₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,395 members, 8,426,317 topics. Date: Sunday, 14 June 2026 at 05:05 AM

Toggle theme

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2265) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2015 Batch B House (4786027 Views)

1 2 3 ... 2262 2263 2264 2265 2266 2267 2268 ... 3378 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:21pm On Sep 25, 2015
sammy2310:
u beta don't do erekere... why wil u see stream one on urs and am not seeing anytin dat looks lyk dat on mine??
Na O.Y.O u dey nah, abi na same name we get ni. Wettin u see on urs mayb I can help u

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 1:26pm On Sep 25, 2015
KeriBaby:
Have you checked yours?
:/ where una dey check....my dashboard is just as it was wit d CUN and other Docs.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:26pm On Sep 25, 2015
KeriBaby:
Lol mobi18 hilsocial and ekeneluvsu Nysc website has gone cray grin

The devil is a liar

Mobi18 have u checked urs?
Make dem jst announce sey all of una wey don go chook eye for where dem no ask u to go by rooting nysc website say una don scatter d states wey u chose b dat grin grin grin.

Kasala burst be dat. cheesy

Therefore;

Ekeneluvsu- Gombe

Mobi18 - Ebonyi (buh she stil get chance sha coz of marriage)

Keribaby - Plateau

******bet y*******
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 1:26pm On Sep 25, 2015
Elmisti.... Summary pls?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:27pm On Sep 25, 2015
haywire1:
Na O.Y.O u dey nah, abi na same name we get ni. Wettin u see on urs mayb I can help u

#
na only my call-no show dre....nd wen I went tru d process dat was posted here...I saw d same Latin d oda guy posted...
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:27pm On Sep 25, 2015
Olami90:
Make dem jst announce sey all of una wey don go chook eye for where dem no ask u to go by rooting nysc website say una don scatter d states wey u chose b dat grin grin grin.

Kasala burst be dat. cheesy

Therefore;

Ekeneluvsu- Gombe

Mobi18 - Ebonyi (buh she stil get chance sha coz of marriage)

Keribaby - Plateau

******bet y*******
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:29pm On Sep 25, 2015
sammy2310:
na only my call-no show dre....nd wen I went tru d process dat was posted here...I saw d same Latin d oda guy posted...
Sorri u need to prepare for stream II. Good luck

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 1:31pm On Sep 25, 2015
Re: NYSC 2015 Batch B House by tonyx4x44(m): 1:31pm On Sep 25, 2015
all these half half news self ;-\

una no get screenshotshuh abi na 10mb plan una dey...

my portal home dey exactly as e dey before...
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 1:31pm On Sep 25, 2015
ROTAMAH:
Dis is wot u wi c.......plz wot is really happening?..You have not yet been mobilised because valid details were not sent from your institution. However, your institution has been notified. If rectified you are likely to be in stream II
You have not been evaluated yet. Ensure documents uploaded are complete.
To change your date of birth to the date used for your WAEC registration
Change D.O.B. (WAEC) Change D.O.B. (NABTEB)

Signature

Use Digital Signature
No valid signature found for your registration. Create one now
Login tru d right source.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:31pm On Sep 25, 2015
haywire1:
Sorri u need to prepare for stream II. Good luck
#
#Laffing#... dis guy is a funny comedian...
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:32pm On Sep 25, 2015
haywire1:
Sorri u need to prepare for stream II. Good luck
#
Director General.
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:32pm On Sep 25, 2015
sammy2310:
#Laffing#... dis guy is a funny comedian...
undecided undecided undecided

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 1:34pm On Sep 25, 2015
haywire1:
Sorri u need to prepare for stream II. Good luck

#
gringringrin

abeg na friday we dey...and na award nite b 2day no come spoil show.

Picture da huh
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:35pm On Sep 25, 2015
blym:
Director General.
Hope u ain't having problem wit urs oooo

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:35pm On Sep 25, 2015
omitooguns:
gringringrin

abeg na friday we dey...and na award nite b 2day no come spoil show.

Picture da huh
Which award?

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:35pm On Sep 25, 2015
hilsocial:
Login tru d right source.
abi oh, Wen ryt source dtey dia. Shortcut bawo? I no trust all dis kin tin xcept nysc correct site.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:35pm On Sep 25, 2015
hilsocial:
Login tru d right source.
what source
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:38pm On Sep 25, 2015
deracathy:
what source
Yea pepper sauce

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:38pm On Sep 25, 2015
haywire1:
Hope u ain't having problem wit urs oooo

#
Checkd tru nysc site it ws dsame way i left it . My call up no and print out(payment) info.
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 1:38pm On Sep 25, 2015
Congrats , u ve been mobilized , u may likely be in stream 1.

Na wetin una wan see abi. Wetin concern una and payments again? Omo go to ur dashboard tru the main door, una like window eh. So far u see ur mob no dia omo go rest till nysc blows anoda whistle.
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 1:39pm On Sep 25, 2015
haywire1:
Which award?
#
B'15 Award...abi no b 2day dem go announce d finalistshuh
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:41pm On Sep 25, 2015
blym:
Checkd tru nysc site it ws dsame way i left it . My call up no and print out(payment) info.
God bless u ooo...na d same tin dey my own ooo...
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 1:42pm On Sep 25, 2015
wonders
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:44pm On Sep 25, 2015
omitooguns:
B'15 Award...abi no b 2day dem go announce d finalistshuh
Lol, crap. Na Saturday oo, venue hilton building beside lagoon front yard. No Africa time

CRAP undecided undecided undecided

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Shegofams(m): 1:44pm On Sep 25, 2015
hilsocial:
Congrats , u ve been mobilized , u may likely be in stream 1.

Na wetin una wan see abi. Wetin concern una and payments again? Omo go to ur dashboard tru the main door, una like window eh. So far u see ur mob no dia omo go rest till nysc blows anoda whistle.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 1:45pm On Sep 25, 2015
In the first plaz wat promptd d first person to go dia. Ehn trouble de slip yanka go wake am
Re: NYSC 2015 Batch B House by princeuk21(m): 1:45pm On Sep 25, 2015
Olami90:
Make dem jst announce sey all of una wey don go chook eye for where dem no ask u to go by rooting nysc website say una don scatter d states wey u chose b dat grin grin grin.

Kasala burst be dat. cheesy

Therefore;

Ekeneluvsu- Gombe

Mobi18 - Ebonyi (buh she stil get chance sha coz of marriage)

Keribaby - Plateau

******bet y*******
lol
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 1:46pm On Sep 25, 2015
deracathy:
what source
Go to the portal den click on the icon " Click here to Login".
Dont go tru dat link.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Danator(m): 1:46pm On Sep 25, 2015
sammy2310:
KeriBaby.. av I offended u ni?... why u no like me lyk dis... **house don tire me**
No be only u o.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Shegofams(m): 1:47pm On Sep 25, 2015
Since I finished my reg, I've never visited the site, what am I looking for.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:49pm On Sep 25, 2015
Danator:
No be only u o.
I neva tot I wil miss skul dis much...
1 2 3 ... 2262 2263 2264 2265 2266 2267 2268 ... 3378 Reply

NYSC 2015 Batch B OyoNYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library234