₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,614 members, 8,441,455 topics. Date: Wednesday, 08 July 2026 at 02:22 PM

Toggle theme

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2207) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2015 Batch B House (4956221 Views)

1 2 3 ... 2204 2205 2206 2207 2208 2209 2210 ... 3378 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:28pm On Sep 23, 2015
elmisti:
Lmao!........no worry......it is allowed
Hahahahahahahaha...... cheesy.

Awon eeyan sha, won ma go ku ni cheesy

Gud me nd u knw sey na strategy...
I knw where u are going nd reason bhind all these

*****bet y****** lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 10:29pm On Sep 23, 2015
Faithluv5:
Hahaha, dis got mi cracking up. Ur creative. Keep it up..
U will not kee me wit laughter
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:29pm On Sep 23, 2015
Omo see fine girls! Wreetah, omavicky, jglad and co... Chai, hope Harinholar no dey around sha... Make i quick thief before she come... Faithluv5 abeg no go do amebo for my wife o! Gud. Omavicky hw are you? Oh sorry, jglad... I mean wreetah u luk gud o
Re: NYSC 2015 Batch B House by tonyx4x44(m): 10:30pm On Sep 23, 2015
[size=25pt]Barca the Sallah[/size]

i warn people whe gree hear

tonyx4x44:
TIP: beware of Madrid, Salzburg, and Barcelona...
Re: NYSC 2015 Batch B House by Jglad(f): 10:31pm On Sep 23, 2015
elmisti:
U see. Why we must me careful...
Sure, I agree
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:31pm On Sep 23, 2015
mobi18:
lol,sorry dear,just got ere naw,,very stressful nd busy day for me..i got home 30 mins ago..
Ehya....atleast it was nt anoda boring day in d office.....and dat u wnt goin bak till monday is one gud consolation
Re: NYSC 2015 Batch B House by Jglad(f): 10:32pm On Sep 23, 2015
ademasta:
Omo see fine girls! Wreetah, omavicky, jglad and co... Chai, hope Harinholar no dey around sha... Make i quick thief before she come... Faithluv5 abeg no go do amebo for my wife o! Gud. Omavicky hw are you? Oh sorry, jglad... I mean wreetah u luk gud o
Omavicky or Jgladhuh
Re: NYSC 2015 Batch B House by Shegofams(m): 10:32pm On Sep 23, 2015
KeriBaby:
Lol be deceiving yourself Harinholar has gon out to do her usual
Usual what? Abeg no give my guy heart attack oo
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:32pm On Sep 23, 2015
KeriBaby:
Lol be deceiving yourself Harinholar has gon out to do her usual
Plz expanciate! *takes out my 6rounds assulted riffle*
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:33pm On Sep 23, 2015
Jglad:
Omavicky or Jgladhuh
I think...i think..as in... Jgad, yea Jglad
Re: NYSC 2015 Batch B House by Venom104: 10:34pm On Sep 23, 2015
ademasta:
Stretching my tentacles i stil see kbs468, and venom104
We see you too brother..
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:35pm On Sep 23, 2015
Shegofams:
Usual what? Abeg no give my guy heart attack oo
Shegofams u don show... Leave keribaby make she talk wetin go vex me...but dnt tel her i hav a ghun o
Re: NYSC 2015 Batch B House by Shegofams(m): 10:36pm On Sep 23, 2015
ademasta:
I think...i think..as in... Jgad, yea Jglad
She's taken
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:36pm On Sep 23, 2015
Venom104:
We see you too brother..
Oga why u dey ghostmode now... This ur name self na venom e be o
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:36pm On Sep 23, 2015
Physika:
@Elmisti, sama me some acca shortly cool

@Haywire1, koret guy nor mind @Gazaliah..

We jux catching fun ni o cheesy
Me wey I sit here dey thank God say I no come office 2dai......I cnt imgine hw many hw many pple barca don spoil dier ileya ram money
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:37pm On Sep 23, 2015
haywire1:
Lol hahhahahhahaha hahaha, ram fight kee.

