NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1628) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4890631 Views)
1 2 3 ... 1625 1626 1627 1628 1629 1630 1631 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:20am On Sep 08, 2015 |
mobi18:My vice my vice.....so portal fit make u sef join nightswatch |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:20am On Sep 08, 2015 |
halelluyah.....!!!! at last, make i go sleep wake me up, wen him open the thing |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:21am On Sep 08, 2015 |
elmisti:NA U SABI , HELP OOOO ANY LINK WEY I PRESS NA PORN WEBSITE E DEY CARRY ME GO OOOOO # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:21am On Sep 08, 2015 |
Exquisitmarshal2:Who ever gave. U weed to smoke shall serve in Lagos |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:22am On Sep 08, 2015 |
haywire1:Kikiki, boya na dia DG dey, or hin babe, enter one chat room make u jollificate with dem na |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:22am On Sep 08, 2015 |
elmisti:lol..i jes wan dey update people ni... i no too dey bodad,lagos sure for me gan... no be me talk am ooo,na God |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:24am On Sep 08, 2015 |
Darebecca:Una don start abi.....wetin concrn halleluyah wit matter wey dey ground na, abi na u caryy key to unlock portal ni |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:24am On Sep 08, 2015 |
d red lines don increase oo,so we re making progress.... make una wait make d whole red line wey dey d page load... ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:24am On Sep 08, 2015 |
elmisti:I SAW PERSON WEY RESEMBLE U INSIDE D PORN, ABI U DEY ACT PORN # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:25am On Sep 08, 2015 |
elmisti:u mean Maiduguri? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:25am On Sep 08, 2015 |
mobi18:We go see for lagos then... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:25am On Sep 08, 2015 |
mobi18:I sabi ur kind, u. Don carry one guy go registry, so u go jst scan d marriage certificate, choose Lagos....I like dat kind runs |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:26am On Sep 08, 2015 |
Darebecca:Ontop wetin na....u knw very well that I gave. Him the. Crack he is smoking. Na |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:26am On Sep 08, 2015 |
SEE AS UNA DEY REFRESH PAGE EVERY SECONDS ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Moshmustapha(m): 12:27am On Sep 08, 2015 |
Still waiting patiently |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:27am On Sep 08, 2015 |
elmisti:no mind dem, dem no wan negotiate, i must collct 2M from dem b4 i give dem d Key. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:27am On Sep 08, 2015 |
elmisti:KIKIKIKAKAKAKAKAKKOPKOKOKPKOKOKPO ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:28am On Sep 08, 2015 |
haywire1:I think say u know b4 ni, I am an actor na,first class porn actor, u know how many oscar I don collect ni |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:29am On Sep 08, 2015 |
Darebecca:Cc haywire.....I don see portal key oooooo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:30am On Sep 08, 2015 |
elmisti:lol,na wa ooo,i no desperate reach dat side nah,buh i get marriage cert to upload truly... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:30am On Sep 08, 2015 |
elmisti:make d Crack no Crack him head o.... well, u knw wats good for him. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:31am On Sep 08, 2015 |
MAKE UNA WAKE D GUY WEY GO UPLOAD LINK NAH, ABI WHICH KIND THING BE THIS NAH ![]() BRB MAKE I CARRY GUGURU (POP CORN) OUT ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chikaodili345(f): 12:31am On Sep 08, 2015 |
Moshmustapha:The link should show up under the "Registration for Remobilization, 2015 A" right? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:32am On Sep 08, 2015 |
mobi18:Kikiki, make me sef go find doctors report......I just neva decide which sickness I wan get ni |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:34am On Sep 08, 2015 |
elmisti:lol,try hypertension,high blood pressure coupled with high sugar level with d body's inability to break down glucose..i swear down,nysc go post u to ur room for ur ppa sef |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:34am On Sep 08, 2015 |
elmisti:USE EBOLA # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:36am On Sep 08, 2015 |
mobi18:And some pple will still be doubting the future of. This nation, sister repent sharp sharp ooooo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:36am On Sep 08, 2015 |
haywire1:haaa,u want nysc to start new orientation camp for him ... na only u one go dey dere |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:37am On Sep 08, 2015 |
haywire1:#in faze voice# If I pour u holy water make you pour me holy water bak |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:38am On Sep 08, 2015 |
chikaodili345:SHINE UR EYES, READ AND UNDERSTAND # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:38am On Sep 08, 2015 |
elmisti:yaff repent since nah if not ,na constant non stop erection of d joystick i for say make u use |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:38am On Sep 08, 2015 |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4