NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1833) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4856484 Views)
1 2 3 ... 1830 1831 1832 1833 1834 1835 1836 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:27pm On Sep 12, 2015 |
Harinholar:Hehehe...foursome! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:27pm On Sep 12, 2015 |
ademasta:Beta.......#sips my origin#....#soliliquizing#. And my mind said I should drop juve ooo, hmmm And barca won Chai....nd even man u beat that useless liverpool I know say chelsea match na over Kai...and dortmund dey look me for eyes #mind of a gambler# |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:29pm On Sep 12, 2015 |
donasere:Hehehe... Hin don get her password. But the problem be say, the guy no sabi hw to use d passwrod open the gallery*wink* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:29pm On Sep 12, 2015 |
ademasta:Divorce is not in our Dictionary ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:30pm On Sep 12, 2015 |
elmisti:No mind dem jare!!...juve can like to bleep up sometimes |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 10:30pm On Sep 12, 2015 |
ademasta:. lolsssS......c-boo...i.e...Camp booo..... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:30pm On Sep 12, 2015 |
donasere:Time neva reach. Cc Harinholar begin dey arrange our bibles o... Almost time for vigil! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:30pm On Sep 12, 2015 |
ademasta:Ahahaha... Is dah truu? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:31pm On Sep 12, 2015 |
ademasta:We are loyal and we ain't hoes .... I don't need to start peeping ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 10:32pm On Sep 12, 2015 |
Abeg Harinholar do a gud job for me. Pick one for me Harinholar: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:32pm On Sep 12, 2015 |
ademasta:Weyrey re ooo! Dey burst my head dey go!! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 10:32pm On Sep 12, 2015 |
ademasta:...nd our hymn book seh....? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:32pm On Sep 12, 2015 |
Harinholar:BC-boo, i.e Borno Camp-boo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:34pm On Sep 12, 2015 |
mistabiola:E dey ur encyclopedea |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by encrypt(m): 10:34pm On Sep 12, 2015 |
Haywire1 Ogun 114 I sight Elmisti for that list... Does this mean I have to start taking weed? ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:34pm On Sep 12, 2015 |
Harinholar:Na goodd thing na.... She go dey cook weh weh! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 10:34pm On Sep 12, 2015 |
mistabiola:.....see ur life omo lautech...Ur course no complete @all |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:35pm On Sep 12, 2015 |
donasere:hehehe...*smile* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 10:35pm On Sep 12, 2015 |
Hahahàah,e fit be say u like am pass me. Talk true Harinholar: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:36pm On Sep 12, 2015 |
Harinholar:Na wetin sweet dog dey kill am nah.... Aw e go kno say Hin no go handle am? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:36pm On Sep 12, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:37pm On Sep 12, 2015 |
Harinholar:**puffs togo weed and focuses on lagos ibadan express road!** |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:37pm On Sep 12, 2015 |
donasere:Srsly, I wish all dis 9ja bookies get cash. Out option like bet365 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:37pm On Sep 12, 2015 |
mistabiola:Hmmm... I go send spy make he com dey by ur door in d midnight...he go tell me weda any ringing tone pops up or not |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:39pm On Sep 12, 2015 |
encrypt:U got two choices, u take or. U distribute.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:39pm On Sep 12, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:41pm On Sep 12, 2015 |
Harinholar:I taya for am o... I wonder hw e take graduate without passing that tin |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:41pm On Sep 12, 2015 |
elmisti:Yh e for make brain but dey dont... No too stress on am!!!..... Berra weeks ahead!! Puff ur flavored weed and sip ur origin. Cut d losses and plan for bigger fish! #hustlecontinues! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 10:42pm On Sep 12, 2015 |
Abeg una GUDNYt. *yawning |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:42pm On Sep 12, 2015 |
ademasta:Lol! Na sound track. Hin go hear |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:42pm On Sep 12, 2015 |
donxab:The thing haf taya me... Small time I just left o.. See as I come see 30 pages to read like say I d go write exams.. Anyway I go jes read 5. BTW chimajii ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:42pm On Sep 12, 2015 |
ademasta:#TeamAfterMarriage ![]() |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
I sight Elmisti for that list... Does this mean I have to start taking weed? 
