NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1963) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4852210 Views)
1 2 3 ... 1960 1961 1962 1963 1964 1965 1966 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:58pm On Sep 18, 2015 |
Lol I mean say na Nysc dey dull of us now...we are all ready and waiting for dem DonPsymon: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by tonyx4x44(m): 1:58pm On Sep 18, 2015 |
ayoadee:most definitely not... but enter on your own terms sha make e no be say na person invite you |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:58pm On Sep 18, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by tonyx4x44(m): 1:59pm On Sep 18, 2015 |
KeriBaby:na paper sneaker they go give you for camp o ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 1:59pm On Sep 18, 2015 |
haywire1:Lol ![]() Baba... You get Ghana must go no mean say na everybody get nau... You could package your stuff in a leather if you want to... + who I want come the form for anybody here d pay my bills ![]() And wetin be shuttle bag wey person go d use form ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:00pm On Sep 18, 2015 |
Physika:Nwanne I'm good... How you dey? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by tonyx4x44(m): 2:01pm On Sep 18, 2015 |
haywire1:vexing loading... ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:02pm On Sep 18, 2015 |
haywire1:Weyrey boy . Wetin u dey use ooo? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:04pm On Sep 18, 2015 |
DonPsymon:What r u saying?? why all these preachin fa Tonyx4x44 @last I see person wey u suppose tie. # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:05pm On Sep 18, 2015 |
KeriBaby:Yeah... + why are you scoring goals on my head anyhow? ![]() Na small small we must reach that camp date ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:06pm On Sep 18, 2015 |
KeriBaby:Yea...buh I heard na one of vry low quality....so dat one go be like support to d one wey u go tak wit u... I dey guess sey one one mumu cloth material tennis dem go giv....if na dat one, na rubbish tennis. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:06pm On Sep 18, 2015 |
haywire1:*puffs weed into ya face and walks away* If person see me the talk plenty with who him name na haywire... Dem go say I be mad man *puffs extra weed* mtwsssss ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by tonyx4x44(m): 2:09pm On Sep 18, 2015 |
haywire1: ![]() MUSA!! bring the rope come here |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:09pm On Sep 18, 2015 |
DonPsymon:Receive madness healing, may God restructure ur brain ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ayoadee(m): 2:10pm On Sep 18, 2015 |
tonyx4x44:sure thing baba,but weed no be my thing sha,ah no fit. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:11pm On Sep 18, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by tonyx4x44(m): 2:12pm On Sep 18, 2015 |
ayoadee:yep that's what i'm saying enter if and when you want to... not by invitation but @ age 50+ weed na must o ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:13pm On Sep 18, 2015 |
Blessedgurl na movie u dey watch here so |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by gallery0519(f): 2:13pm On Sep 18, 2015 |
[quote author=2el post=38121726]Happy birthday Mobi18.....God bless you![/quote ]. Happy birthday mobi18,GOD bless ur new age....d very best awaits u.CHEERS!!! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:15pm On Sep 18, 2015 |
Okay no wahala Olami90: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ayoadee(m): 2:15pm On Sep 18, 2015 |
tonyx4x44:lol,we'll see about that |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:16pm On Sep 18, 2015 |
Shegofams:Aww!! Gud baba nla... E dey vry easy sef. Those ones wey I see for road side, @ d entrance(e dey close to d road) no get gud material... Enta inside nd check wella... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:16pm On Sep 18, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by HerRoyalFlyness(f): 2:18pm On Sep 18, 2015 |
Pls what does the 1st 3digits of ur call up number signify? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by gallery0519(f): 2:21pm On Sep 18, 2015 |
2el:. Good afternoon pcms.......watsup for lunch? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:22pm On Sep 18, 2015 |
Bought it 1k haywire1: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:22pm On Sep 18, 2015 |
haywire1:Shey ur size dey market ni? Give broda solo naw mak him mak shoe for u nd rufai mak him sow t shirt ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:23pm On Sep 18, 2015 |
haywire1:*puffs weed* *Looks at you like*
|
| Re: NYSC 2015 Batch B House by gallery0519(f): 2:23pm On Sep 18, 2015 |
haywire1:. Haywire1 add my name to d list....lagos: first choice,Cun:111*** |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:24pm On Sep 18, 2015 |
HerRoyalFlyness:Whatever haywire1 is taking lately ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:26pm On Sep 18, 2015 |
tonyx4x44:Gbako ke? eleyi ti muti oo.Na bagco sack dem dey call am nd e go fit u wella.... Haywire1 don sey mak una no form nd we go understand. ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Shegofams(m): 2:26pm On Sep 18, 2015 |
Olami90:How much make I budget |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 2 guest(s)


