₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,942 members, 8,424,259 topics. Date: Wednesday, 10 June 2026 at 10:14 PM

Toggle theme

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1698) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2015 Batch B House (4757674 Views)

1 2 3 ... 1695 1696 1697 1698 1699 1700 1701 ... 3378 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 7:37pm On Sep 09, 2015
Gazaliah:
Have you been attended tohuh
Not really. Still looking for answers

GGGGGGGGGOOOOOOOOOOOOOOOAAALLLLLLLLLLLLLLLLLLL!
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 7:38pm On Sep 09, 2015
Gazaliah:
Dossylvanus.....Lwkmd4h
hahahahahahahahhahahahahahahahahahahaa wawawawawawawawawawawawawawawawaa kikikikikikikikikikikikikikikikikkikikiikikikikijikiiii
Abeg,no cry ,pleaseeeee Dossylv Anus
Hehehehe.... Munuration dey worry you.
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:38pm On Sep 09, 2015
haywire1:
Lol, no Longtin in it jare, people no wan take risk @all. I did my registration in my room, I no enter any cyber cafe. Anybody wey dey lagos still aving problem with d registration can contact me.

#
Kikiki, which side of lasgidi u dey, wld av done mine too in ma room buh na scanner disqualify me
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:39pm On Sep 09, 2015
debris:
cheesy lol I dey jare
before ya e-boo killi me o! grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 7:39pm On Sep 09, 2015
elmisti:
Kikiki, which side of lasgidi u dey, wld av done mine too in ma room buh na scanner disqualify me
You don see scanner?
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:39pm On Sep 09, 2015
debris:
cheesy lol I dey jare
I checked on u this morning, will check back tonite, prepare food cos I'm hungry kiss

CC
Whodohgeepee

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 7:40pm On Sep 09, 2015
haywire1:
Lol, no Longtin in it jare, people no wan take risk @all. I did my registration in my room, I no enter any cyber cafe. Anybody wey dey lagos still aving problem with d registration can contact me.

#
My guy... Na where you dey?
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:41pm On Sep 09, 2015
elmisti:
Kikiki, which side of lasgidi u dey, wld av done mine too in ma room buh na scanner disqualify me
With 20 wraps of flavoured sh1t I go borrow u scanner

I dey chop ikorodu life presently

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by chikaodili345(f): 7:41pm On Sep 09, 2015
Finally completed my registration. Relieved.
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:41pm On Sep 09, 2015
dossylvanus:
My guy... Na where you dey?
I dey chop ikorodu life presently

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:42pm On Sep 09, 2015
chikaodili345:
Finally completed my registration. Relieved.
Congrat

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 7:42pm On Sep 09, 2015
mukhcech:
Abeg how una take turn una passport to 15KB, after reduction, it aint a passport anymore o.
how u mean? my own pishure big like wallpaper!!!! as i resize am to 15kb e turn to passport
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:42pm On Sep 09, 2015
ademasta:
Omo see goal! Goal dedicated to Harinholar. Hop u don do urs sha@donasere
Yh bro!!.....ydai evenin dis kind time
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 7:42pm On Sep 09, 2015
chikaodili345:
Finally completed my registration. Relieved.
Clap for yourself!

Congratulobia to you.

Have a wrap of Andalusian weed!
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:42pm On Sep 09, 2015
haywire1:
I checked on u this morning, will check back tonite, prepare food cos I'm hungry kiss

CC
Whodohgeepee

#
debris pls rescue me o! Ds guy sef! Who u be? *pulls out a mac4* identify yaself or else.... grin no fear bro! Tis da gee to da pee!
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:44pm On Sep 09, 2015
donxab:
how u mean? my own pishure big like wallpaper!!!! as i resize am to 15kb e turn to passport
Hahhahahahhhhha, hope say no b that picture wey u snap inside kitchen u use sha

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 7:44pm On Sep 09, 2015
haywire1:
I dey chop ikorodu life presently
#
Chaaaaiii... Ikorodu like that?

Where exactly

Irawo, Ajegunle, Igbogbo, abi make I still dey enter?
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:45pm On Sep 09, 2015
Faithluv5:
Àbeg the green card number that everybody is talking about. My call up number is showing on a white and black paper and not green. abeg make una answer me. Tank u
I've died and gone to heaven!!!

