Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,776 members, 7,862,566 topics. Date: Sunday, 16 June 2024 at 07:41 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1752) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4051419 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1749) (1750) (1751) (1752) (1753) (1754) (1755) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 11:44pm On Sep 10, 2015
DonPsymon:



AKS and CRS which has a higher cost of living sef?

Its d same o...self con now na 150-200k but AKS has more job opportunities and d sate pay 10k while crs pays 3k
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:45pm On Sep 10, 2015
I greet y'all wey don reg, shey una go let us hear word bah.. Cavortin lyk say 2mao nor dey.. Hian.


Shey una wan hear fa? Yea, na nxtweek ah go do d reg.

Aks kor ak47 ni.. Uwa bu ndidi

*off to bed.. Ciao
Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 11:46pm On Sep 10, 2015
Faithluv5:
Hmmm,akwa ibom plenty o

Who no like better thing cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 11:48pm On Sep 10, 2015
Lol,na u try pass. Weldon
ijekul:


Who no like better thing cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 11:48pm On Sep 10, 2015
peeparty:

e no pass you my broda.
I just d calm down for them to send the stuff to my email or phone so I can go print my green card.

did dey say ur payment was successful on nysc site?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:49pm On Sep 10, 2015
DonPsymon:



She be like... "Why is this happening to me" She go begin blame village people grin

She dey chat me on whatsapp nd stil dey smile..she neva knw. Na wen she go wan reg ah go jst bone...nd dey form pity.
Re: NYSC 2015 Batch B House by peeparty(m): 11:51pm On Sep 10, 2015
hilsocial:


did dey say ur payment was successful on nysc site?
paid in the bank. d guy gave me nysc lines n email to calk dem.since d network was bad
Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 11:51pm On Sep 10, 2015
Olami90:


She dey chat me on whatsapp nd stil dey smile..she neva knw. Na wen she go wan reg ah go jst bone...nd dey form pity.

U go just form no time grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:52pm On Sep 10, 2015
Faithluv5:
Make una go sleep o

Bae how are you?
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:54pm On Sep 10, 2015
Olami90:


She dey chat me on whatsapp nd stil dey smile..she neva knw. Na wen she go wan reg ah go jst bone...nd dey form pity.


You no tell her? Tell her na cheesy so that she go the choose alternatives now..
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 11:54pm On Sep 10, 2015
am fyn o, DonPsymon y aren't u sleeping? How r u?
DonPsymon:



Bae how are you?
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:56pm On Sep 10, 2015
ijekul:


Its d same o...self con now na 150-200k but AKS has more job opportunities and d sate pay 10k while crs pays 3k


Heard AKS increased state allawee to 11,500 last month tho
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:57pm On Sep 10, 2015
Faithluv5:
am fyn o, DonPsymon y aren't u sleeping? How r u?


I'll go to bed soon... Just up and about to say goodnight cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by bolakale30(m): 11:57pm On Sep 10, 2015
Emlina:
U mean Cross River follow full sef? If u picked d state, mention me lets begin to arrange ourselves 4 d ist photo. Na me go de centre.
Na Cross Rivers be my first choice... Infact, na the only place wey I wan serve b that... I go dey directly behind you fot the picture
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 11:58pm On Sep 10, 2015
Ok den,am waiting for wen sleep takes me away
DonPsymon:



I'll go to bed soon... Just up and about to say goodnight cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 12:00am On Sep 11, 2015
Physika:
I greet y'all wey don reg, shey una go let us hear word bah.. Cavortin lyk say 2mao nor dey.. Hian.


Shey una wan hear fa? Yea, na nxtweek ah go do d reg.

Aks kor ak47 ni.. Uwa bu ndidi

*off to bed.. Ciao


Baba tuale!


When you wan register na Borno go remain grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 12:02am On Sep 11, 2015
peeparty:
paid in the bank. d guy gave me nysc lines n email to calk dem.since d network was bad

I hope u ve sent dem mails.
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 12:02am On Sep 11, 2015
Faithluv5:
Ok den,am waiting for wen sleep takes me away


Goodnight dear *hugs* dream about strawberries and fairies eh?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Adebowale89(m): 12:02am On Sep 11, 2015
Gazaliah:

Its not a P sir...It shows you revalidate your service chances

thanks so much bro!
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:03am On Sep 11, 2015
ijekul:


U go just form no time grin

Bro, u jasi dat scope wella.. wink cheesy

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by peeparty(m): 12:04am On Sep 11, 2015
hilsocial:


I hope u ve sent dem mails.
yea but d mail bounce, e no gree deliver so am just relax anyway. before I go think come get hyper ontop Nysc mara.
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 12:04am On Sep 11, 2015
Goodnight y'all... + is we really averaging 45 - 50 pages lately Well that's none of bidness
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:05am On Sep 11, 2015
DonPsymon:



You no tell her? Tell her na cheesy so that she go the choose alternatives now..


#Hmmmmmm.... U dey make sense bro.
Mak she no go there unprepared.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 12:08am On Sep 11, 2015
Ok gun,sleep well. Nyt nyt
DonPsymon:



Goodnight dear *hugs* dream about strawberries and fairies eh?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:08am On Sep 11, 2015
DonPsymon:



Baba tuale!


When you wan register na Borno go remain grin


Leave peeesika (physika) jare. Make he dey form strong man with red eyes
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:08am On Sep 11, 2015
haywire1:


Hate keee ontop wettin. O'boy I no fllw u fight nah sey na Togo u school ni cos I can see u lack sense of humor.

#
Even tho I school for Sudan e still better... moreover I no dey fight and yes I have a Sense of Humor.!! smiley
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 12:12am On Sep 11, 2015
peeparty:
yea but d mail bounce, e no gree deliver so am just relax anyway. before I go think come get hyper ontop Nysc mara.


keep sending esp now at 9t. It will deliver.
Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 12:14am On Sep 11, 2015
DonPsymon:



Heard AKS increased state allawee to 11,500 last month tho

Will confirm.didn't know
Re: NYSC 2015 Batch B House by peeparty(m): 12:16am On Sep 11, 2015
hilsocial:



keep sending esp now at 9t. It will deliver.

yea true my bros but network messing wit me right now.buh will call dem first tin tomrw
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:20am On Sep 11, 2015
peeparty:
yea but d mail bounce, e no gree deliver so am just relax anyway. before i go think come get hyper ontop Nysc mara.

D mail a fellow pcm gave 2days ago is not totally correct. I tried it too and it bounced bfor I got d correct one...

Try dis : nyscsupport@nysc.gov.ng...

Mail sidmach nd cc nysc with dat.
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 12:21am On Sep 11, 2015
peeparty:


yea true my bros but network messing wit me right now.buh will call dem first tin tomrw

ok goodluck
Re: NYSC 2015 Batch B House by peeparty(m): 12:23am On Sep 11, 2015
Olami90:


D mail a guy gave 2days ago is wrong kind of. I tried it too and I bounced bfor I got d correct one...

Try dis : nyscsupport@nysc.gov.ng...

Mail sidmach nd cc nysc with dat.
Thanks I guess daht d correct mail @ top.will send dem a message tommrw

(1) (2) (3) ... (1749) (1750) (1751) (1752) (1753) (1754) (1755) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.