NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2265) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4787955 Views)
1 2 3 ... 2262 2263 2264 2265 2266 2267 2268 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:21pm On Sep 25, 2015 |
sammy2310:Na O.Y.O u dey nah, abi na same name we get ni. Wettin u see on urs mayb I can help u # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 1:26pm On Sep 25, 2015 |
KeriBaby::/ where una dey check....my dashboard is just as it was wit d CUN and other Docs. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:26pm On Sep 25, 2015 |
KeriBaby:Make dem jst announce sey all of una wey don go chook eye for where dem no ask u to go by rooting nysc website say una don scatter d states wey u chose b dat . Kasala burst be dat. Therefore; Ekeneluvsu- Gombe Mobi18 - Ebonyi (buh she stil get chance sha coz of marriage) Keribaby - Plateau ******bet y******* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 1:26pm On Sep 25, 2015 |
Elmisti.... Summary pls? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:27pm On Sep 25, 2015 |
haywire1:na only my call-no show dre....nd wen I went tru d process dat was posted here...I saw d same Latin d oda guy posted... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:27pm On Sep 25, 2015 |
Olami90: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:29pm On Sep 25, 2015 |
sammy2310:Sorri u need to prepare for stream II. Good luck # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 1:31pm On Sep 25, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by tonyx4x44(m): 1:31pm On Sep 25, 2015 |
all these half half news self ;-\ una no get screenshots abi na 10mb plan una dey...my portal home dey exactly as e dey before... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 1:31pm On Sep 25, 2015 |
ROTAMAH:Login tru d right source. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:31pm On Sep 25, 2015 |
haywire1:#Laffing#... dis guy is a funny comedian... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:32pm On Sep 25, 2015 |
haywire1:Director General. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:32pm On Sep 25, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 1:34pm On Sep 25, 2015 |
haywire1: ![]() ![]() ![]() abeg na friday we dey...and na award nite b 2day no come spoil show. Picture da ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:35pm On Sep 25, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:35pm On Sep 25, 2015 |
omitooguns:Which award? # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:35pm On Sep 25, 2015 |
hilsocial:abi oh, Wen ryt source dtey dia. Shortcut bawo? I no trust all dis kin tin xcept nysc correct site. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:35pm On Sep 25, 2015 |
hilsocial:what source |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:38pm On Sep 25, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:38pm On Sep 25, 2015 |
haywire1:Checkd tru nysc site it ws dsame way i left it . My call up no and print out(payment) info. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 1:38pm On Sep 25, 2015 |
Congrats , u ve been mobilized , u may likely be in stream 1. Na wetin una wan see abi. Wetin concern una and payments again? Omo go to ur dashboard tru the main door, una like window eh. So far u see ur mob no dia omo go rest till nysc blows anoda whistle. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 1:39pm On Sep 25, 2015 |
haywire1:B'15 Award...abi no b 2day dem go announce d finalists ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:41pm On Sep 25, 2015 |
blym:God bless u ooo...na d same tin dey my own ooo... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 1:42pm On Sep 25, 2015 |
wonders |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:44pm On Sep 25, 2015 |
omitooguns:Lol, crap. Na Saturday oo, venue hilton building beside lagoon front yard. No Africa time CRAP ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Shegofams(m): 1:44pm On Sep 25, 2015 |
hilsocial: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 1:45pm On Sep 25, 2015 |
In the first plaz wat promptd d first person to go dia. Ehn trouble de slip yanka go wake am |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by princeuk21(m): 1:45pm On Sep 25, 2015 |
Olami90:lol |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 1:46pm On Sep 25, 2015 |
deracathy:Go to the portal den click on the icon " Click here to Login". Dont go tru dat link. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Danator(m): 1:46pm On Sep 25, 2015 |
sammy2310:No be only u o. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Shegofams(m): 1:47pm On Sep 25, 2015 |
Since I finished my reg, I've never visited the site, what am I looking for. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:49pm On Sep 25, 2015 |
Danator:I neva tot I wil miss skul dis much... |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 1 guest(s)

abi na 10mb plan una dey...