NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1709) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4764399 Views)
1 2 3 ... 1706 1707 1708 1709 1710 1711 1712 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:57pm On Sep 09, 2015 |
mobi18:Ws thinkin u sef chose akwa ibom.. E fr gud say we jam fr camp.. Bur lagos good sha.. Sheyb na there ur mr right aka eleba dey ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:58pm On Sep 09, 2015 |
mobi18:Amin ![]() Cc Whodohgeepee # Physika why u steal my goal ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 9:58pm On Sep 09, 2015 |
haywire1:let whodohgeepee scatter am! ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:58pm On Sep 09, 2015 |
mobi18:Hahahahahaha....dis babe yaf kolo finish loool @ fisi akamu.....Peeesika (physika) , see una life? Only u wit plenty nick @mobi18...... May I know ur state of origin nd where u base? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:00pm On Sep 09, 2015 |
seun305:Com hia ogbeni, @mobi18 use ma monika do word play.. U com dey laf abi ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 10:00pm On Sep 09, 2015 |
DonPsymon:I was only being a rational human,allawee no mch na flight I go carry frm Abj hit A.ibom d money go finish for T.p no b so? But I bliv we go Jam some day |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 10:00pm On Sep 09, 2015 |
haywire1:see Dem! Haywire1! Hmmm! Tmao we wud continu frm whr we stop! E be like say ya babe sef wan join hands abi? Ah go bring in ma e-babes too! ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:01pm On Sep 09, 2015 |
Physika:no worry,i go do orientation for lasgidi,come do ppa for akwa ibom,hope say dose strong muscular guys go dey? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:01pm On Sep 09, 2015 |
Olami90:So u sef folo laf abi ![]() All of u must be hi on panadol ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:02pm On Sep 09, 2015 |
Olami90:im from osun state oo,dt state wey dey owe owe,,i base in lag jare |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:04pm On Sep 09, 2015 |
mobi18:We go jam b dat, no lele. Btw @bolden, wetin u wan use dem do? ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:04pm On Sep 09, 2015 |
shawwal1:Yeah! Apparently. Me I don the fear sef.... The rate at which peeps the choose the AKS the scare me... Might have choosed Kaduna instead ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:05pm On Sep 09, 2015 |
mobi18:If u get email mak NYSC bounce ur reg...... Oya say "amen". ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 10:05pm On Sep 09, 2015 |
mobi18:We are coming |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:06pm On Sep 09, 2015 |
Faithluv5 dear that's kul... Hopefully it'll be Akwa Ibom, so that I'll get to meet you. ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:06pm On Sep 09, 2015 |
Physika:dnt mind dem jare peesika,,na jealousy.. oya take side hugs and these kiss
|
| Re: NYSC 2015 Batch B House by asscb(f): 10:06pm On Sep 09, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:07pm On Sep 09, 2015 |
mobi18:Osun state Where in osun state? # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:08pm On Sep 09, 2015 |
haywire1: ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:10pm On Sep 09, 2015 |
THE AGONY OF A PAINED PCM freegaza: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:12pm On Sep 09, 2015 |
Physika:so dem fit dey help me carry load to my house dere noni ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:12pm On Sep 09, 2015 |
mobi18:Omo ele to shan.. O shey ![]() Oya u sef com nd collect somfin ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:12pm On Sep 09, 2015 |
haywire1:ilesha,oriade lg |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:14pm On Sep 09, 2015 |
Physika:hope say na money or strawberry flavoured weed,if nt i no dey come |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:15pm On Sep 09, 2015 |
mobi18:Hmmm.. Contact d silverback of this thread.. ![]() Haywire1 get six packs aswel... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:16pm On Sep 09, 2015 |
mobi18:Na strawburry flavoured kini ofcos.. Oya com collect.. Dnt be shy ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:17pm On Sep 09, 2015 |
mobi18:Henhen, anytime u dey osun holla me make I carry u go Otan ayegbaju for fresh pounded yam +egusi, u go com step am down with cold omi edun water from my one and only iya osun oyigiyigi mojudi # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:18pm On Sep 09, 2015 |
Physika:U get eyes jare. I go snap and upload my six packs soon # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 10:19pm On Sep 09, 2015 |
DonPsymon:It doesn't change anything my guy,you'll enjoy urself there other PCMs can manage other state lol selfish us |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:19pm On Sep 09, 2015 |
haywire1:lol,i never reach dat my town bf,i be lagos born and bred |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 10:21pm On Sep 09, 2015 |
Physika:Na small laff nw...oya pele jeesica! Sorry physika |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:21pm On Sep 09, 2015 |
haywire1:Lols @mobi18, hope u saw dis post.. wait for it ![]() |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 1 guest(s)




