₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,446 members, 8,435,653 topics. Date: Monday, 29 June 2026 at 07:22 AM

Toggle theme

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1628) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2015 Batch B House (4889609 Views)

1 2 3 ... 1625 1626 1627 1628 1629 1630 1631 ... 3378 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:20am On Sep 08, 2015
mobi18:
i jes went to d nysc portal naw ,i clicked on d quick link that saiz pcms online reg,took a while,it opened buh only showed some red lines and stopped and wen i checked d address it was portal.nysc.gov.ng ... pretty sure it wuld open fully by morning
My vice my vice.....so portal fit make u sef join nightswatch
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:20am On Sep 08, 2015
halelluyah.....!!!! at last,

make i go sleep

wake me up, wen him open the thing
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:21am On Sep 08, 2015
elmisti:
LWKMD.....if dat portal open b4 morning, dem deserve national wrd for nysc....siddon dere dey wait...jobless boy, Go and pick beans!
NA U SABI grin grin grin grin grin, HELP OOOO ANY LINK WEY I PRESS NA PORN WEBSITE E DEY CARRY ME GO OOOOO shocked shocked shocked shocked shocked shocked

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:21am On Sep 08, 2015
Exquisitmarshal2:
Reg don start ooooo
Who ever gave. U weed to smoke shall serve in Lagos
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:22am On Sep 08, 2015
haywire1:
NA U SABI grin grin grin grin grin, HELP OOOO ANY LINK WEY I PRESS NA PORN WEBSITE E DEY CARRY ME GO OOOOO shocked shocked shocked shocked shocked shocked

#
Kikiki, boya na dia DG dey, or hin babe, enter one chat room make u jollificate with dem na
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:22am On Sep 08, 2015
elmisti:
My vice my vice.....so portal fit make u sef join nightswatch
lol..i jes wan dey update people ni... i no too dey bodad,lagos sure for me gan... no be me talk am ooo,na God
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:24am On Sep 08, 2015
Darebecca:
halelluyah.....!!!! at last
Una don start abi.....wetin concrn halleluyah wit matter wey dey ground na, abi na u caryy key to unlock portal ni
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:24am On Sep 08, 2015
d red lines don increase oo,so we re making progress.... make una wait make d whole red line wey dey d page load... grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:24am On Sep 08, 2015
elmisti:
Kikiki, boya na dia DG dey, or hin babe, enter one chat room make u jollificate with dem na
I SAW PERSON WEY RESEMBLE U INSIDE D PORN, ABI U DEY ACT PORN shocked shocked shocked shocked shocked

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:25am On Sep 08, 2015
elmisti:
Who ever gave. U weed to smoke shall serve in Lagos
u mean Maiduguri?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:25am On Sep 08, 2015
mobi18:
lol..i jes wan dey update people ni... i no too dey bodad,lagos sure for me gan... no be me talk am ooo,na God
We go see for lagos then...
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:25am On Sep 08, 2015
mobi18:
lol..i jes wan dey update people ni... i no too dey bodad,lagos sure for me gan... no be me talk am ooo,na God
I sabi ur kind, u. Don carry one guy go registry, so u go jst scan d marriage certificate, choose Lagos....I like dat kind runs
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:26am On Sep 08, 2015
Darebecca:
u mean Maiduguri?
Ontop wetin na....u knw very well that I gave. Him the. Crack he is smoking. Na
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:26am On Sep 08, 2015
SEE AS UNA DEY REFRESH PAGE EVERY SECONDS grin grin grin grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Moshmustapha(m): 12:27am On Sep 08, 2015
Still waiting patiently
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:27am On Sep 08, 2015
elmisti:
Una don start abi.....wetin concrn halleluyah wit matter wey dey ground na, abi na u caryy key to unlock portal ni
no mind dem, dem no wan negotiate, i must collct 2M from dem b4 i give dem d Key.
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:27am On Sep 08, 2015
elmisti:
I sabi ur kind, u. Don carry one guy go registry, so u go jst scan d marriage certificate, choose Lagos....I like dat kind runs
KIKIKIKAKAKAKAKAKKOPKOKOKPKOKOKPO grin grin grin grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:28am On Sep 08, 2015
haywire1:
I SAW PERSON WEY RESEMBLE U INSIDE D PORN, ABI U DEY ACT PORN shocked shocked shocked shocked shocked

#
I think say u know b4 ni, I am an actor na,first class porn actor, u know how many oscar I don collect ni
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:29am On Sep 08, 2015
Darebecca:
no mind dem, dem no wan negotiate, i must collct 2M from dem b4 i give dem d Key.
Cc haywire.....I don see portal key oooooo
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:30am On Sep 08, 2015
elmisti:
I sabi ur kind, u. Don carry one guy go registry, so u go jst scan d marriage certificate, choose Lagos....I like dat kind runs
lol,na wa ooo,i no desperate reach dat side nah,buh i get marriage cert to upload truly...
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:30am On Sep 08, 2015
elmisti:
Ontop wetin na....u knw very well that I gave. Him the. Crack he is smoking. Na
make d Crack no Crack him head o.... well, u knw wats good for him.
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:31am On Sep 08, 2015
MAKE UNA WAKE D GUY WEY GO UPLOAD LINK NAH, ABI WHICH KIND THING BE THIS NAH angry angry angry angry angry

BRB MAKE I CARRY GUGURU (POP CORN) OUT grin grin grin grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by chikaodili345(f): 12:31am On Sep 08, 2015
Moshmustapha:
Still waiting patiently
The link should show up under the "Registration for Remobilization, 2015 A" right?
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:32am On Sep 08, 2015
mobi18:
lol,na wa ooo,i no desperate reach dat side nah,buh i get marriage cert to upload truly...
Kikiki, make me sef go find doctors report......I just neva decide which sickness I wan get ni
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:34am On Sep 08, 2015
elmisti:
Kikiki, make me sef go find doctors report......I just neva decide which sickness I wan get ni
lol,try hypertension,high blood pressure coupled with high sugar level with d body's inability to break down glucose..i swear down,nysc go post u to ur room for ur ppa sef
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:34am On Sep 08, 2015
elmisti:
Kikiki, make me sef go find doctors report......I just neva decide which sickness I wan get ni
USE EBOLA

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:36am On Sep 08, 2015
mobi18:
lol,try hypertension,high blood pressure coupled with high sugar level with d body's inability to break down glucose..i swear down,nysc go post u to ur room for ur ppa sef
And some pple will still be doubting the future of. This nation, sister repent sharp sharp ooooo
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:36am On Sep 08, 2015
haywire1:
USE EBOLA

#
haaa,u want nysc to start new orientation camp for him ... na only u one go dey dere
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:37am On Sep 08, 2015
haywire1:
USE EBOLA
#
#in faze voice#
If I pour u holy water make you pour me holy water bak
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:38am On Sep 08, 2015
chikaodili345:
The link should show up under the "Registration for Remobilization, 2015 A" right?
SHINE UR EYES, READ AND UNDERSTAND

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:38am On Sep 08, 2015
elmisti:
And some pple will still be doubting the future of. This nation, sister repent sharp sharp ooooo
yaff repent since nah if not ,na constant non stop erection of d joystick i for say make u use
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:38am On Sep 08, 2015
mobi18:
haaa,u want nysc to start new orientation camp for him ... na only u one go dey dere
elmisti:
#in faze voice#
If I pour u holy water make you pour me holy water bak
grin grin grin grin grin grin grin grin

#
1 2 3 ... 1625 1626 1627 1628 1629 1630 1631 ... 3378 Reply

NYSC 2015 Batch B OyoNYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library234

Viewing this topic: 2 guest(s)