NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1636) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4783520 Views)
1 2 3 ... 1633 1634 1635 1636 1637 1638 1639 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 8:01am On Sep 08, 2015 |
time to make money |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:02am On Sep 08, 2015 |
Olami90:Its opened bro, but not running smooth yet |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 8:02am On Sep 08, 2015 |
romzyxy:#3048 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 8:03am On Sep 08, 2015 |
Gazaliah:wet in concern me, if dem like make them lock throughout today, me self no never ready to register so I won't boda checking |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 8:03am On Sep 08, 2015 |
elmisti:Na lie....Its running good |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:03am On Sep 08, 2015 |
donasere:Tanx man, make I go sell give DG, cuz that portal go need enuf weed, if PCMs stat dey abuse am, na claro fit make am comot eye |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:04am On Sep 08, 2015 |
ademasta:Modified!!!! No vex!! Dah king kong weed bad gan |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 8:04am On Sep 08, 2015 |
Kunle106:I can see you are not serious.... Na yourself you dey deceive....Wen you know it no concern you,why quoting me ?swerve jooor |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hayqinsbFX: 8:05am On Sep 08, 2015 |
i need to revalidate ooo i am logging into mt portal but i cant see anything new from what iv been seeing before. how will i start the registration. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mekstaniac(m): 8:05am On Sep 08, 2015 |
Portal is open now |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by susskid: 8:05am On Sep 08, 2015 |
D portal self dey still smoke weed as per say hin go work die 2day...make una chill..lolz |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 8:05am On Sep 08, 2015 |
Gazaliah:
|
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:06am On Sep 08, 2015 |
Gazaliah:#drags out my 49mm#.....its not SMOOTH YET! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by onuwaje(m): 8:06am On Sep 08, 2015 |
Can any bank b used for transaction? Xcozee Gazaliah |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:06am On Sep 08, 2015 |
elmisti:Do sharp sharp oo! So portal go run smoothly.......aw foreign go get link wen local neva get!! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 8:07am On Sep 08, 2015 |
donasere:ai just dey laff, na for night dem go open the portal... at least na still 8th of sept |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 8:07am On Sep 08, 2015 |
donasere:I never use any head play...When I post a comment here,its a genuine one |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 8:09am On Sep 08, 2015 |
onuwaje:best of them all na GTbank.... Others that NYSC allow can also do the transaction as well. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:10am On Sep 08, 2015 |
He is very right, I don register finish sef ![]() Gazaliah: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 8:12am On Sep 08, 2015 |
you can now register, its on now... where are my front line soldiers |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:13am On Sep 08, 2015 |
Gazaliah:Na so........... aw tayotayotayo register finish b4 u? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:15am On Sep 08, 2015 |
Yeh! see pcm online oooooooooo Some pple ehn, to be a ghost reader don dey dem blood. Una no go still comot on top sey reg don start...na ghost mode dem go still use do wedding..smh #thread is about to start flying...mak I get set for catch-up ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 8:16am On Sep 08, 2015 |
donasere:Am still at home ...I pend the reg cos I no get thumbprint scanner. Mind you,I no know anything about tayotayotayo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 8:16am On Sep 08, 2015 |
Cc; Gazaliah My bro no lie o. E don open oooo. Kmot for moblie settings o
|
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Antigal(m): 8:17am On Sep 08, 2015 |
Cc: Sodiqyinka , tolustx: pls I need your phone numbers. My friend has a problem with nysc. Her page is blank and her matric no was used for somebody else. Her name is edidiong efiom ukpong, matric no 06/32120, reg no 63148718IE, her DOB is 25th dec 1985. I would appreciate any favourable response |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hayqinsbFX: 8:18am On Sep 08, 2015 |
and i have revalidated and a new call up number has dropped. i was given the option if three states to go for my orientation. i chose OGUN, RIVERS, ENUGU. i could only choose one state from one geopolitical zone. and i cant choose my state of origin and my state of studies. i just hope this time NYSC gives me my desired state. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Swagk101(m): 8:19am On Sep 08, 2015 |
People like me wey wan runz am no need to go sleep 4 cafe....*Dials NYSC DG's line* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 8:19am On Sep 08, 2015 |
Antigal:Na sodiq you want or anyoda people to help you ![]() You no even put institution make we also check....So na today you know say she get P |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 8:19am On Sep 08, 2015 |
Who and who are in the cafe? Situation report pls!!! Down here d cafe attendant be praying since 8:00am. Another attendant be eating. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:20am On Sep 08, 2015 |
Conversion from type 'DBNull' to type 'String' is not valid. someone should register and try to login # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 8:21am On Sep 08, 2015 |
iykebest1:Calm down bro.....You will be the number one person to attend to when Dem finish with dia morning duty |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by RayAngel(f): 8:21am On Sep 08, 2015 |
[quote author=mukhcech post=37779614]I no wan waste my time & all dem 3k+ |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 1 guest(s)
?
