NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1977) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4870750 Views)
1 2 3 ... 1974 1975 1976 1977 1978 1979 1980 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by StarryV(f): 10:34pm On Sep 18, 2015 |
@IsiAbuncha, na u be dat? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:34pm On Sep 18, 2015 |
Aare2050:*rushto look for his immigration papers*..........I no see wen d guy enter ooo....oya make he com mention d person wey bring am. In.....IDP camp don full since so no be. Wia he dey b dat.....see ya own life for ceremony....5 day old. Dey call u pikin.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:34pm On Sep 18, 2015 |
JibrilJunior:Na soo bro, elmisti oya use smile pass him 3 wraps of chocolate flavoured weed . Put it on my bill# |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:35pm On Sep 18, 2015 |
mobi18:****You're above 30years of age BOPP****** ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by JibrilJunior: 10:35pm On Sep 18, 2015 |
1975....better by far was created 1975...better by far show face ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 10:35pm On Sep 18, 2015 |
JibrilJunior and elmisti , I for end una argument by saying make una hug but 14yaers no be small thing ooo, una no go even do nysc again |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:36pm On Sep 18, 2015 |
seun305:lol,,,u must be a learned colleague,, re u an amicus curiae |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:36pm On Sep 18, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by JibrilJunior: 10:36pm On Sep 18, 2015 |
elmisti:You go fear I don enter top 50 for haywire1 list #wonfedamiduro ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 10:36pm On Sep 18, 2015 |
mistabiola:harinolah why you seal up him mouth now? u can wicked o |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:37pm On Sep 18, 2015 |
shawwal1:Lol ![]() That's how your extended relations will start carrying news that you actually spilled and are covering it up ![]() Like when I never get work that time... Folks be like "have you actually graduated?" "Why haven't you gone for service?" All that kyn yeye questions sha. ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mekstaniac(m): 10:37pm On Sep 18, 2015 |
all dis winch ppl wey no dey sleep for night |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 10:37pm On Sep 18, 2015 |
mobi18:Abeg na only law b 5yrs #wink Puffs spanish igbo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mekstaniac(m): 10:38pm On Sep 18, 2015 |
if all of una wan go stream 1, who go go stream 2? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by JibrilJunior: 10:38pm On Sep 18, 2015 |
mobi18:Ha...anti lawyer Before I know D meaning of dat word...dem don scam me tey tey for school Law students.... ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:38pm On Sep 18, 2015 |
haywire1:As all of una know. Sayme and devil dey work hand in. Hand ni and na muslim. Boy he be....I go need recommendation letter from. Chief imam Gazaliah before I giv am anytn, u. Knw d thief imam is no stranger to me and we had a Gentle mans agreement.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 10:38pm On Sep 18, 2015 |
JibrilJunior:I jst dey ni o, hw u? My statement...let's jus 4get |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by tonyx4x44(m): 10:38pm On Sep 18, 2015 |
mekstaniac:river 2 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Venom104: 10:38pm On Sep 18, 2015 |
Chikaodili345 Venom_104@yahoo.com |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:39pm On Sep 18, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:39pm On Sep 18, 2015 |
goldenone:Afi iyen..... ![]() #na jst clarification sha because of d soft landing. Issokay now |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:39pm On Sep 18, 2015 |
debeejay:na because u dey talk latin maxim oo,nuffing else |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 10:40pm On Sep 18, 2015 |
mekstaniac:Oyamilenu oooo. ![]() mekstaniac:Oyamilenu oooo. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by JibrilJunior: 10:40pm On Sep 18, 2015 |
sholiyz:Make e cum collect Babcock hug Chai...a no see dat picture again sha ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 10:40pm On Sep 18, 2015 |
Wonderful e-familly....Hummmm observing.....seeing levels of maturity.....#ademasta how was ur day? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 10:40pm On Sep 18, 2015 |
JibrilJunior:walking around as a landlord. in the name of Allsmyles and myself I hereby give you a 3 bedroom flat self contain at the left mansion beside the elmisti hotel (El-dola) enjoy your stay. singing *you are welcome in the name of the lord............... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:41pm On Sep 18, 2015 |
DonPsymon: ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:42pm On Sep 18, 2015 |
JibrilJunior:lol,,,na we nah,m=buh im no longer a learning colleague,im naw an amicus curiae.... no mind us,we can like to show ourselves |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 10:42pm On Sep 18, 2015 |
mobi18:mobile mobile mobile mobile mobile in 8 places |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:42pm On Sep 18, 2015 |
sholiyz:*looks @ him wit rainbow eyes*.....I dey look mistabiola and chimajii as un dey waste se,un smiley since. Morning....if. Inspector spam bot catch una now and u miss. Plot 2000, u. Go talk say iya ile okan dey do U bah, dey copy chimajii ooo, u don 4get say. Na. Omo inna, he dsnt need properties here like u do, he prfr to rent for left till POP. Day |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 10:43pm On Sep 18, 2015 |
DonPsymon:B4 I collect my result I doubt if my dad bliv say I graduate anytym I lookam 4 face I dy feel lyk him dy pretend bliv me But as I do my NYSC reg bring result come I come dy feel lyk Yeah! Am now a graduate Naso after camp I go drop for area with my khaki Walkn calmly n greetn slowly hehehe |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:43pm On Sep 18, 2015 |
Harinholar:You are welcome my dear....how today now? *Leave elmisti and jibriljunior make dem kontiniu dey drag, na dem sabi* |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 2 guest(s)



******