NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2098) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4777743 Views)
1 2 3 ... 2095 2096 2097 2098 2099 2100 2101 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 10:01pm On Sep 20, 2015 |
Blym, wanted us to celebrate it together but na Lagos you go dey while myself na Ogun. Goalllll. Ozil assisting Santi. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 10:02pm On Sep 20, 2015 |
amii131:Owerri babe. Welcome. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:03pm On Sep 20, 2015 |
DonPsymon: ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by kam4r(m): 10:03pm On Sep 20, 2015 |
Lol i mean no harm o ... Make una contribute money so the real fine boiz Go show face Blessedgurl: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:04pm On Sep 20, 2015 |
donasere:Baba na you try pass cheers! *borrows cup from olami90* *pours wine* Shey you know say our up coming fixtures no be here ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:04pm On Sep 20, 2015 |
hilsocial:U. See, I. Don. 4get who stat m sef....wen all of u wr speaking wit one voice....e don tey wey dat kind scene happen ooo...... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 10:05pm On Sep 20, 2015 |
whizqueen:*roger... Na y I nominate thee...ur head dey there And I believed nominees ll av questions 2answer regards any award nominated for...? Cc: dubylhover, flex12 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Shegofams(m): 10:05pm On Sep 20, 2015 |
JibrilJunior:Only if you are alumni of my alma mata |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:05pm On Sep 20, 2015 |
shawwal1:Benteke and Toure flopped sha... If na Ighalo u don hammer o ![]() Can you believe I nearly captained Kolarov ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by kam4r(m): 10:05pm On Sep 20, 2015 |
So none of Una Guys For Here no Get beef wey una fit settle 'Man to Man' for camp?? Na Woman una dey chase ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 10:06pm On Sep 20, 2015 |
elmisti:I comment ma reserve |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 10:07pm On Sep 20, 2015 |
djflamini:With Faith u can see the future. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by kam4r(m): 10:07pm On Sep 20, 2015 |
Really hes Just Off form , My prayer be say make He no pick truout the season , Rooney's Quality with the team You have already ... You Guys wud be invicible ... DonPsymon: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 10:08pm On Sep 20, 2015 |
kam4r:If money is involved then ladies go begin bake faces oh. No time. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by amii131(f): 10:08pm On Sep 20, 2015 |
hilsocial:Tanks |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Sunnystooth(m): 10:09pm On Sep 20, 2015 |
elmisti:Lolz, @much attention... If i need/want Nairalanders attention, i can get it anytime i want, just like i'm doing here... But i dont have such time. And no one is using reverse pschology here. Anyway, let go back to my hiding place. I no want turn 'celebrity' for nairaland. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:09pm On Sep 20, 2015 |
mistabiola:Mad people everywhere you go. SMH |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:10pm On Sep 20, 2015 |
kam4r:Kikikiki......no worry DG go pay U |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by kam4r(m): 10:11pm On Sep 20, 2015 |
Lmfaoo!! ... 20Layers of Foundation , You Go see different eyebrows You Go fear ... You sef Go join Blessedgurl: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by kam4r(m): 10:12pm On Sep 20, 2015 |
Lol koni dafun DG . elmisti: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:12pm On Sep 20, 2015 |
DonPsymon:******Hmmmmm******* ******You want to tempt me**** *****I can't withstand this biko***** *****But I will keep my calm***** ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 10:12pm On Sep 20, 2015 |
DonPsymon:I tel you ighalo got Arnd 10pts 4 me,no even try captain a defender unless you get assurance he won't get a yellow or flopped I regret removing Moses and payet at d last minute of my transfer no such mistake 4 next week |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:12pm On Sep 20, 2015 |
So na so this thread go dey till next month wey we go get better gist to discuss.. #SheyNaLikeThiswegodeydey ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by kam4r(m): 10:13pm On Sep 20, 2015 |
Serious Question here Tho , How many weeks after Camp are we meant to resume work?? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by kam4r(m): 10:13pm On Sep 20, 2015 |
See , I taya KeriBaby: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 10:15pm On Sep 20, 2015 |
kam4r:2 weeks afta camp |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 10:15pm On Sep 20, 2015 |
KeriBaby:Oyamilenu ooo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:16pm On Sep 20, 2015 |
Hello @Ifeanyija Sup with our school ID What are we gonna use in camp.... Any info from school? Learnt some schools are submitting a copy of their green cards |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:16pm On Sep 20, 2015 |
kam4r:Chai! *run away as fr as possible from ya side*........na DG u pray for like that?......d man offend you? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:16pm On Sep 20, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:17pm On Sep 20, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:18pm On Sep 20, 2015 |
kam4r:Lol ![]() We have our issues bruh... Believe me... I can't even see the quality y'all claiming to see but its well sha. And Rooney will be back! He always gets back on track and I can't see any reason this will be an exception. |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 13 guest(s)
Tanks friends
never knew you're a man u fan sha 

