₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,546 members, 8,441,150 topics. Date: Wednesday, 08 July 2026 at 06:52 AM

Toggle theme

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2211) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2015 Batch B House (4954170 Views)

1 2 3 ... 2208 2209 2210 2211 2212 2213 2214 ... 3378 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:22pm On Sep 23, 2015
mobi18:
okay lemme reply u on dis,mobi is d short form of my name,mobisinuola dt mins born into wealth 18 is my birth day... so any oda thing? at least na mobil i be,filling station wey dey bring money.. so tell me where u got ur name abancha.no b food be dat? d 1 wey dis women dey sell for inside hold up,,,abi na wetiin sef... no vex abg bro,na jes explanation..
Cooooourt! Lawyers always ontop ofdi game.
Gooooaaaaalllllllllll
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:23pm On Sep 23, 2015
haywire1:
E be like say I go advocate for d stop of all these rubbish e-boo talk wey no get meaning wey una dey talk. Not everybody on here mature to dat extent.

If u no get beta tin to talk, it's beta to keep quiet. So let's kindly go back to nysc problems solving.

Barka d sallah to muslim brothers

One luv

I remain omo oba Haywire1

God punish devil.

#
Kikiki....some niggas ar taking it serious......wetin devil do u now.....plus wch nysc problem u get...abi dem don arrest DG ni....
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:24pm On Sep 23, 2015
Jglad:
OK, I won't
Thank u dear... Where do u want me to build ur house, lekki or ajah?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Jglad(f): 11:24pm On Sep 23, 2015
haywire1:
E be like say I go advocate for d stop of all these rubbish e-boo talk wey no get meaning wey una dey talk. Not everybody on here mature to dat extent.

If u no get beta tin to talk, it's beta to keep quiet. So let's kindly go back to nysc problems solving.

Barka d sallah to muslim brothers

One luv

I remain omo oba Haywire1

God punish devil.

#
Bros, u don vex oo... anyone who sees d word E knows it ain't that serious nah....
anyways, am sorry if I did something wrong
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:24pm On Sep 23, 2015
ademasta:
Haaaa... Where were u wen i was initiating the toasting? I com toast babe reach 85% u com spoil package:/...u harsh o! Jglad no mind her
something wey no fit work,im jes tryna save u frm u..
Re: NYSC 2015 Batch B House by Jglad(f): 11:25pm On Sep 23, 2015
ademasta:
Thank u dear... Where do u want me to build ur house, lekki or ajah?
I think I prefer Ajah
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:25pm On Sep 23, 2015
mobi18:
lol,dere re worse things she culd do to u dt wuld mk u prefer d former
Hmmmmm... Haba, can't u be gentle womanly for once?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:26pm On Sep 23, 2015
Jglad:
Bros, u don vex oo... anyone who sees d word E knows it ain't that serious nah....
anyways, am sorry if I did something wrong
hmmn @ d last statement
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:26pm On Sep 23, 2015
haywire1:
Dats all, don't take it personal. Enjoy ur day dude.