Ive told u several times to stop ram fighting grin grin

#
Madt guy! U wan turn it on me abi?
Why u con scarce for som days now?

I am sure na ram fighting finz u go do cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:38pm On Sep 23, 2015
Shegofams:
She's taken
jglad is taken? ....taken to where? Sambisa dam or swiming pool? Kai! U are heartless
Re: NYSC 2015 Batch B House by Jglad(f): 10:38pm On Sep 23, 2015
ademasta:
I think...i think..as in... Jgad, yea Jglad
if I may ask, Y Jgladhuh
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:38pm On Sep 23, 2015
elmisti:
Ehya....atleast it was nt anoda boring day in d office.....and dat u wnt goin bak till monday is one gud consolation
hian,im working tomao buh wnt b closing d normal time..im rily,rily fagged out.. buh i had to come ere to say hello
Re: NYSC 2015 Batch B House by Shegofams(m): 10:38pm On Sep 23, 2015
ademasta:
Shegofams u don show... Leave keribaby make she talk wetin go vex me...but dnt tel her i hav a ghun o
No mind her, but abeg no shoot her keri na our baby
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:38pm On Sep 23, 2015
Olami90:
Hahahahahahahaha...... cheesy.
Awon eeyan sha, won ma go ku ni cheesy
Gud me nd u knw sey na strategy... I knw where u are going nd reason bhind all these
*****bet y****** lipsrsealed
Lol.....u sabi say me no dey do hidden tinz na........
......I dey always declare my assets....
Re: NYSC 2015 Batch B House by Jglad(f): 10:39pm On Sep 23, 2015
Shegofams:
She's taken
U seem so sure... how do u knowhuh
Re: NYSC 2015 Batch B House by Jglad(f): 10:39pm On Sep 23, 2015
Shegofams:
She's taken
U seem so sure... how do u knowhuh
Re: NYSC 2015 Batch B House by Shegofams(m): 10:41pm On Sep 23, 2015
mobi18:
hian,im working tomao buh wnt b closing d normal time..im rily,rily fagged out.. buh i had to come ere to say hello
Lawyers don't resthuh??
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:41pm On Sep 23, 2015
guys be snatching nd dragging other guys e-boo.. shocked
Re: NYSC 2015 Batch B House by Jglad(f): 10:41pm On Sep 23, 2015
ademasta:
jglad is taken? ....taken to where? Sambisa dam or swiming pool? Kai! U are heartless
hmmm... Dia riz Godu ooo
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:41pm On Sep 23, 2015
Jglad:
if I may ask, Y Jgladhuh
*o boy dis gurl don dey fall, make i adjust my lacewig oh sorry, my tie jare...*. Yea pretty, i cn see ur beauty frm afar, got close to u and saw twice as before....cud u be an angel? *looks back if harinholar is arnd*
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:41pm On Sep 23, 2015
mobi18:
hian,im working tomao buh wnt b closing d normal time..im rily,rily fagged out.. buh i had to come ere to say hello
Ehya....we rilly do appreciate....u kukuma knw say, na here be my own office......but u cn go nd rest sha...although I wnt you to prepre d necessary papers for d properties, nd plz can u help me supervise EL DOLA 2k2.....I dnt like deling wit engineers
Re: NYSC 2015 Batch B House by Shegofams(m): 10:42pm On Sep 23, 2015
Jglad:
U seem so sure... how do u knowhuh
That's because I know, check my profile
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:42pm On Sep 23, 2015
elmisti:
Me wey I sit here dey thank God say I no come office 2dai......I cnt imgine hw many hw many pple barca don spoil dier ileya ram money
Kikikikikikiki..

Mesef folo o... About 50% of ma avaiabl balance.
2 slips gone red
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:42pm On Sep 23, 2015
Shegofams:
Lawyers don't resthuh??
in d true sense dey dnt,na to work till death oo,evn if u dnt av work on a day,u must read..
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:43pm On Sep 23, 2015
mobi18:
guys be snatching nd dragging other guys e-boo.. shocked
I no come ur side o....*are u also prone to snatching?*
1 2 3 ... 2204 2205 2206 2207 2208 2209 2210 ... 3378 Reply

NYSC 2015 Batch B OyoNYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library234