NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2239) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4798561 Views)
1 2 3 ... 2236 2237 2238 2239 2240 2241 2242 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 4:20pm On Sep 24, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 4:21pm On Sep 24, 2015 |
mistabiola: ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 4:21pm On Sep 24, 2015 |
elmisti:Hmmm, puting the past behind! Issorait... *anoda fresh plan to send bharkarh to jamaican jail, were dem bob marley yunga brodas go kill am patapata*... Ok o, harinholar u dey see Elmisti so? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:22pm On Sep 24, 2015 |
Elmisti and olami90 wetin sup here when I no dey? @elmisti you need rebrand your weed o.. I buy packaged one for shoprite wey dey Ibadan...mehn, na correct ghanatogo own. Harinholar mi, how far? Wetin happen when I no dey? Ademasta how every na? Hope you no womanise when I no dey sha cos na wetin you like do. Olami90 how far na? Hope say you never chop fowl leg go? Mobi90 how far bae.. I wan do Ileya for you,I wan take you go drink jedi ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:23pm On Sep 24, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 4:23pm On Sep 24, 2015 |
ademasta:tufiakwa |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 4:23pm On Sep 24, 2015 |
mistabiola:That's the correct answer |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 4:25pm On Sep 24, 2015 |
ademasta:dem go fear giv me job fast.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 4:26pm On Sep 24, 2015 |
Ademasta thanks for the mention and the ram. #Teamademastaharinholar Olami90 thanks too. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Sambest2(m): 4:26pm On Sep 24, 2015 |
With 100 pages, we will be at same pace with A'15. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 4:26pm On Sep 24, 2015 |
chimajii: ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 4:27pm On Sep 24, 2015 |
bharkarh:Are yu oryt? Calling my beautiful Harinholar ur harinholar... Wetin dey do u? And again, if truely Mobi18 is ur bae u wudn't hav called her mobi90... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:28pm On Sep 24, 2015 |
chimajii:Looooooooooooooolzzzzzzz Dunno why I av dis feeling dat u wanna put me on a spot.... If u mean 'main man' - ore mi/paddy mi to main ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 4:28pm On Sep 24, 2015 |
bharkarh:...Lolssss....I dey oooooo....how sallah 4 ya side? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 4:29pm On Sep 24, 2015 |
[quote author=Blessedgurl post=38339113][/quote] |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 4:29pm On Sep 24, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 4:29pm On Sep 24, 2015 |
Blessedgurl:You are welcome dear...***bet y*** did u ignore the interview qstn ''can we meet you?''? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:31pm On Sep 24, 2015 |
Harinholar:e be like say na tomorrow be sallah here o...na our house I dey ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 4:33pm On Sep 24, 2015 |
mistabiola:***Bet y***? How do you think u are d best fit for dis position outta stream of graduates at the reception? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 4:34pm On Sep 24, 2015 |
Olami90:asewo tabi olowo nabi |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 4:34pm On Sep 24, 2015 |
ademasta:I didn't avoid it o. My answer is the same as Mistabola's own. And I seconded it |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 4:35pm On Sep 24, 2015 |
Olami90:That's not what I asked, how do I call u d main w h o r e ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:35pm On Sep 24, 2015 |
ademasta:I was not with my glasses when I wrote that but all the same 18 is greater than 90 ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 4:37pm On Sep 24, 2015 |
Blessedgurl:lol. Why u no thirded? Beta get prepared...it's ya turn afta mistabiola |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 4:38pm On Sep 24, 2015 |
ademasta:.....Lolsss... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 4:39pm On Sep 24, 2015 |
bharkarh:Another member at d NGF election contest, where 16persons are more than 19persons...*naija pipu sha* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 4:39pm On Sep 24, 2015 |
Blym how you this evening. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:40pm On Sep 24, 2015 |
bharkarh:Fowl leg bi bawo? Upon all meat wey dey fowl body... Mak I try: * award nomination still dey continue. (Dunno y u aren't here sef) * E-boo fight and snatching finz * Infidelity of ademasta whch caused harinholar to send him off.. Buh upon plea frm thread FA, peace was restored. * Coded runz by som pple sha * Haywire1 carrying ram to go fight for field * sallah celebration |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:40pm On Sep 24, 2015 |
Olami90:I tell you, I dan miss you gan o..wetin dey sup na? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 4:40pm On Sep 24, 2015 |
. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 4:40pm On Sep 24, 2015 |
ademasta:******Like I said earlier on******** *******I'm strong in taking initiative, I'm a Team player, I love working with people that are honest, straight forward and this tend to bring out the best in me, I can work with little or no supervision.********* ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by iamauxin(m): 4:41pm On Sep 24, 2015 |
Whattaguan....did I miss anything? |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4

