht is she doin in ur side? Are u a kidnappist? Cos i knw u cnt be a kidnapper
...Lolsss u guy funny no be small...I dey ma villa ooooo dey wait 4 reg....
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 11:46am On Sep 07, 2015
Olami90:
Brotherly!!! Twale oooo. O lenu pa
You are sighted.
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 11:47am On Sep 07, 2015
Gazaliah:
Farmer,na my area she dey... Abi you dey jelous nihuh
Jealous of what?

Toto full ground everywhere now.?
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:49am On Sep 07, 2015
Harinholar:
...Lolsss u guy funny no be small...I dey ma villa ooooo dey wait 4 reg....
Dnt mind the guy, he didnt knw u are in d villa preparing eba for me. Abeg do quick comot for kitchen hunger dey catch me o
Re: NYSC 2015 Batch B House by febbymi: 11:49am On Sep 07, 2015
ekeneluvsu:
Boss I hail. Pls i need clarification on the online payment. I've never used my atm card for any online transaction before. Do I need to activate anything or I should go and pay online with it. I'm using an Ecobank verve interswitch card. Do I need to activate any safetoken service?
Mine is gtbank, who sabi plz help
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 11:49am On Sep 07, 2015
deracathy:
More than that
Ah!

Your man give you some gooooooood loving?

Abi wetin?
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:50am On Sep 07, 2015
dossylvanus:
Jealous of what?

Toto full ground everywhere now.?
Toto what? Tonto dikeh u wanted to write
Re: NYSC 2015 Batch B House by bidex005(m): 11:50am On Sep 07, 2015
PCMs can now choose their preferred state of service.

Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:50am On Sep 07, 2015
Harinholar:
...Lolsss u guy funny no be small...I dey ma villa ooooo dey wait 4 reg....
Villa ke??....where be dah one again?
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 11:53am On Sep 07, 2015
ademasta:
Toto what? Tonto dikeh u wanted to write
Toto... P***y...... Every female has it.

Stoop behaving behaving like a circumcised monkey.
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:53am On Sep 07, 2015
donasere:
No! no!! no!!! Kidnappist ko ooo! This is Babenapping! grin
Kai... Bado!
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:53am On Sep 07, 2015
ademasta:
Dnt mind the guy, he didnt knw u are in d villa preparing eba for me. Abeg do quick comot for kitchen hunger dey catch me o
Ademasta! Eba again for dis kind time? Shey na brunch b dat?

Harinholar wa Jaye turkey not chicken...turkey and chips ni citi!!
Gbogbo village parole yi is not ur callin fa!
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:55am On Sep 07, 2015
dossylvanus:
Toto... P***y...... Every female has it.

Stoop behaving behaving like a circumcised monkey.
Ok i got ur point, uncircumcised baboon!
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:56am On Sep 07, 2015
donasere:
Villa ke??....where be dah one again?
You wan come?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 11:58am On Sep 07, 2015
donasere:
Villa ke??....where be dah one again?
...u no fit understand..cos e no dey Nigeria
1 2 3 ... 1596 1597 1598 1599 1600 1601 1602 ... 3378 Reply

NYSC 2015 Batch B OyoNYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library234

Viewing this topic: 2 guest(s)