NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1980) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4733346 Views)
1 2 3 ... 1977 1978 1979 1980 1981 1982 1983 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:06pm On Sep 18, 2015 |
JibrilJunior:*change sitting. position*....u r hired....I don dey find person wey go help me. Build. My next hotel tey tey...u can. Come live in my suite if left mansion is not comfy enough...and u can stay as long as u want....bills on d awse |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:06pm On Sep 18, 2015 |
haywire1:oya u upload ya own joor.. lemme c |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 11:06pm On Sep 18, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 11:06pm On Sep 18, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 11:07pm On Sep 18, 2015 |
elmisti:one of the reason I send him and him husband packing; D |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:07pm On Sep 18, 2015 |
elmisti:in ur suite ke? no oh,,ma me wan stay dere,,i be wan tell u since...abeg mk im manage d mansion,if he no want,lerrim sty in d boiz quarter den |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:09pm On Sep 18, 2015 |
mobi18:So u want niggas to enter studio bah, buh no be dat kind haywire1 I go dey fflow drag na.....nd u look cute in d new pix...buh I prfr d old one...for personal reasons |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by JibrilJunior: 11:09pm On Sep 18, 2015 |
mistabiola: ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:09pm On Sep 18, 2015 |
i say mk persin help me check if my pro pic dey show,una no ansa me abi? shey u want to pee on ur bed dis night ni? ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 11:09pm On Sep 18, 2015 |
elmisti:......trying 2 catch some slip, bt I tink I nid 2 reply diz.....My troubleesome attitude?? Like wot does dat suppose 2 mean.....?? Quick intervention on who and who's matter biko And on what issue?...and wot abt xcozee I would rather say if na joke just stop it deir...and I mean it......joking ere nd we trying 2 catch our fun doesn't mean we can talk anyhow.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 11:10pm On Sep 18, 2015 |
mobi18:your pro pic they there. you poooooo your mouth inside cab; D sorry inside car. beautiful liar sorry beautiful lawyer ![]() ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 11:10pm On Sep 18, 2015 |
tonyx4x44:Those "When Are You Going For Service" questions are just unavoidable! I don run from house since August last year cos I no won hear doz things, next time dem go see me na christmas & I go dey come from my PPA ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 11:11pm On Sep 18, 2015 |
mobi18:******Is that your Neighbors Car******* ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:11pm On Sep 18, 2015 |
elmisti:lol,,jes a selfie will do,,u dnt need to drag wid any1 joor,u na confirm... oya tell me d reason* whisper in my ear* if its good,i will chnge it bck jes for u |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 11:11pm On Sep 18, 2015 |
donxab:trust me if I dey online I go buy you enough land. OK? now go to bed, pele omo mummy |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 11:11pm On Sep 18, 2015 |
elmisti:u are quoting the wrong person . |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by JibrilJunior: 11:11pm On Sep 18, 2015 |
mobi18:Madamme.... D mansion is okay for 2,don't disturb Elmisi in his suite...I am very accommodating.. ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 11:12pm On Sep 18, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 11:12pm On Sep 18, 2015 |
mobi18:he will soon cm just relax |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 11:12pm On Sep 18, 2015 |
mistabiola:. . . . . . . . . . . . |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 11:13pm On Sep 18, 2015 |
chimajii:Ok, I dey expect u |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:13pm On Sep 18, 2015 |
mistabiola:yimu,u dey Bleep up gan,y u dey fall my hand like this? in dis age and time,wetin b d big deal about car? na my hubby own wey im gimme to dey manage.. e don do u naw? such troublesome child*pheww*i need to beat sme sense into dt big hed if urs |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:13pm On Sep 18, 2015 |
mobi18:Just. Av dis tin for vintage stuffs, smtn far fetched...simple nd yet. Complex.....oya lemme show u something....... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 11:14pm On Sep 18, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 11:14pm On Sep 18, 2015 |
JibrilJunior:U welcome bro |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 11:14pm On Sep 18, 2015 |
Kai! This guys bad ooh |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 11:14pm On Sep 18, 2015 |
mobi18: ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 11:15pm On Sep 18, 2015 |
Una wan enter page 2000 this night? ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by JibrilJunior: 11:15pm On Sep 18, 2015*. Modified: 9:15pm On Sep 23, 2015 |
Toluwanile. . #Acquiring for the left soon. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:15pm On Sep 18, 2015 |
mobi18:*indirect way of saying 'check my picshure, ayam beautiful'* hmmm, i sha don get wife. Moti ni'yawo temi(#TeamHarinholarAdemasta) |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:15pm On Sep 18, 2015 |
Aare2050:kai,aare,if i enter u dis night,i no go comot walahi,,, i say mk u lemme know if pic dey dere,u dey do like uncooked moimoi,,con dey behave like ostrich wey tie wrapper |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 11:15pm On Sep 18, 2015 |
Make all of una go sleep jare ejoor!! |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 2 guest(s)

And on what issue?...and wot abt xcozee
