NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2055) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4734890 Views)
1 2 3 ... 2052 2053 2054 2055 2056 2057 2058 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 9:19pm On Sep 19, 2015 |
Una dey disturb me nau! All dese noises sef! Mtcheeeeew! Hey ma ppl una gud pm! dedicate this to debris and faithluv5! ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:19pm On Sep 19, 2015 |
Like I've seen whizqueen b4 *argue's wit sef* Yes, slt? No!, maybe walkway or frnt of lagos hostel...mayb :-/ |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:20pm On Sep 19, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 9:20pm On Sep 19, 2015 |
flex12:ok confirm. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:20pm On Sep 19, 2015 |
Olami90: ![]() ![]() abeg Faculty....cc: Haywire1 whizqueen 2el and xcozee.... Make una try add this section above.... Person don suggest Ayima as d award of Faabu give....bt me dey suggest, in addition, Ay50.. ..the guy talk say e him dey wit our call up leta master list.. ![]() ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:21pm On Sep 19, 2015 |
JannahGem:Get some for me too |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 9:21pm On Sep 19, 2015 |
Gazaliah: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:22pm On Sep 19, 2015 |
hilsocial:That's the spirit man! Haywire1 come see o Hilsocial na Commando too. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:23pm On Sep 19, 2015 |
elmisti:MR ELMISTI ORUBEBE, U ARE A BATCH B PCM AND I EXPECT U TO RESPECT URSELF. I KNW U ARE HIGH ON CHEAP DRUGS POPULARLY KNWN AS WEED, I HEREBY IGNORE WHILE U REGAIN UR CONSCIOUSNESS ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 9:23pm On Sep 19, 2015 |
hilsocial:E suppose o come test it |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:24pm On Sep 19, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mukhcech(m): 9:24pm On Sep 19, 2015 |
Xcozee:House, em contesting for 4 and 8. pls vote for me. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 9:28pm On Sep 19, 2015 |
JannahGem:Wow!!! thats great! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 9:29pm On Sep 19, 2015 |
haywire1:Enugu. Haliluck is an ex-girl too. Dem plenty here na |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Danator(m): 9:30pm On Sep 19, 2015 |
Make una add "best ghost pcm" category...maybe I fit get nominations for der...biko. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 9:30pm On Sep 19, 2015 |
[quote author=mukhcech post=38181922][/quote]Abeg I dey comot for 4 I knw I cn win it house abeg vote 4 me #Aluta continua |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by JannahGem: 9:31pm On Sep 19, 2015 |
wailing:Ok I hear you ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:31pm On Sep 19, 2015 |
haywire1:Isit me or u call my. Weed cheap........rush to office to check how much u dey owe me......beg dey prpre to mke payment..... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:32pm On Sep 19, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 9:32pm On Sep 19, 2015 |
Aare2050:Na pishure uploading today be ooo and also award category plus Setting up committee to judge,collate and announce how every every go be... NB:You trek from Stamford bridge to third mainland bridge Ni ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 9:32pm On Sep 19, 2015 |
ijekul:correct guy. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:33pm On Sep 19, 2015 |
elmisti:NA WAA OOO, SO PERSON NO FIT FOLLOW U PLAY AGAIN, OYA NA PLAY NAH ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 9:34pm On Sep 19, 2015 |
elmisti:no die o |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 9:34pm On Sep 19, 2015 |
Since morning,traffic for dis thread full .Even Yokiti sef con peep for wetin dey shele here |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mukhcech(m): 9:35pm On Sep 19, 2015 |
[size=18pt]I will gladly wait for next batch if em not Posted to Sokoto.[/size]
|
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 9:35pm On Sep 19, 2015 |
Yokiti,I see you ooooooooo. Better tell seun to.come and fund our award night as well oooooo ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 9:35pm On Sep 19, 2015 |
official press release direct from the stable of the left landlord mansion, Aare Ona. kankafo gbogbo B15, olowo ori Iyalode of the left mansion. current location is ondo state CUN; NYSC/ACE/2015/137*** RIVERS/FCT/ENUGU going back to the left mansion |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 9:37pm On Sep 19, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:38pm On Sep 19, 2015 |
haywire1:No wahala.....and dis one wey u don. Dey scrutinize assets. Like dis....abeg help me dey mention dose ones for ogun wen dem declare....I dey. Reason how I go qulify to dey chop for diffrnt platoons |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mukhcech(m): 9:39pm On Sep 19, 2015*. Modified: 5:27am On Sep 20, 2015 |
haywire1:[size=15pt]You too BRO. IS THIS ALL WHAT YOU GOT?[/size] |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 9:39pm On Sep 19, 2015 |
Gazaliah:oh I see! I get pichure for my DP nomination never start? I wanted to fly third class for ethiad but as them beat mancity na em dem ban flight. na leg sure pass. thanks to my friend elmisti for his undiluted weed |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 9:41pm On Sep 19, 2015 |
dubylhover:ur duties are to select @least just 4-5 awards in a day(startnf 4rm 2mao)...announce(declare) the awards...ask interested pcms who think they worth it to show interest as nominees... Arrange the nominees 4each award 4dat day...if they r much...the house ll screen out with ur help 2reduce contestants... Once d desired no: of contestants are Ok by you...then the house starts voting by copying the committees...(E.g I vote Ayima- Macho man...cc: 2el,flex12, dubylhover,rmfunky,whizqueen)... Keep d records n unveil award winners @appropriate juncture NB: some1 can nominate on behalf of another 4a particular award... #BestWishes |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 1 guest(s)
dedicate this to debris and faithluv5! 



