NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1785) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4753028 Views)
1 2 3 ... 1782 1783 1784 1785 1786 1787 1788 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by yubbie86(m): 9:15pm On Sep 11, 2015 |
sirwittee:sure sure |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:15pm On Sep 11, 2015 |
babatawa:hahan,no try me oo,i get 2 beautiful kids.. aged 3+ and 1+.... u c? ... c dem
|
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 9:16pm On Sep 11, 2015 |
haywire1:#confirm Your head is valid |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 9:16pm On Sep 11, 2015 |
mobi18:Ur ring has choosed the state for u. Thank ur hubby. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:16pm On Sep 11, 2015 |
hilsocial:Redeemers uni,,he saw enugu.. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:16pm On Sep 11, 2015 |
elmisti:Kikikikikikikikikikikikwakwakwakwakwkakwakwakwa I know say elmisti dey fear like this Ooo! No wonder you stopped selling weed to strangers! Lolz NYSC to dey do doping test b4 u go clear for camp Ooo! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:17pm On Sep 11, 2015 |
mobi18:Choi! See scam...abeg can I use my dating certificate to get auto mobilization like u, or make I go turn transgender ni |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:17pm On Sep 11, 2015 |
elmisti:Kikikikikikikikikikikikwakwakwakwakwkakwakwakwa jesu! I no know say elmisti dey fear like this Ooo! No wonder you stopped selling weed to strangers! Lolz NYSC to dey do doping test b4 u go clear for camp Ooo! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:18pm On Sep 11, 2015 |
muhyideenabdul:lwkm.... ![]() Bt wetin Ayima wan go do there....make he no b say OIL don dey gush out for Borno ooo ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 9:19pm On Sep 11, 2015 |
Haywire1 and omitooguns pls add the L in my name Hi L social. Thanks . |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 9:20pm On Sep 11, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 9:20pm On Sep 11, 2015 |
muhyideenabdul:my brother...I'm much good...was stressed out ab initio... I Settled dat,...b4 some1 went to a shrine to bring down my server...but All is well... Thanks 2all those responding correctly to fellow PCMs regards certain issues...both funny and weird questions... God bless u all... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:20pm On Sep 11, 2015 |
PREFERED STATE OF DEPLOYMENT NYSC B'15 [size=14pt] NYSC B'15 CMs THAT HAVE REG ONLINE: [/size] [b] LAGOS Haywire1 105*** Goldenone 108*** donasere 116*** Double lady 123*** horladmejy 115*** debeejay 115*** Pwettyface 119*** Adeola007 144*** Annybens1993 125*** Sammy231 705*** Blym 114*** Ekeneluvsu 111*** Idirect 150*** Walspring 106*** Eseohe23 117*** Donxab 109*** Kingnap 112*** CROSS RIVER bolakale30 140*** Enugu 126*** ENUGU Gazaliah 107*** Tonyx4x44 Onuwaje 124** Wamenzy 126*** ANAMBRA Whodohgeepee 121*** Soyedele1 174*** AKWA IBOM Gbest58 112*** Omitooguns 104*** Ifeanyija 104*** Williamsnedd 120*** Henrybright 115*** Keribaby 104*** Thespark 159*** Sod09 111*** Ijekul 141*** Mistersle3m 161*** Xazanderfex 136*** OGUN Muhyideenabdul 141** Chrisco4christ 111*** Flex12 125*** Jglad 156*** Elmisti 159*** Ogbetty 111*** ABUJA Faithluv5 121*** Hisocial 114*** Solecontroller 117*** Idee91 LifeIsGuhd 105*** Emerich 110*** Pascal2young 104*** Jerry24kay 157*** Marcelinho 129*** Icehood 117*** Sirwittee 132*** OYO Wunmi590 109*** RIVERS Akeema14 108*** BORNO Ayima 151*** IMO Elevation 127*** EBONYI Desdola 185*** SOKOTO Mukhcech 147*** Walad4yhu 114*** KWARA Ibraheematics 116*** KATSINA Orogodoganyin 112*** EDO Susskid 124*** OSUN Oduok 115*** # Make una mention me (Haywire1) with ur first state of Choice and first 3digit of ur CUN [/b] |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 9:20pm On Sep 11, 2015 |
mobi18:Maybe u re right. That kind sch go get only 500 pcms |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 9:21pm On Sep 11, 2015 |
ping ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:21pm On Sep 11, 2015 |
elmisti:lol,,na only marriage cert fit do am for u ooo.... na to jes collect my call up letter...lagos all d way + dis babatawa wey dey challenge me say i never born,i get 2 beautiful kids... i wee soon blow him naw |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Humblega(m): 9:21pm On Sep 11, 2015 |
Soyedele1:Where is ur state of origin and state vusited? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:21pm On Sep 11, 2015 |
See them dey happy like say dem win 2sure bet.. Hian Even if I reg next month, I will still get that state y'all have been vying for. ![]() Kikikikikikiki |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by yubbie86(m): 9:23pm On Sep 11, 2015 |
[quote author=Olami90 post=37916782]Haywire1
Yubbie86
ABUJA 128*** |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 9:23pm On Sep 11, 2015 |
hilsocial:Lol.. It's too small.. You dey underate the school no be small Is like you saying 50 students in 10 departments |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 9:23pm On Sep 11, 2015 |
Medley:He shd go to Sidmach in Lagos or send sbd asap dat is if he cannot register, if he details pops out after putting his matric no den no p. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:23pm On Sep 11, 2015 |
donxab:I don know say pple like u no go want make I turn billionaire for this thread, and abt doping test, av u heard that I supplied DG too? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by peeparty(m): 9:24pm On Sep 11, 2015 |
Physika:omo dos guys never send me text oo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by peeparty(m): 9:25pm On Sep 11, 2015 |
Physika:omo dos guys never send me text oo or even reply my mail sef |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:25pm On Sep 11, 2015 |
Humblega:dis thing doesnt work..my sis saw her state of origin only she didnt pick,,its ur school students dt av filled up dose states.each school get quota for each state,,, |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Humblega(m): 9:25pm On Sep 11, 2015 |
omitooguns:Lol. Haaaa thats funny. By 2mrw it will remain borno, yobe and bauchi alone |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 9:26pm On Sep 11, 2015 |
mobi18:my birthday mate hw we dey celebrate am |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:26pm On Sep 11, 2015 |
mobi18:Okay oo, see gender discrimination, inequality of the greatest order....me and DG gaz reason dis marriage issue |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 9:27pm On Sep 11, 2015 |
elmisti:Your business don enter another level be that if you dey supply DG |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by emerich(m): 9:27pm On Sep 11, 2015 |
haywire1:Updated list Nice job my guy Kudos. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:27pm On Sep 11, 2015 |
peeparty:Abeg wt was d problem ![]() I cnt recall |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 9:27pm On Sep 11, 2015 |
5 friends live in 1 apartmemt, Their names are Mad, Brain, Somebody, Nobody and Fool, One day, Somebody killed Nobody at the time Brain was in the bathroom, so Mad called the Police. Mad said - "Is that the Police station?" Police said - "Yes, what is the matter? " Mad said - " Somebody killed Nobody" Police said - "Are you Mad? " Mad said - "Yes i am Mad " Police said - " Do you have Brain?" Mad said - " Brain is in the bathroom" Police said - " You Fool" Mad said - " No sir, Fool is the one reading this message" Please pass it on to another...... |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 10 guest(s)
... c dem