Elmisti olorun am proud of you gan!!!

Choi!!!

See wetin Romania weed with 2005 coke dey cause!!
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 7:45pm On Sep 09, 2015
DonPsymon:
Nothing dey bruh cheesy

Have you registered?
Yh am done waiting 4 Camp

Mammy Market s waitn 4 u 4 Camp o

Shack 2ur taste
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:45pm On Sep 09, 2015
haywire1:
With 20 wraps of flavoured sh1t I go borrow u scanner

I dey chop ikorodu life presently

#
Lol, srzly...I dey arnd dat side, buh printing go be anoda issue too....fit jam u 2mrw
Re: NYSC 2015 Batch B House by LifeIsGuhd(f): 7:46pm On Sep 09, 2015
elmisti:
Since my E-mata left me, I av bn serching ooo...now I serch no more
Me I don't want soombori to come and fight me o undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 7:46pm On Sep 09, 2015
haywire1:
Hahhahahahhhhha, hope say no b that picture wey u snap inside kitchen u use sha

#
grin grin grin pot no show sha
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:46pm On Sep 09, 2015
whodohgeepee:
debris pls rescue me o! Ds guy sef! Who u be? *pulls out a mac4* identify yaself or else.... grin no fear bro! Tis da gee to da pee!
U wan make I carry ur name go my village abi, pull out anytin O'dipa strong kakaraka grin grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:47pm On Sep 09, 2015
dossylvanus:
Chaaaaiii... Ikorodu like that?

Where exactly

Irawo, Ajegunle, Igbogbo, abi make I still dey enter?
Lol Hahahhahahahhahahahaha na ikorodu u dey?

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 7:47pm On Sep 09, 2015
Try to update ursef more on d trend cos it all do u gud. Ave rectified my mistake. Like ur perfect!!! Hisses**
donasere:
I've died and gone to heaven!!!

Elmisti olorun am proud of you gan!!!

Choi!!!

See wetin Romania weed with 2005 coke dey cause!!
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 7:47pm On Sep 09, 2015
Try to update ursef more on d trend cos it will do u gud. Ave rectified my mistake. Like ur perfect!!! Hisses**
donasere:
I've died and gone to heaven!!!

Elmisti olorun am proud of you gan!!!

Choi!!!

See wetin Romania weed with 2005 coke dey cause!!
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:48pm On Sep 09, 2015
elmisti:
Lol, srzly...I dey arnd dat side, buh printing go be anoda issue too....fit jam u 2mrw
shebi o ti gbagbe Bobo e abi? Okay! Issorite! Kontinu! *sips dutchman's pipe*
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 7:49pm On Sep 09, 2015
thanks to God I'm done with my registration. I chooses rivers, fct Abuja, enugun let's go there allsmyles hope you've done yours?
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:49pm On Sep 09, 2015
donasere:
I've died and gone to heaven!!

Elmisti olorun am proud of you gan!!!

Choi!!!

See wetin Romania weed with 2005 coke dey cause!!
Kikikikikikikikikikkokokokokokakakakakakaka grin grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:49pm On Sep 09, 2015
Faithluv5:
Try to update ursef more on d trend cos it all do u gud. Ave rectified my mistake. Like ur perfect!!! Hisses**
madam fathia, e jo , emabinu! Body dey swt bobos o na wetin cs am! cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:50pm On Sep 09, 2015
debris:
cheesy cheesy cheesy
#verified cofa
#green card holder
#team lagos/abj
#Am good to go
########## tongue
Congrats
Nyc one!!

1st 3 digits of ur call up please
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 7:50pm On Sep 09, 2015
Try to update ursef more on d trend cos it will do u gud. As corrected my mistake. Mr perfect!! Hisses
donasere:
I've died and gone to heaven!!!

Elmisti olorun am proud of you gan!!!

Choi!!!

See wetin Romania weed with 2005 coke dey cause!!
1 2 3 ... 1695 1696 1697 1698 1699 1700 1701 ... 3378 Reply

NYSC 2015 Batch B OyoNYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library234

Viewing this topic: 1 guest(s)