#
Jglad, ignore this plz...he is the one dt helps in weed tsting b4 they hit d market.....
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:27pm On Sep 23, 2015
ademasta:
Hmmmmm... Haba, can't u be gentle womanly for once?
lol,gentle? yimu,dt 1 no dey my dictionary so i nor know wetin u dey talk
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:27pm On Sep 23, 2015
mobi18:
something wey no fit work,im jes tryna save u frm u..
Sidon dia... She don gree for me! Even arranging how her mansion go luk like for ajah. *aspa say she want am for ajah*
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:28pm On Sep 23, 2015
Jglad:
I think I prefer Ajah
hmmn,harinholar will b coming ere in 30 mins frm naw,d land dts n ajah belongs to her oo
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:28pm On Sep 23, 2015
Jglad:
I think I prefer Ajah
Yes ajah go dey beta...
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:29pm On Sep 23, 2015
ademasta:
Sidon dia... She don gree for me! Even arranging how her mansion go luk like for ajah. *aspa say she want am for ajah*
i don tell am say na harin get d land
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:29pm On Sep 23, 2015
mobi18:
lol,gentle? yimu,dt 1 no dey my dictionary so i nor know wetin u dey talk
If e no dey ur dictionary check ur encarta
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:30pm On Sep 23, 2015
mobi18:
hmmn,harinholar will b coming ere in 30 mins frm naw,d land dts n ajah belongs to her oo
Who told you... Hw u take get her phone number self
Re: NYSC 2015 Batch B House by Jglad(f): 11:30pm On Sep 23, 2015
elmisti:
Jglad, ignore this plz...he is the one dt helps in weed tsting b4 they hit d market.....
OK...
Re: NYSC 2015 Batch B House by Shegofams(m): 11:30pm On Sep 23, 2015
Please our muslim brothers and sister should signify and report their location. I wan chop meat tomorrow.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:31pm On Sep 23, 2015
haywire01, u still avnt told me wat d prob is,oya seriously,,frm d tone of ur posts on d thread,u sound upset... wat isit that has made dis cool guy upset.. im interested dough
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:31pm On Sep 23, 2015
Jglad:
Bros, u don vex oo... anyone who sees d word E knows it ain't that serious nah....
anyways, am sorry if I did something wrong
No mind haywire1, he's gone haywire again... Na my boy train am o
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:32pm On Sep 23, 2015
ademasta:
Who told you... Hw u take get her phone number self
e go shock u, jes watch nd c... her spy dey ere
Re: NYSC 2015 Batch B House by Jglad(f): 11:32pm On Sep 23, 2015
mobi18:
hmmn,harinholar will b coming ere in 30 mins frm naw,d land dts n ajah belongs to her oo
hmmmm... OK o
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:33pm On Sep 23, 2015
mobi18:
i don tell am say na harin get d land
Again... As i dey put maggi from d right, you dey add sand from the left.... Haba u wan spoil the soup?
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:35pm On Sep 23, 2015
mobi18:
e go shock u, jes watch nd c... her spy dey ere
*see me searching google on hw to give jglad d first k1ss*
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:36pm On Sep 23, 2015
mobi18:
e go shock u, jes watch nd c... her spy dey ere
*see me searching google on hw to give jglad d first k1ss*
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:36pm On Sep 23, 2015
ademasta:
Again... As i dey put maggi from d right, you dey add sand from the left.... Haba u wan spoil the soup?
hey bro... no allow me get evidence nd witness(mobi18) to take snatch ur wiife ooo....
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:37pm On Sep 23, 2015
sammy2310:
hey bro... no allow me get evidence nd witness(mobi18) to take snatch ur wiife ooo....
u don get jare,im solidly behind u
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:38pm On Sep 23, 2015
Jglad:
hmmmm... OK o
Yea... This is money talking... I go take care of u to the fullest, even mobi18 go envy u... *lets start frm here...hav u gone to london before?* abi na america u want make i first take u to?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Jglad(f): 11:39pm On Sep 23, 2015
ademasta:
*see me searching google on hw to give jglad d first k1ss*
wow *blushing*
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:41pm On Sep 23, 2015
sammy2310:
hey bro... no allow me get evidence nd witness(mobi18) to take snatch ur wiife ooo....
*anoda threat frm anoda corner*...hmmm u guys shd take it easy, i am only tryin to make tins workout...u know
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:41pm On Sep 23, 2015
haywire1:
E be like say I go advocate for d stop of all these rubbish e-boo talk wey no get meaning wey una dey talk. Not everybody on here mature to dat extent.

If u no get beta tin to talk, it's beta to keep quiet. So let's kindly go back to nysc problems solving.

Barka d sallah to muslim brothers

One luv

I remain omo oba Haywire1

God punish devil.

#
cool cool smiley
Re: NYSC 2015 Batch B House by Jglad(f): 11:41pm On Sep 23, 2015
ademasta:
Yea... This is money talking... I go take care of u to the fullest, even mobi18 go envy u... *lets start frm here...hav u gone to london before?* abi na america u want make i first take u to?
Let's start with London but I don't av an Intl passport nor Visa
1 2 3 ... 2208 2209 2210 2211 2212 2213 2214 ... 3378 Reply

NYSC 2015 Batch B OyoNYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library234