NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1766) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4860663 Views)
1 2 3 ... 1763 1764 1765 1766 1767 1768 1769 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:43am On Sep 11, 2015 |
donasere:baba na him oh, if fit register early, u re 90% sure of ur state u want |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:44am On Sep 11, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 10:45am On Sep 11, 2015 |
How far guys?? Hope say most of us don register ooh. Emlina, which school did you attend?? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by sayid(m): 10:46am On Sep 11, 2015 |
mistabiola:Greatest Ladokite...Team Delta |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:47am On Sep 11, 2015 |
icehood:Na so oo!! My school only sent 187 names e sure me die say I dey top 20 to reg even doe my CUN is 116*** Make we dey observe as errythin go turn out |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:48am On Sep 11, 2015 |
@Omitooguns, my able honourable, weldone sir. @Icehood, abeg tell dis pipo wey dey rush register, e go do dem like magic. Na nxtweek i go register nd na that their first choic wey dem dey eye i go serve finally. @Chimajii, u sef dey talk? ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by BecaciaBarbie(f): 10:48am On Sep 11, 2015 |
Solecontroller:Lol sure we are...hope we get posted to the same state. ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:49am On Sep 11, 2015 |
donasere:baba u fit be the first person sef |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:49am On Sep 11, 2015 |
sayid:Donasere Comma see ![]() Wagbayi...... #CorrectGuy.... You're welcome bro |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 10:49am On Sep 11, 2015 |
Morning |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:51am On Sep 11, 2015 |
@Elmisti, u don complete ya reg? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 10:53am On Sep 11, 2015 |
Physika:Come outside make we fight ds fight. Ei haff tey I been wan knack u.. ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:53am On Sep 11, 2015 |
icehood:Na I get like 3 pipu for my front!!... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:53am On Sep 11, 2015 |
Physika:Yep, done nd dusted yestdai |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:54am On Sep 11, 2015 |
abdrazak:Hahahahahahahaha....ah no want yet o. My first choice comes first bro ![]() No call DG yet o. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by HarrypotterIV: 10:55am On Sep 11, 2015 |
Kizito2nv:looks like am having partners in crime.finally |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 10:56am On Sep 11, 2015 |
Lautech student just dry flood this room o...oga o |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:56am On Sep 11, 2015 |
chimajii:As xpectd, y all dis gibberish mehn.. U nor sabi talk ni? ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 10:56am On Sep 11, 2015 |
donasere:..I don sit down dey look |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:58am On Sep 11, 2015 |
elmisti:Nice one. Whr u bin choose? 3 digits f ya call numba, make i....... ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:58am On Sep 11, 2015 |
Gazaliah:Nothing do u baba!!! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 10:59am On Sep 11, 2015 |
Physika: ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 11:00am On Sep 11, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:01am On Sep 11, 2015 |
chimajii:As usual ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 11:01am On Sep 11, 2015 |
Abeg any graduate 4rm Bayero university here.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by sayid(m): 11:02am On Sep 11, 2015 |
[quote author=mistabiola post=37898481]Donasere Comma see ![]() Wagbayi...... #CorrectGuy.... You're welcome bro[/quote
Yes bro .....Intimidation we condone not |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by bodeskimo(m): 11:02am On Sep 11, 2015 |
Ay50:guy u just dey break bottle 4 person eye 4 hia. Hw come NYSC go accept 5000 slots ehn, na hw many dey dey camp sef. N atall atall random candidates go still dey o.. U jst wan wunjure person.. Tank Jeez say na Star Bottle say no b Coke bottle... Ay50: Morning peeps...... I just dey laugh those wey say long leg no dey....... Nysc staff wey dey my estate here in abuja told me tp give her my call up number once I register, I register the first day....... Guess what she told me yesterday.... "Ay I told u, give me ur call up number quick, now abuja slot is filled up cause 5000 names wey submitted by other staffs,guy u just dey break bottle 4 person eye 4 hia. Hw come NYSC go accept 5000 slots ehn, na hw many dey dey camp sef. N atall atall random candidates go still dey o.. U jst wan wunjure person.. Tank Jeez say na Star Bottle say no b Coke bottle... Ay50:guy u just dey break bottle 4 person eye 4 hia. Hw come NYSC go accept 5000 slots ehn, na hw many dey dey camp sef. N atall atall random candidates go still dey o.. U jst wan wunjure person.. Tank Jeez say na Star Bottle say no b Coke bottle... TUALE.. I DEY HAIL O! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 11:03am On Sep 11, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:05am On Sep 11, 2015 |
Physika:Ogun katsina anambra.....#159*** |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 11:06am On Sep 11, 2015 |
Physika: ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Unclerukus: 11:07am On Sep 11, 2015 |
[color=#990000][/color][b][/b] Guys wetin you feel for this o. I live close to my school, so opting not to pay the 3k fee for callup online , I wanted to runz the mobilization ;Dbut the choices when them give us make me change mind say runzing nor go dey . Una dey feel me or wetin una think? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 11:07am On Sep 11, 2015 |
Olami90:Ok gud! |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 3 guest(s)



