NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1750) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4808890 Views)
1 2 3 ... 1747 1748 1749 1750 1751 1752 1753 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 11:01pm On Sep 10, 2015 |
NYSC should deloy all indigene of state wey no dey pay to their state Now, how their state no go pay and dem go they collect allowee for another state #OnKaMilara #Winks |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Adebowale89(m): 11:01pm On Sep 10, 2015 |
donxab:lemme understand you bro. I was here for enlightment, don't hesitate to put your bro thru |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 11:01pm On Sep 10, 2015 |
Adebowale89:Donxab i think they reserved some space for dos dat will revalidate. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 11:03pm On Sep 10, 2015 |
Adebowale89:And u got 102..., |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:03pm On Sep 10, 2015 |
hilsocial:Baba this thing doesn't look like what we can manipulate anymore ![]() I begin pity folks wey na only Borno go remain for their own ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:04pm On Sep 10, 2015 |
sholiyz:Looool.I jst dey buttress how dull dem be nd d order of arrangement. Kwara, kogi, ekiti, ondo, osun, imo..etc Not sure of som northern states |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:04pm On Sep 10, 2015 |
haywire1:u no fit buy dog here 250K na import u wan import am, just pray say e no go die for Apapa after you don pay like 500k including custom duty |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:05pm On Sep 10, 2015 |
hilsocial:exactly..... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 11:05pm On Sep 10, 2015 |
Adebowale89:Stick with what i told u and ask dem. De will gv u d best reply. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 11:06pm On Sep 10, 2015 |
Olami90:All state not paying na their indigene suppose dey there , or may state self dey pay dem indigene jara |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 11:07pm On Sep 10, 2015 |
sholiyz:not a fresher he revalidated frm A15 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 11:07pm On Sep 10, 2015 |
Lol,u no serious. How ur side? donxab: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 11:07pm On Sep 10, 2015 |
Emlina:Y calabar ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:07pm On Sep 10, 2015 |
idirect:Baba ooooooooooooooo ![]() Thank God say no be sharia state... Na to do anything... Mehnnnn nothing do us. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by pezin(m): 11:08pm On Sep 10, 2015 |
omitooguns:mhen na stil on dat jamb issue na |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:09pm On Sep 10, 2015 |
donxab:D dog gonna be free, may only pay for custom and other sh1t, custom can't be 500k nah Haba, sey na car I dey import ni # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:09pm On Sep 10, 2015 |
harbibbibe when did u register? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:09pm On Sep 10, 2015 |
DonPsymon:kikikikwakwakwakwakwa rotfl..........................and i just laughed for the first time today who do GP i first tink say na Whoopi Goldberg until i looked closely |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Adebowale89(m): 11:10pm On Sep 10, 2015 |
hilsocial:alright bro help me with the mail address |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 11:11pm On Sep 10, 2015 |
hilsocial:Ok I for say, cuz that num is just to late for today. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:11pm On Sep 10, 2015 |
donxab:Lol ... He go d sleep with him fat head now... ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 11:12pm On Sep 10, 2015 |
Emlina, how do you do? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:12pm On Sep 10, 2015 |
Please am seeing people call up number starting from 1.. mine starts from 7... am a foreign student can anybody explain ton me if they have any idea why its so.! altho i was able to pick my states of choice |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Emlina(f): 11:12pm On Sep 10, 2015 |
ijekul:ist answer.., the environment. Its peaceful nd serene. Looks like a place i'l enjoy living. I really pray i'm sent to Calabar nd nt a bush in Cross River. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 11:13pm On Sep 10, 2015 |
Haa |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 11:13pm On Sep 10, 2015 |
Okay sha |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 11:13pm On Sep 10, 2015 |
intswagga:Hmm CV: Xcozee |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by walad4yhu(m): 11:13pm On Sep 10, 2015 |
sholiyz:Bro chill...his own is revalidation, there is a kind of difference in their numba Shey u neva hear him complaining that he saw A15 instead of B15 on his green card |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:15pm On Sep 10, 2015 |
Adebowale89:they reserved some space for those that will revalidate! you are still on point |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 11:15pm On Sep 10, 2015 |
Adebowale89:go to portal.nysc.org.ng so dat i wont gv u a wrong one. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 11:16pm On Sep 10, 2015 |
walad4yhu:I no know ooo, na why I ask b that ooo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:17pm On Sep 10, 2015 |
DonPsymon:I av a frnd too dat wanna pick A/ibom wit me. She said she wanna wait till afta a week to observe how d reg exercise wld be. Said she no wan teri s.I. Na now ori e go pa wen she go go reg. |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 1 guest(s)




