NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2174) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4730909 Views)
1 2 3 ... 2171 2172 2173 2174 2175 2176 2177 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 9:52pm On Sep 22, 2015 |
elmisti:stretch out my mat hello gentleman, I've heard a lot about you, news reaching me confirmed that you like woman like mad. anyway don't let devil do you near my e-all in all Allsmyles oooo ogun agbotele ki i paro toba gbon........ opens the door if a room self-contain for him* the pay is not much it's 15k per month welcome home jibriljunior, take your new nehbour around abeg. I'm busy in the inner chamber.with iyalode see yah |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 9:52pm On Sep 22, 2015 |
Harinholar:What is the meaning this?? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 9:53pm On Sep 22, 2015 |
elmisti:I no knw say my guy 2 dey fear oooo No wori na spiritual weed u go gve am Dem no fit catch u 4 wetin dem no get evidence nah |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 9:54pm On Sep 22, 2015 |
debeejay:Abi o debeejay... Let's make her happy o! But wait, how ur wife now |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:55pm On Sep 22, 2015 |
Harinholar:#smile# u ar making my head to swell... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 9:55pm On Sep 22, 2015 |
Xcozee:so so so sorry bro shit like this happens you just need to get over it but other categories still dey sha |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Kristokx(m): 9:55pm On Sep 22, 2015 |
Me I want to nominate my self fa |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 9:56pm On Sep 22, 2015 |
Harinholar:Haaa...bored ke? What am i doing? Oya come closer make i give you the heartwarming gist....and tnks for the trust |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 9:56pm On Sep 22, 2015 |
Aare2050:Oga larinlordu d self con dey fully furnished abi na atmosphere d left mansion dey ? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by JibrilJunior: 9:56pm On Sep 22, 2015 |
ademasta:Boss nla No b my fault jare Wifey got lil headache Gotta stay close to her... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 9:56pm On Sep 22, 2015 |
Kristokx:....as ''self-nominator'' abi? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:57pm On Sep 22, 2015 |
Aare2050:no worry Allsmyles is safe... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:57pm On Sep 22, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 9:58pm On Sep 22, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 9:58pm On Sep 22, 2015 |
sammy2310:dat's how it wil kontiniu swelling til it bcoms a ball for the kids arnd to play |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 9:58pm On Sep 22, 2015 |
ademasta:U neva hear I still dey find my e partner oooo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Kristokx(m): 9:59pm On Sep 22, 2015 |
ademasta:Lol yes oh that's a start abi wetin u reason |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 9:59pm On Sep 22, 2015 |
ademasta:Na me go evn first play with am |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:00pm On Sep 22, 2015 |
elmisti:#Yinmu# ...any ndlea fit catch again for this world? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:00pm On Sep 22, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by JibrilJunior: 10:00pm On Sep 22, 2015 |
Aare2050:I heard my name.. Sammyboi, welcome to D mansion.. Since the bosses have endorsed you I've got no option I have one warning for you As long as you want to keep sleeping and waking* in this Mansion If you see any lady called Haliluck, she's taken. Taken with capital T. Oro mi O ju be lo. Welcome, L8r. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 10:01pm On Sep 22, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:01pm On Sep 22, 2015 |
debeejay:*ball sounds...gbola...gbola... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 10:02pm On Sep 22, 2015 |
ademasta:Enta....... look adamasta SMH remember wetin elmisti do yesterday SMH.... quitely quitely go back to wetin I dey do buh nt b4 I tell Adamasta shi ooor lookss at u finding truble hmph |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:02pm On Sep 22, 2015 |
debeejay:Guy, it is election tym na....and I know my enemies ar bent on doing anutn to put me behind bars |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:02pm On Sep 22, 2015 |
debeejay:I go tell harinholar to giv you her friend |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:03pm On Sep 22, 2015 |
Kristokx:Yea... E make sense |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 10:04pm On Sep 22, 2015 |
debeejay:.. tenks namesake |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:04pm On Sep 22, 2015 |
ademasta:Ademasta.... man up.. I understand how u feel..... I wil take very good care of her.... #smiles# |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 10:04pm On Sep 22, 2015 |
elmisti:Na true sha mke dem no cme start dey read news 4 u and at d end dem go ask u are u guilty or not guilty All dis lawyers sef Sit and continue wat I was doing |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:05pm On Sep 22, 2015 |
JibrilJunior:You wana br3astf33d her abi wetin u talk? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 10:05pm On Sep 22, 2015 |
ademasta:Enta....... look adamasta SMH remember wetin elmisti do yesterday SMH.... quitely quitely go back to wetin I dey do buh nt b4 I tell Adamasta shi ooor lookss at u finding truble hmph |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
?

tenks namesake