NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1841) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4786797 Views)
1 2 3 ... 1838 1839 1840 1841 1842 1843 1844 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 8:22am On Sep 13, 2015 |
Oga I hear,oya do d needful PlaybooyGANG: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 8:23am On Sep 13, 2015 |
Faithluv5:faithluv5 why na? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 8:23am On Sep 13, 2015 |
Many of us don join. Oya u kno wat to do Marcelinho: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 8:24am On Sep 13, 2015 |
a |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:27am On Sep 13, 2015 |
bharkarh:Loooooooooooooool..... Ah no knw where to start sef.. Where u dey since? Na early hours of today u jst see harinholar for dream? I wish u av her anyway buh mak I dey luk... As all of una jst dey hussle, e fit be a neutral person later o and if u guys no stop argument/to dey drag, ah go jst com take her away singly and ur eyes go clear one time as she go follow..As harinholar no declare her asset since sef dey somhow, I hope she go com clear d air soon sha ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 8:27am On Sep 13, 2015 |
Him no y Aare2050: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 8:28am On Sep 13, 2015 |
I don reach church. See u later guys |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by susskid: 8:40am On Sep 13, 2015 |
Everton chapter 3 vs 1, says happy are those who signs pedro for they will receive hatrick from nasmith and get stonned at goddison park |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:41am On Sep 13, 2015 |
Faithluv5:Happy Sunday |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:47am On Sep 13, 2015 |
Armynu:Brother nice to hear from u Ooo! Where you go hide? A lot of peeps have been asking about you! He far na u later see ya name for dat senate list abi? Welcome back |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:49am On Sep 13, 2015*. Modified: 8:09pm On Sep 13, 2015 |
Olami90: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:52am On Sep 13, 2015 |
chimajii:U Dan start abi? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 9:02am On Sep 13, 2015 |
Faithluv5:abeg no be dat one I dey talk. I mean why you overtook my goallllllll |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 9:03am On Sep 13, 2015 |
donxab:Ahn ah!!! Looool I dey find u since.... ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 9:06am On Sep 13, 2015 |
donxab: ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 9:07am On Sep 13, 2015 |
Can someone pls slow down this thread? We're moving too Fast ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by PlaybooyGANG(m): 9:17am On Sep 13, 2015 |
And what is the needful my dear? *in kcee's voice* Anything for my baby... Faithluv5: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by doublezero7(m): 9:18am On Sep 13, 2015 |
Good morning wonderful people! ![]() Mehn...its been ages oo! And I'm glad u guys are just a month and some days from camp! I wish y'all favorable postings! ![]() And BTW, where is that my brother, babatawa? From A15 to B15...its all love here! ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by PlaybooyGANG(m): 9:21am On Sep 13, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 9:24am On Sep 13, 2015 |
susskid:.....by the time u reach revelation God go 4give u.......smile |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 9:26am On Sep 13, 2015 |
This one weh una dey run abegi mention me and buy land for me if I no dey around for page 2000 physika Gazaliah Babatawa Hilsocial et al |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:30am On Sep 13, 2015 |
bharkarh:*singing somborry wants to die in MI n Iceprince voice** |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:33am On Sep 13, 2015 |
Harinholar:Shey you don hear?.......no reason dah way atall! *looks down at him d way Nigerian mums dey use eye follow pikin talk** |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:36am On Sep 13, 2015 |
ademasta:Orisirisi!!!............. Today na Sunday ooooo!!!.... make una 2 keep it holy! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:37am On Sep 13, 2015 |
horladmejy:Time stil dey na!! Buy land for 1900 1st na!! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:42am On Sep 13, 2015*. Modified: 8:07pm On Sep 13, 2015 |
Harinholar: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 9:44am On Sep 13, 2015 |
I need a very large land at the 1900 rivers state estate. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 9:46am On Sep 13, 2015 |
api sunday to u all |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:53am On Sep 13, 2015 |
Since una no wan go church....church go come meet una!! Gbagaun gbagun gbagaun**rings bell** Pastor: Jonah jabo sinu omi eja si gbe mi.... Interpreter: Jonah swallow fish! Orizabgu.....no fish swallow jonah.... dia was a swallow! Pastor: Ahn jesu so fun esu fimile.. Interpreter: And d devil said to jona.. gerrarehia dat is in ibo..shebabo Pastor:Boseri gan niyen!! Interpreter: hosia brbrrrbr.... Pastor:Every body here 2dai has come for a reason! Interpreter: Gbogbo wa ni bi ni idi kan Pastor:Some have a big reason... Interpreter: Awon idi kan tobi rabata Pastor:Some are have small reasons Interpreter: Awon idi kan kere bi apoti fedeco Pastor: The lord said we are going to look into ur reason!! Interpreter: Baba so wipe ki a si idi yin wooo!!! Harinholar come and lead offering!! Ademasta closing prayer! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by balerinagold(f): 9:54am On Sep 13, 2015 |
Happy Sunday everyone ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:55am On Sep 13, 2015 |
chimajii:Thread don over full oo! See me dey look you since! I dey try give u sign language with my hand! ![]() Don't you think we have lost control over this thread? I see a lot of strangers and grass everywhere ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:55am On Sep 13, 2015 |
balerinagold:Happy Sunday to you!!..... |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 1 guest(s)
buh mak I dey luk...
one time as she go follow..


