NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1760) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4738382 Views)
1 2 3 ... 1757 1758 1759 1760 1761 1762 1763 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:06am On Sep 11, 2015 |
DonPsymon:Correct!!... Wen u see wit ur eye me go fit blive!!...I go follow one of my goons wey neva reg too. Amma confirm too. GOOOAAAAALLLL! GOOOAAAAALLL!! GOOOAAAAAALL!!! *in play station one voice!**
|
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:06am On Sep 11, 2015 |
Ay50:*eavesdropping* Shey Akwa ibom wasn't out of it ![]() My CUN is 110*** |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:08am On Sep 11, 2015 |
Olami90:Akwa ibom backyard na river na ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 9:08am On Sep 11, 2015 |
donasere:Akwa ibom, enugu, ogun |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:09am On Sep 11, 2015 |
Israelomojisola:Ehn ehn....so wetin dem kynesiologist ( forgive ma spelling ) dey do |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:09am On Sep 11, 2015 |
Olami90:Yeah... + just heard Abj was runsd up on the first day fa. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by LifeIsGuhd(f): 9:09am On Sep 11, 2015 |
ijekul:Hehehehe, I am here wo! With one eye opened and the other closed. Good Morning and how was your night? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:10am On Sep 11, 2015 |
ijekul:My friend told me to join camp band ![]() Say them must post me go capital if I join... Come, so you mean village people don't need lawyers? *smh for this world* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:11am On Sep 11, 2015 |
donasere:It seems legit sha But na confirmation sure pas o |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 9:12am On Sep 11, 2015 |
LifeIsGuhd:Heheheheh...I knew u were around.nyt was gud and urz |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 9:12am On Sep 11, 2015 |
elmisti:Kinesiologist #TakeNote #DealsWithMuscularImbalance |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:12am On Sep 11, 2015 |
sholiyz: ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:13am On Sep 11, 2015 |
Olami90:atoh, Some questions get answers they deserve |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:13am On Sep 11, 2015 |
gbest58:Na even Akwa Ibom you wan serve fa ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:13am On Sep 11, 2015 |
sholiyz:nothing disappears, e still dey as e be |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:13am On Sep 11, 2015 |
DonPsymon:I pray u no kill otondo wit ur prescription coz u gaz form medical expert to stay there.e go mak sense more if dem allow me jst to dey tak entry of patients.Buh u fink table tennis competition go dey camp ni? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by henrinco(m): 9:14am On Sep 11, 2015 |
Rajosh:It seems we're in the same boat. Have you emailed nysc, sidmach and interswitch. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 9:14am On Sep 11, 2015 |
DonPsymon:Lawyers na ministry,law firms and other parastatals dem dey post dem go.village pple get elders we go settle ish ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 9:15am On Sep 11, 2015 |
majidyusuf:Thanks Bro |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:16am On Sep 11, 2015 |
Olami90:I no d carry medical report o... Make the sickness no come do me true true... Na to go stay they with Ogbeni doctor ![]() E nor dey o... Only football for men and volleyball for women. I for don win am tey tey na ask Iykebest1 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Israelomojisola(m): 9:17am On Sep 11, 2015 |
Harinholar:babe,God don change my level 4rm ghost corper 2 life corper, my green card intact, my kits purchased small small,counting down 2 d stream1 date cos dats y I'm gonna be and waiting 4 d nxt available flight 2 convey me 4rm ondo 2 akwaibom |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:17am On Sep 11, 2015 |
sholiyz:It sounds true...jst go wit ur permutations by removing d states dat pple said dem don rmove nd work wit d rest. If not so then u won't be disappointed. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:18am On Sep 11, 2015 |
DonPsymon:No tell me say u blive am ooo!!!...... D lady drop bobo for ay as she see say the parole strong!!! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 9:18am On Sep 11, 2015 |
DonPsymon:yes oooo and I pray I get it. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:18am On Sep 11, 2015 |
ijekul:So you mean say you no go teasssh abi? *palm under jaw... Lips slanty* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:18am On Sep 11, 2015 |
mistabiola:Okay, muscular imbalance, and n one department for ma side hia oo, Western Education sef... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:19am On Sep 11, 2015 |
gbest58:I registered on day 1 and clicked Akwa ibom as first choice so I believe I'm gon gerrit. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:20am On Sep 11, 2015 |
ifeanyija:Na brain na. She go com tell him later sey sebi she tell him sey 5000 names were submitted, dat he no giv her on tym. ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 9:20am On Sep 11, 2015 |
Israelomojisola:....God don win be dat...happy 4 u# |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:20am On Sep 11, 2015 |
donasere:Hahhhehahee ![]() Baba nor kill me for here jare ![]() And na true you talk. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:20am On Sep 11, 2015 |
DonPsymon:I swear!! Gazaliah neva see am since! Well let's keep our fingers crossed and see what appuns!! We sha don register |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by LifeIsGuhd(f): 9:21am On Sep 11, 2015 |
ijekul:Night went well. Thanks |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 3 guest(s)
... Na true sha... My friend d go register today or 2moro.

