Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,167,209 members, 7,867,512 topics. Date: Friday, 21 June 2024 at 05:29 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1761) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4055752 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1758) (1759) (1760) (1761) (1762) (1763) (1764) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 9:21am On Sep 11, 2015
Olami90:


It sounds true...jst go wit ur permutations by removing d states dat pple said dem don rmove nd work wit d rest.
If not so then u won't be disappointed.

Sure bro #WaGbaIyi
Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 9:22am On Sep 11, 2015
DonPsymon:



So you mean say you no go teasssh abi?


*palm under jaw... Lips slanty*

Naaa...unless those wey neva go law skul.with my llb plus bl I go kum teach kwa?wetin happen to all d law firms and even ministry.We no dey teach o grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:22am On Sep 11, 2015
Discovers I haven't taken breakfast

*rushes to table*
Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 9:23am On Sep 11, 2015
DonPsymon:



I registered on day 1 and clicked Akwa ibom as first choice so I believe I'm gon gerrit.

I registered on day 1 too but late sha
Re: NYSC 2015 Batch B House by Israelomojisola(m): 9:26am On Sep 11, 2015
elmisti:


Ehn ehn....so wetin dem kynesiologist ( forgive ma spelling ) dey do
dey are almost d same very close 2 each other,jst dat kinesiologist do much of physical therapy dan physiologist
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:26am On Sep 11, 2015
DonPsymon:



Hahhhehahee grin


Baba nor kill me for here jare grin


And na true you talk.


Lol!!!

U sef hia am na!! Aw may pipu dey work for nysc office for abj?!
Aw many pipu do reg on Tuesday b4 close of business??
Aw many of dos pipu come pick abj as 1st choice!!?


Bro dah ay yarns defies logic on all grounds!!!


5k names on day 1?

Haba!!
Fear God na!

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:28am On Sep 11, 2015
DonPsymon:
Discovers I haven't taken breakfast


*rushes to table*



Na daht Jamaican weed make hunger show abi?
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 9:29am On Sep 11, 2015
Aare2050:
bros I dey o.
I been dey do community service to fellow pcm since reg start.
though I dey collect token from them.
how your side?
team #rivers, #Abuja, #enugu
Community what? Indoor or outdoor? If outdoor u are safe. But if indoor, there are two things involved...it is either on the rug, or on the bed. If on the rug u are safe. If on the bed, their is just one thing involved- u go impregnate them all!
Cc
Harinholar, iyawo mi to ta lenu!
Donasere, irunmole to n je fried rice
Dossylvanus, man wey sabi
Donpsymon, biga u i pray
Xcozee, u full ground like eba wey dem take 2congos of gari do
Elmisti, baba to n ta igbo, oluaye makanakhi! Tuale!!
Babatawa, faaji por, soteh u forget me.
2el, 2el with ur enemies!
Zeeenas, wetin dey hapn?
All pcms, gudmorning
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 9:30am On Sep 11, 2015
Hahahahaha
DonPsymon:


My dear...
You see? That lad still watches errrhhhh Cartoon network and Nickelodeon grin

He sincerely wishes you are cinderella or Ben10 undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:31am On Sep 11, 2015
sholiyz:


No mind the guy, Na b'cuz he think say I be on of the p'pz wey dey sit for back for pry sch giv other student rhythm wen them dey read those morning routine shit, like "2x1= hmm" and "state and capital, abia hmmhmmhmm", well he is ryt I was and am sure he is one too, that's why he told me to check the back of 2A grin grin majidyusuf

Hahahahahaha...na true bro cheesy I got frnds wey do am wella for my class den. Dis pple ehn, u go knw sey dem suppose don dey 3classes ahead buh condition na wink ...me sef do am for assembly songs buh not much for class

Arise O'compaSSION.......

Oh God of creation, direct our OBUKO grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Israelomojisola(m): 9:32am On Sep 11, 2015
Harinholar:
....God don win be dat...happy 4 u#
tnks dear. Wats ur choice of deployment and wch skl do u graduate 4rm
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 9:34am On Sep 11, 2015
donasere:
Morning fam!!!

Ademasta padi mi toh sure!!
Harinholar omo gidi to proper
DonPsymon!...I hail oo
Elmisti....aw weed market dey go! 2dai I go need new brand. Thinking middle east sha
DossylvANUS the only Nigerian silver back
Haywire1 baba wey don go haywire
Gazaliah ati hilsocial Awon NYSC goons to sure. Nyc work
Olami90 baba wey dey see anything
Flex02 cso toh badt!!!

Oya now.... Alaye ki lon happen? No come greet me for house today o, me and harinholar wan do special night vigil
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 9:35am On Sep 11, 2015
No vex my OGa,na u be my number 1 in law. Abeg whodohgeepee,na my in law be dis. Him go fit give u consent for me grin
donxab:

Faithluv5 did u tell this boy you have elders as his inlaw? If no be because NYSC make mistake reduce my football age, na exemption letter I for get ohhh!
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:35am On Sep 11, 2015
ademasta:

Community what? Indoor or outdoor? If outdoor u are safe. But if indoor, there are two things involved...it is either on the rug, or on the bed. If on the rug u are safe. If on the bed, their is just one thing involved- u go impregnate them all!
Cc
Harinholar, iyawo mi to ta lenu!
Donasere, irunmole to n je fried rice
Dossylvanus, man wey sabi
Donpsymon, biga u i pray
Xcozee, u full ground like eba wey dem take 2congos of gari do
Elmisti, baba to n ta igbo, oluaye makanakhi! Tuale!!
Babatawa, faaji por, soteh u forget me.
2el, 2el with ur enemies!
Zeeenas, wetin dey hapn?
All pcms, gudmorning



