NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1836) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4865612 Views)
1 2 3 ... 1833 1834 1835 1836 1837 1838 1839 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mustymatic(m): 11:34pm On Sep 12, 2015 |
DonPsymon:I've registered #TeamBornoFirstChoice |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:35pm On Sep 12, 2015 |
Physika:Lol hahahhaha bahd guy so u dey tail me ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Chylala: 11:41pm On Sep 12, 2015 |
[quote author=haywire1 post=37952680][/quote]Haywire1 Lagos....705*** |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:41pm On Sep 12, 2015 |
haywire1:Oya share d doe jor as e dey hot ![]() Na ma guy wey jux enta NL found u out o.. ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:43pm On Sep 12, 2015 |
Physika:Lol hahahaha wettin b d guy moniker? ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 11:43pm On Sep 12, 2015 |
Make person no go jam ghost for camp sef! As dey no gree identify |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 11:43pm On Sep 12, 2015 |
Physika:All or nothing nai I dey, she gass notice me, but I no need do too much, cause d package dey ni ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 11:46pm On Sep 12, 2015 |
Una neva sleep? ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 11:47pm On Sep 12, 2015 |
I see lifeisguhd ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 11:47pm On Sep 12, 2015 |
chimajii:My guy no time o ..abeg help me now? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mstemmy(f): 11:49pm On Sep 12, 2015 |
how much will nysc pay batch b 2015. i hope dey wil increase d allawee o |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by LifeIsGuhd(f): 11:49pm On Sep 12, 2015 |
I see ijekul ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:52pm On Sep 12, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:52pm On Sep 12, 2015 |
haywire1:Oga mi una go sabi una sef soon.. Me ah dnt do sure thingy o jey ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:53pm On Sep 12, 2015 |
chimajii:Serena fall ur hand fa lol # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 11:54pm On Sep 12, 2015 |
LifeIsGuhd:With ur sleepy eyes ba ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:54pm On Sep 12, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 11:54pm On Sep 12, 2015 |
dossylvanus:O ga o! . O ti oooooo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 11:55pm On Sep 12, 2015 |
haywire1:The type wey chelsea dey play abi...kontinu ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:56pm On Sep 12, 2015 |
chimajii:Badt guy... Ah be think say u be g*y b4 o Based on say beauty funke kari d mata near u.. Bur u run comot ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 11:57pm On Sep 12, 2015 |
haywire1:No mind d chica, I had already pictured her holding d crown, by now twitter for don shutdown @ history. Oh well. ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by LifeIsGuhd(f): 11:58pm On Sep 12, 2015 |
ijekul:Am wide awake |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:00am On Sep 13, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 12:00am On Sep 13, 2015 |
Physika:LMFAO!!! At the beautyfunke SAGA.. Awon werey nai d shehe be. I taya but nai make me send am come ya side, since u fit tackle am |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 12:02am On Sep 13, 2015 |
LifeIsGuhd:Now wats keeping u awake with ur police torch eye? ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by LifeIsGuhd(f): 12:04am On Sep 13, 2015 |
haywire1:Salawa what ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 12:05am On Sep 13, 2015 |
chimajii:Bia nwokem.. Ah get moni reach u ni? Abi i look lyk tennis player ni? ![]() Make una kontinu wee una ruv abeg ![]() Wt tennis av put 2geda let no physika forces put assunder ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by LifeIsGuhd(f): 12:06am On Sep 13, 2015 |
ijekul:Sleep is far away ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistersle3m(m): 12:07am On Sep 13, 2015 |
00:07am and sleep won't come. She is cheating |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 12:10am On Sep 13, 2015 |
Physika:U and beautyfunke luv n Tokyo! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 12:10am On Sep 13, 2015 |
LifeIsGuhd:How far can it be ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by LifeIsGuhd(f): 12:14am On Sep 13, 2015 |
mistersle3m: kwakwakiki who's cheating? Don't cry na ![]() |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4





