₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,189 members, 8,434,543 topics. Date: Friday, 26 June 2026 at 08:25 PM

Toggle theme

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2277) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2015 Batch B House (4870174 Views)

1 2 3 ... 2274 2275 2276 2277 2278 2279 2280 ... 3378 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:08pm On Sep 25, 2015
Y

Modified

Always me?
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 9:08pm On Sep 25, 2015
elmisti:
Make I contact Barcelona say I don help dem see keeper
Lmaooooo cheesy cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:08pm On Sep 25, 2015
#

Sango strike anybody wey mention e-boo sh1t on dis thread again. Hope una dey hear angry angry angry
If una wan do boo sh1t, pvt message una sh1t. This may sound too blunt or perhaps sharp in destroying una but I don't giv a damn I say things d way it shd be and must be.

If u interested or a crush on a lady or guy tell d person straight not by making fo0l of urself thinking it's funny to attract a lady or guy undecided undecided .

Cc ademasta pass d message around.

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:08pm On Sep 25, 2015
Ba
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:09pm On Sep 25, 2015
Ok
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:10pm On Sep 25, 2015
elmisti:
Ba
Hw market huriKANE?
Re: NYSC 2015 Batch B House by encrypt(m): 9:10pm On Sep 25, 2015
koppa:
ooooh,not again,dats my moniker ma'am
We are suffering the same fate...I have just about had it with all these recharge card people and their daily quotes. The annoying part is they are only using the word for effect, i doubt they even know what it means! angry
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:10pm On Sep 25, 2015
haywire1:
#

Sango strike anybody wey mention e-boo sh1t on dis thread again. Hope una dey hear angry angry angry
If una wan do boo sh1t, pvt message una sh1t. This may sound too blunt or perhaps sharp in destroying una but I don't giv a damn I say things d way it shd be and must be.

If u interested or a crush on a lady or guy tell d person straight not by making fo0l of urself thinking it's funny to attract a lady or guy undecided undecided .

Cc ademasta pass d message around.

#
Kikikikikiki............it is a curse to be single @ ur age....oya lemme arrange one pekus giv you....
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 9:11pm On Sep 25, 2015
elmisti:
Ba
*****Ta******
*****Tha*****
***** tongue tongue ****
*****Bet y******
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:12pm On Sep 25, 2015
seun305:
Hw market huriKANE?
Season no fresh ooo....see as Gibbs comot my goal from goal line
Re: NYSC 2015 Batch B House by Danator(m): 9:12pm On Sep 25, 2015
hilsocial:
I doubt de don pay a set b4 us cos i knw alot of pple dia. I go ask dem.
Na usually 2years after IT naim ITF siwes dey pay.
And na between 10k to 15k. To confirm am...My friend receive alert for feb this year and na 2013 him do him IT. Na 15k dem pay am. The other issue be say no be everybody dem dey pay. Na jst matter of luck.
Cc; Ademasta sambest2
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 9:12pm On Sep 25, 2015
seun305:
Dey don release mistabiola o
*****Bet y*****
Re: NYSC 2015 Batch B House by starlight101(m): 9:13pm On Sep 25, 2015
haywire1:
#

Sango strike anybody wey mention e-boo sh1t on dis thread again. Hope una dey hear angry angry angry
If una wan do boo sh1t, pvt message una sh1t. This may sound too blunt or perhaps sharp in destroying una but I don't giv a damn I say things d way it shd be and must be.

If u interested or a crush on a lady or guy tell d person straight not by making fo0l of urself thinking it's funny to attract a lady or guy undecided undecided .

Cc ademasta pass d message around.

#
true talk my man dunno u reason well like dis oo
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 9:14pm On Sep 25, 2015
Danator:
Na usually 2years after IT naim ITF siwes dey pay.
And na between 10k to 15k. To confirm am...My friend receive alert for feb this year and na 2013 him do him IT. Na 15k dem pay am. The other issue be say no be everybody dem dey pay. Na jst matter of luck.
******Say's who********
*****I was paid within a year*****
*****15k******* lipsrsealed lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:16pm On Sep 25, 2015
Sub jst flying right and left dis nyt
Re: NYSC 2015 Batch B House by Danator(m): 9:16pm On Sep 25, 2015
mistabiola:
******Say's who******** *****I was paid within a year***** *****15k******* lipsrsealed lipsrsealed
"usually" dats wat I said...And I hv my facts to back me up.
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:17pm On Sep 25, 2015
elmisti:
Kikikikikiki............it is a curse to be single @ ur age....oya lemme arrange one pekus giv you....
Lol werey boy, u old pass me fa grin grin, honestly I hate wen guys dey pretend wen it comes to opposite gender, I will rather keep quiet than sweet treat a lady . I treat my ladies and guys same way no one is superior.

Make I melo cos I wan para gan tonite
#
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:17pm On Sep 25, 2015
Lemme wear my sub-prove vest
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:17pm On Sep 25, 2015
encrypt:
We are suffering the same fate...I have just about had it with all these recharge card people and their daily quotes. The annoying part is they are only using the word for effect, i doubt they even know what it means! angry
And u dey blame dem bahhuh...u carry valid english word as ya moniker and u dey expect make pple no mention u anyhwhuh....ordinary number u no add to personalize it
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:18pm On Sep 25, 2015
lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:18pm On Sep 25, 2015
smiley
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:19pm On Sep 25, 2015
haywire1:
#

Sango strike anybody wey mention e-boo sh1t on dis thread again. Hope una dey hear angry angry angry
If una wan do boo sh1t, pvt message una sh1t. This may sound too blunt or perhaps sharp in destroying una but I don't giv a damn I say things d way it shd be and must be.

If u interested or a crush on a lady or guy tell d person straight not by making fo0l of urself thinking it's funny to attract a lady or guy undecided undecided .

Cc ademasta pass d message around.

#
ademasta... where u dey??... pass dat around sharp sharp.. #smiling#
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:19pm On Sep 25, 2015
elmisti:
And u dey blame dem bahhuh...u carry valid english word as ya moniker and u dey expect make pple no mention u anyhwhuh....ordinary number u no add to personalize it
Iyam jus looking
Re: NYSC 2015 Batch B House by starlight101(m): 9:19pm On Sep 25, 2015
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:20pm On Sep 25, 2015
cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 9:20pm On Sep 25, 2015
Awaya1 don dey vex cos of no e-boo....

Don't worry,I go talk to Serena Williams to date you online cool tongue tongue
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:20pm On Sep 25, 2015
mistabiola:
*****Bet y*****
lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:20pm On Sep 25, 2015
haywire1:
Lol werey boy, u old pass me fa grin grin, honestly I hate wen guys dey pretend wen it comes to opposite gender, I will rather keep quiet than sweet treat a lady . I treat my ladies and guys same way no one is superior.

Make I melo cos I wan para gan tonite
#
Kikikiki, u no fit. Hate am reach me.....u don live hostels wey dem alfas dey bleep alhajas b4huh...nd em go still dey do salam aleikum...or wey broda for church. Go dey enter sister anyhw....buh I blv its diffrnt here....no ulterior motives...and those that av, am sure will be matured enuf to pursue dier interest personally....
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:21pm On Sep 25, 2015
Yes
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:22pm On Sep 25, 2015
Overwhelmed bawo
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:22pm On Sep 25, 2015
Server o!
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:23pm On Sep 25, 2015
Ole!
1 2 3 ... 2274 2275 2276 2277 2278 2279 2280 ... 3378 Reply

NYSC 2015 Batch B OyoNYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library234

Viewing this topic: 1 guest(s)