Adamasta padi mi!!!......irunmole toh wo designers u are sited
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 9:37am On Sep 11, 2015
Israelomojisola:
tnks dear. Wats ur choice of deployment and wch skl do u graduate 4rm
Guy!!! Mind the questns u ask my baby.... Wetin u wan carry her sch do? U wan help her build another one? Woju o!!!
Donasere, dossylvanus make una com see wife snatcher o
Re: NYSC 2015 Batch B House by haykayjay(m): 9:37am On Sep 11, 2015
omo anoda 2gb cheat 4rm etisalat. fast like die.
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 9:37am On Sep 11, 2015
Faithluv5:
No vex my OGa,na u be my number 1 in law. Abeg whodohgeepee,na my in law be dis. Him go fit give u consent for me grin
number 1 inlaw, m sorry o! Abeg do d needful! grin! Faithluv5, whazzup? Missed yo like kilodé!
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:37am On Sep 11, 2015
ademasta:

Oya now.... Alaye ki lon happen? No come greet me for house today o, me and harinholar wan do special night vigil


Wo!!! No sha give am Belle ooo!!!
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 9:37am On Sep 11, 2015
donasere:



I swear!! Gazaliah neva see am since!

Well let's keep our fingers crossed and see what appuns!!


We sha don register


Wetin happen

I hear my moniker
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:38am On Sep 11, 2015
DonPsymon:



Yeah... + just heard Abj was runsd up on the first day fa.

Dem no well ni. Mak dem sha no tamper wit A/Ibom wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 9:38am On Sep 11, 2015
donasere:



Adamasta padi mi!!!......irunmole toh wo designers u are sited
O shey! Omo oba... How ya nyt na
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:39am On Sep 11, 2015
ademasta:

Community what? Indoor or outdoor? If outdoor u are safe. But if indoor, there are two things involved...it is either on the rug, or on the bed. If on the rug u are safe. If on the bed, their is just one thing involved- u go impregnate them all!
Cc
Harinholar, iyawo mi to ta lenu!
Donasere, irunmole to n je fried rice
Dossylvanus, man wey sabi
Donpsymon, biga u i pray
Xcozee, u full ground like eba wey dem take 2congos of gari do
Elmisti, baba to n ta igbo, oluaye makanakhi! Tuale!!
Babatawa, faaji por, soteh u forget me.
2el, 2el with ur enemies!
Zeeenas, wetin dey hapn?
All pcms, gudmorning


U r sighted
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 9:40am On Sep 11, 2015
donasere:


Wo!!! No sha give am Belle ooo!!!
Belle bawo... Na ronaldo i go drop for her stomach
Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 9:40am On Sep 11, 2015
Olami90:


Hahahahahaha...na true bro cheesy I got frnds wey do am wella for my class den. Dis pple ehn, u go knw sey dem suppose don dey 3classes ahead buh condition na wink ...me sef do am for assembly songs buh not much for class

Arise O'compaSSION.......

Oh God of creation, direct our OBUKO grin

Naso now, nobody wake-up to know everything he knows at once we all learnt gradually with lil ojoro and rhythm #winks grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:41am On Sep 11, 2015
ademasta:

Guy!!! Mind the questns u ask my baby.... Wetin u wan carry her sch do? U wan help her build another one? Woju o!!!
Donasere, dossylvanus make una com see wife snatcher o


Israelomojisola do you want us to use u as a scape goat??...you no be d'banj oo no come dey form bangalee!!

As u don register oya face front find e-boo for front!!!!
Harinholar u sef stop to dey show am green light.

Ademasta no worry Hin go go serve for israel if Hin no hear word!
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:43am On Sep 11, 2015
Gazaliah:



Wetin happen

I hear my moniker

Na unto d gist of states bein removed from choices or not.
Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 9:44am On Sep 11, 2015
haykayjay:
omo anoda 2gb cheat 4rm etisalat. fast like die.

Are u using it already , or just heard about it?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Solecontroller(m): 9:44am On Sep 11, 2015
DonPsymon:



Yeah... + just heard Abj was runsd up on the first day fa.

All this una hearing sha.
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 9:45am On Sep 11, 2015
elmisti:



U r sighted
Baba i no knw if u stil get the same cause-trouble-weed brand u sold to adof hitler then that made him cause world war II... Cos One Israelomojisola wan dey play hide-and-seek game with my harinholar o
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:45am On Sep 11, 2015
ademasta:

Belle bawo... Na ronaldo i go drop for her stomach


I trust you!!!

Do d needful but after camp ni ooo!
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 9:45am On Sep 11, 2015
Haykayjay, oya na gist us d gist na!
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:45am On Sep 11, 2015
DonPsymon:


I no d carry medical report o... Make the sickness no come do me true true... Na to go stay they with Ogbeni doctor grin


E nor dey o... Only football for men and volleyball for women.


I for don win am tey tey na cheesy ask Iykebest1


Lol...I go like see u play football God's willing we reach Ibom camp.

(1) (2) (3) ... (1758) (1759) (1760) (1761) (1762) (1763) (1764) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 4 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.