NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2211) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4954390 Views)
1 2 3 ... 2208 2209 2210 2211 2212 2213 2214 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:22pm On Sep 23, 2015 |
mobi18:Cooooourt! Lawyers always ontop ofdi game. Gooooaaaaalllllllllll |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:23pm On Sep 23, 2015 |
haywire1:Kikiki....some niggas ar taking it serious......wetin devil do u now.....plus wch nysc problem u get...abi dem don arrest DG ni.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:24pm On Sep 23, 2015 |
Jglad:Thank u dear... Where do u want me to build ur house, lekki or ajah? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Jglad(f): 11:24pm On Sep 23, 2015 |
haywire1:Bros, u don vex oo... anyone who sees d word E knows it ain't that serious nah.... anyways, am sorry if I did something wrong |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:24pm On Sep 23, 2015 |
ademasta:something wey no fit work,im jes tryna save u frm u.. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Jglad(f): 11:25pm On Sep 23, 2015 |
ademasta:I think I prefer Ajah |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:25pm On Sep 23, 2015 |
mobi18:Hmmmmm... Haba, can't u be gentle womanly for once? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:26pm On Sep 23, 2015 |
Jglad:hmmn @ d last statement |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:26pm On Sep 23, 2015 |
haywire1:Jglad, ignore this plz...he is the one dt helps in weed tsting b4 they hit d market..... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:27pm On Sep 23, 2015 |
ademasta:lol,gentle? yimu,dt 1 no dey my dictionary so i nor know wetin u dey talk |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:27pm On Sep 23, 2015 |
mobi18:Sidon dia... She don gree for me! Even arranging how her mansion go luk like for ajah. *aspa say she want am for ajah* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:28pm On Sep 23, 2015 |
Jglad:hmmn,harinholar will b coming ere in 30 mins frm naw,d land dts n ajah belongs to her oo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:28pm On Sep 23, 2015 |
Jglad:Yes ajah go dey beta... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:29pm On Sep 23, 2015 |
ademasta:i don tell am say na harin get d land |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:29pm On Sep 23, 2015 |
mobi18:If e no dey ur dictionary check ur encarta |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:30pm On Sep 23, 2015 |
mobi18:Who told you... Hw u take get her phone number self |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Jglad(f): 11:30pm On Sep 23, 2015 |
elmisti:OK... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Shegofams(m): 11:30pm On Sep 23, 2015 |
Please our muslim brothers and sister should signify and report their location. I wan chop meat tomorrow. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:31pm On Sep 23, 2015 |
haywire01, u still avnt told me wat d prob is,oya seriously,,frm d tone of ur posts on d thread,u sound upset... wat isit that has made dis cool guy upset.. im interested dough |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:31pm On Sep 23, 2015 |
Jglad:No mind haywire1, he's gone haywire again... Na my boy train am o |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:32pm On Sep 23, 2015 |
ademasta:e go shock u, jes watch nd c... her spy dey ere |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Jglad(f): 11:32pm On Sep 23, 2015 |
mobi18:hmmmm... OK o |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:33pm On Sep 23, 2015 |
mobi18:Again... As i dey put maggi from d right, you dey add sand from the left.... Haba u wan spoil the soup? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:35pm On Sep 23, 2015 |
mobi18:*see me searching google on hw to give jglad d first k1ss* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:36pm On Sep 23, 2015 |
mobi18:*see me searching google on hw to give jglad d first k1ss* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:36pm On Sep 23, 2015 |
ademasta:hey bro... no allow me get evidence nd witness(mobi18) to take snatch ur wiife ooo.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:37pm On Sep 23, 2015 |
sammy2310:u don get jare,im solidly behind u |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:38pm On Sep 23, 2015 |
Jglad:Yea... This is money talking... I go take care of u to the fullest, even mobi18 go envy u... *lets start frm here...hav u gone to london before?* abi na america u want make i first take u to? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Jglad(f): 11:39pm On Sep 23, 2015 |
ademasta:wow *blushing* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:41pm On Sep 23, 2015 |
sammy2310:*anoda threat frm anoda corner*...hmmm u guys shd take it easy, i am only tryin to make tins workout...u know |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:41pm On Sep 23, 2015 |
haywire1: ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Jglad(f): 11:41pm On Sep 23, 2015 |
ademasta:Let's start with London but I don't av an Intl passport nor Visa |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 1 guest(s)
