NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2232) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4853499 Views)
1 2 3 ... 2229 2230 2231 2232 2233 2234 2235 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 12:22pm On Sep 24, 2015 |
[ quote author=ademasta post=38332093]Chinese ram dey o[/quote]No be only chinese, u no get London Used Ram? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by harryson77(m): 12:22pm On Sep 24, 2015 |
ademasta:ur mouth don dey sharp abi........ |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by lawlarDee(f): 12:23pm On Sep 24, 2015 |
mistabiola:; Na u sabi,utorrrrrr. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 12:23pm On Sep 24, 2015 |
IsiAbuncha:★★★Tell ha to Upload anoda pinshure★★★ ★★★You will surely Change your stance★★★ ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 12:24pm On Sep 24, 2015 |
ademasta:Ogbeni calm down, the "midget" comment he posted made me check just to see for myself. No be wetin u dey reasn I dey reason sir. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:24pm On Sep 24, 2015 |
mistabiola:Another massive bomb. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 12:25pm On Sep 24, 2015 |
mistabiola:Epic....but that's too much na. #Ladokite |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 12:26pm On Sep 24, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 12:26pm On Sep 24, 2015 |
mistabiola:O boy! Make she dey where she dey first, I no want person wey go give me sallah insult |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 12:27pm On Sep 24, 2015 |
Djflamini your namesake did it yesterday o. #TeamArsenal #COYG |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 12:28pm On Sep 24, 2015 |
Harinholar where me and Keribaby ram na. Abi the thing never dey ready |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 12:28pm On Sep 24, 2015 |
IsiAbuncha:laffing |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 12:29pm On Sep 24, 2015 |
KeriBaby:U sabi any person by name Danator |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 12:29pm On Sep 24, 2015 |
harryson77:hehehe... Oya chorry |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 12:29pm On Sep 24, 2015 |
Keribaby,faithluv05,eseohe23 I don 4give ma e-boo ooooo...Thanks all |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 12:29pm On Sep 24, 2015 |
Abeg, people wey their signature no appear for Green Card get any need to worry? I think say na so everybody own be oh! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 12:30pm On Sep 24, 2015 |
Blessedgurl:★★★Bet y★★★ |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:30pm On Sep 24, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 12:31pm On Sep 24, 2015 |
ademasta:★★★Ask her now★★★ ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 12:31pm On Sep 24, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:32pm On Sep 24, 2015 |
Well I knew u would forgive him U no even fit wait make today finish I thank God we are going to the same camp I go give u correct dude Harinholar: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 12:32pm On Sep 24, 2015 |
lawlarDee:No mind am... He wants u to drive ''bachelor'' outta his status. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 12:32pm On Sep 24, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:32pm On Sep 24, 2015 |
Just dey find problem whr problem no dey o IsiAbuncha: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by lesliejay(m): 12:34pm On Sep 24, 2015 |
Allsmyles:ehen. Una de enjoy ooo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 12:34pm On Sep 24, 2015 |
KeriBaby:Abeg where is my Automatic Kalashnikov(AK47)... Tho i no dey wan kill ladies but....*keri becareful o* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 12:36pm On Sep 24, 2015 |
ademasta:★★★I don't do underage Girls ★★★ ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by lawlarDee(f): 12:36pm On Sep 24, 2015 |
mistabiola:Hmmmm, u should knw d meaning of Midget b4 calling sumone dat,not moved wit dat,cus am far more better dan wat u are. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:36pm On Sep 24, 2015 |
Truth is bitter my brother ademasta: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by lesliejay(m): 12:36pm On Sep 24, 2015 |
Allsmyles:abeg no disturb dem ooo, allow dem to enjoy deir romantic nyt. Nice of u MKLB ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 12:37pm On Sep 24, 2015 |
KeriBaby:Yes d guy name na dinossaur abi na damatol self...ok danatol, he is claimin he iz ya e-boo for my oga(hilsocial). Na true? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 12:37pm On Sep 24, 2015 |
KeriBaby:So na the answer to the question be dat? U sef ...
|
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
quote author=ademasta post=38332093]
★★★Don't mention my moniker Again★★★
★★★I'm not interested★★★
★★★I don't do midget★★★
