₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,797 members, 8,432,621 topics. Date: Wednesday, 24 June 2026 at 04:23 AM

Toggle theme

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1831) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2015 Batch B House (4856509 Views)

1 2 3 ... 1828 1829 1830 1831 1832 1833 1834 ... 3378 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 10:01pm On Sep 12, 2015
ademasta:
Abeg consult oracle chap chap
No need
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:01pm On Sep 12, 2015
Faithluv5:
Oya do d needful first
cheesy cheesy I will think about it......
Re: NYSC 2015 Batch B House by wunmi590(m): 10:02pm On Sep 12, 2015
Faithluv5:
I have a secret to share with only the guys in d house.

Yeah a secret.

You want to know it

Just hold on

Yeah should I scream or whisper it into ur ears

Ok,am saying it..

I dey hungry, abeg make una no vex grin
Which kind of hungry be dat 00, food hungry abi nah sleep hungry, abi nah slap hungru? grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 10:02pm On Sep 12, 2015
Ohhhh,I no like dis ooo. Where my OGa na whodohgeepee
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:02pm On Sep 12, 2015
DonPsymon:
If na so e go reach when all states go full nau grin
If e appun like daht!!....registration go stop na
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:02pm On Sep 12, 2015
ademasta:
4babes? U wan kill am? U tink say na everybody strong like me wey dey do vigil upon vigil?
Donasere, i wan report my wife to u o... See wetin she dey plan do for mistabiola
Lmaooooo cheesy cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 10:03pm On Sep 12, 2015
grin any of d above
wunmi590:
Which kind of hungry be dat 00, food hungry abi nah sleep hungry, abi nah slap hungru? grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 10:03pm On Sep 12, 2015
ademasta:
4babes? U wan kill am? U tink say na everybody strong like me wey dey do vigil upon vigil?
Donasere, i wan report my wife to u o... See wetin she dey plan do for mistabiola
...Lolsss......I yaf tire 4 u.....4 @once is just 4 him 2 make-up naw
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 10:04pm On Sep 12, 2015
wunmi590:
Which kind of hungry be dat 00, food hungry abi nah sleep hungry, abi nah slap hungru? grin
......All of the above...
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:04pm On Sep 12, 2015
donasere:
Mistabiola where is aminat508?
She's where she's..... wink cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:04pm On Sep 12, 2015
ademasta:
4babes? U wan kill am? U tink say na everybody strong like me wey dey do vigil upon vigil?
Donasere, i wan report my wife to u o... See wetin she dey plan do for mistabiola
Harinhola shey na p0rn Hin wan do nihuh

Abi Hin tell u say kongi don reach Hin mustachi ni??
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:05pm On Sep 12, 2015
ademasta:
4babes? U wan kill am? U tink say na everybody strong like me wey dey do vigil upon vigil?
Donasere, i wan report my wife to u o... See wetin she dey plan do for mistabiola
Harinholar shey na p0rn Hin wan do nihuh

Abi Hin tell u say kongi don reach Hin mustachi ni??
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:05pm On Sep 12, 2015
Humblega:
as nice as ur friend info is, i still perceive its half truth.Guess what, both Kano and Jigawa are in the same geopolitical zone; North-west. Hence, not possible to pick them together
You have an idea... But I think since only states from that geopolitical zone remain, they might be an exception.
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:05pm On Sep 12, 2015
dossylvanus:
Crying......
......

Is there no female gorilla on this thread?

Hmmm? I am lonely here...... Need to warm up my blood.

Cc Babatawa Stancity Physika Thespark elmisti omitooguns 2el Xcozee Gazaliah Haywire1 Ayima Annybens1993 Beamborla chimajii Harinholar Aare2050 ademasta et al.
#looks @ him

#look bak @ my casted ticket

#wetin dey do me no do this one

#strategising my scam
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:05pm On Sep 12, 2015
Harinholar:
...dey form hard 2 get shotigbo.....anu ee o semi....
Una don finally get one for mistabiola?
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:05pm On Sep 12, 2015
ademasta:
HeeeY, collect harinholar mi! Lailai o... Oya take am: one black cow, 3 white goats...enof palmwine, basketful of kola... Yea, sacrifice accepted!
U are blessed
Re: NYSC 2015 Batch B House by wunmi590(m): 10:05pm On Sep 12, 2015
Harinholar:
......All of the above...
Haha grin

Oya help me pass every thing to her insde her plate, mke she eat belle food cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:06pm On Sep 12, 2015
mistabiola:
She's where she's..... wink cheesy
#coded wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 10:07pm On Sep 12, 2015
donasere:
Faithluv5 come and pick ur choic oo
....I knw say u be sure boo 4 dat bebe...Faithluv5....u see naw ma correct guy......
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aminat508(f): 10:07pm On Sep 12, 2015
mistabiola:
Se wa fe mi den..... You're the one I want... But aminat508 is my boo boo tongue tongue (unofficial). Don't tell anyone oooo cheesy
kiss kiss
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:08pm On Sep 12, 2015
DonPsymon:
You have an idea... But I think since only states from that geopolitical zone remain, they might be an exception.
Do u have an idea on d reg number nao?
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 10:08pm On Sep 12, 2015
dossylvanus:
Nah! Don't have a club in the Premier League.... Just an observer.

I like Manchester United, Liverpool fc, Arsenal fc, and Tottenham Hotspur
Dis ur combo mad gan o Man Utd-Lfc nd Arsenal-spurs
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aminat508(f): 10:08pm On Sep 12, 2015
mistabiola:
She's where she's..... wink cheesy
embarassed cry
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:10pm On Sep 12, 2015
dossylvanus:
Nah! Don't have a club in the Premier League.... Just an observer.

I like Manchester United, Liverpool fc, Arsenal fc, and Tottenham Hotspur
grin never seen som1 like so many clubs... But from a neutral point of view that's easy to say...

Well, the fact that everything is transient makes one out of many reasons why football is exciting cheesy

The surprises and all...
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 10:10pm On Sep 12, 2015
Faithluv5:
Lol,u no well
Now you want me to be angry... But i will not.

You must be eaten!
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:11pm On Sep 12, 2015
Aminat508:
embarassed cry
kiss kiss I don't want them to start disturbing you ni jawe #MyDarling cheesy cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:11pm On Sep 12, 2015
Make nobody. Cross ma lane dis. Night ooo....my eyes red die
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 10:11pm On Sep 12, 2015
ademasta:
Una don finally get one for mistabiola?
...No mind him jare...donasere d pope don snatch her 4rm Mistabiola...
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:11pm On Sep 12, 2015
donasere:
If e appun like daht!!....registration go stop na
I jes the think say... After all the states full... Dem go re open all of them for stream II cheesy

If you d register them go tell you straight say you be stream II material.
Re: NYSC 2015 Batch B House by christay(m): 10:11pm On Sep 12, 2015
Lagos CUN; 127 cc: Haywire1
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:11pm On Sep 12, 2015
seun305:
Dis ur combo mad gan o Man Utd-Lfc nd Arsenal-spurs
Bitter rivals
London derby
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 10:12pm On Sep 12, 2015
mistabiola:
kiss kiss I don't want them to start disturbing you ni jawe #MyDarling cheesy cheesy
Lolss @last Aminat508 I salute una ooo
1 2 3 ... 1828 1829 1830 1831 1832 1833 1834 ... 3378 Reply

NYSC 2015 Batch B OyoNYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library234