Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,702 members, 7,862,202 topics. Date: Sunday, 16 June 2024 at 11:15 AM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1991) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4051100 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1988) (1989) (1990) (1991) (1992) (1993) (1994) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:21am On Sep 19, 2015
hilsocial:


hahaha. During exam all man for sch dn go jst barb hair say make jacking de receive free air and make the hot jacking evaporate. Dat him hair for FUTO fit cause normal FUTO madness.

Lol hahhahahhahaha na soo bro.

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by harryson77(m): 1:22am On Sep 19, 2015
una wan reach pg 2000 overnite?
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 1:22am On Sep 19, 2015
elmisti:


I dey fear guys wey get dimple....oya talk truth..wetin u suck

Loooooool....kwakwkakwkakwkakwka lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 1:22am On Sep 19, 2015
My darlyn
whodohgeepee:
Faithluv5, my love! cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 1:23am On Sep 19, 2015
Abeg when be Arsenal vs chelsea game time
Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 1:23am On Sep 19, 2015
hilsocial:


hahaha. During exam all man for sch dn go jst barb hair say make jacking de receive free air and make the hot jacking evaporate. Dat him hair for FUTO fit cause normal FUTO madness.
guy re u frm FUTO?
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 1:23am On Sep 19, 2015
harryson77:
una wan reach pg 2000 overnite?
no 2mrw morning is better.
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:24am On Sep 19, 2015
hilsocial:
Abeg when be Arsenal vs chelsea game time

Na 4am ooo na em we dey wait for

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 1:24am On Sep 19, 2015
Solomonodimegwu:
guy re u frm FUTO?

Nooo . I only graduated from FUTO.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 1:24am On Sep 19, 2015
1990 and king solomon was born
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:25am On Sep 19, 2015
Ladies make una talk true, where una dey now now befor I vex

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 1:25am On Sep 19, 2015
haywire1:

Na 4am ooo na em we dey wait for
#
better cos i no wan watch am.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 1:26am On Sep 19, 2015
hilsocial:



Nooo . I only graduated from FUTO.
FUTO ihiagwa una nor dey let our babes rest
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:26am On Sep 19, 2015
Solomonodimegwu:
1990 and king solomon was born

shocked shocked shocked for shrine grin grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 1:27am On Sep 19, 2015
And Dolafunmi no get pix .
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 1:28am On Sep 19, 2015
Solomonodimegwu:
FUTO ihiagwa una nor dey let our babes rest

nakede abi imsu?
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 1:28am On Sep 19, 2015
Solomonodimegwu:
FUTO ihiagwa una nor dey let our babes rest

nekede abi imsu?
Re: NYSC 2015 Batch B House by harryson77(m): 1:28am On Sep 19, 2015
hilsocial:


no 2mrw morning is better.
..........which 2mao mwning....u guys r planning a coup.......anywais,im on voluntary nights watch 2nite.
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:29am On Sep 19, 2015
Blessedgurl and Dolafunmi make una put pishure ooo
That's d new policy

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 1:29am On Sep 19, 2015
haywire1:

shocked shocked shocked for shrine grin grin grin
#
yes, na wetin u wan hear abi?
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:30am On Sep 19, 2015
Solomonodimegwu:
yes, na wetin u wan hear abi?

Yea grin grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 1:30am On Sep 19, 2015
hilsocial:

nekede abi imsu?
nekede
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:31am On Sep 19, 2015
Solomonodimegwu:
yes, na wetin u wan hear abi?

Stop taking tinz too personal, na joke fa

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:31am On Sep 19, 2015
Am just smiling @ d sight of one moniker
Re: NYSC 2015 Batch B House by jayesq: 1:31am On Sep 19, 2015
cryHunger no allow me sleep cry
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 1:31am On Sep 19, 2015
harryson77:
..........which 2mao mwning....u guys r planning a coup.......anywais,im on voluntary nights watch 2nite.

ok lets plan a coup then lets run the 10pages all we need are 320 posts.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 1:31am On Sep 19, 2015
haywire1:

Yea grin grin grin
#
onye apari
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:32am On Sep 19, 2015
elmisti:
Am just smiling @ d sight of one moniker

Which website u dey look? Talk true grin grin


#
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 1:32am On Sep 19, 2015
Solomonodimegwu:
nekede
no na. Na una gurls de pursue say de like FUTO boys. We just de run self.
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:32am On Sep 19, 2015
Solomonodimegwu:
onye apari

Lol omo ale jati jati grin grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:32am On Sep 19, 2015
haywire1:
Blessedgurl and Dolafunmi make una put pishure ooo
That's d new policy

#

Chai, so na so u wan dey check evrybdy. Asset bi...dolafunmi durling..don't declare your asset oo...
Re: NYSC 2015 Batch B House by harryson77(m): 1:32am On Sep 19, 2015
hilsocial:


ok lets plan a coup then lets run the 10pages all we need are 320 posts.
......no.......see this guy,ur pple here go kill u like Jon snow...u wan betray dem

(1) (2) (3) ... (1988) (1989) (1990) (1991) (1992) (1993) (1994) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.