₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,512 members, 8,441,010 topics. Date: Tuesday, 07 July 2026 at 09:20 PM

Toggle theme

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2278) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2015 Batch B House (4951287 Views)

1 2 3 ... 2275 2276 2277 2278 2279 2280 2281 ... 3378 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:23pm On Sep 25, 2015
Ok
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 9:23pm On Sep 25, 2015
Elmisti
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:23pm On Sep 25, 2015
Harry kane
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:24pm On Sep 25, 2015
starlight101:
true talk my man dunno u reason well like dis oo
Lol anoda werey on d run grin grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:25pm On Sep 25, 2015
elmisti:
Kikikiki, u no fit. Hate am reach me.....u don live hostels wey dem alfas dey bleep alhajas b4huh...nd em go still dey do salam aleikum...or wey broda for church. Go dey enter sister anyhw....buh I blv its diffrnt here....no ulterior motives...and those that av, am sure will be matured enuf to pursue dier interest personally....
So e dey happen for tha una way too?
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:25pm On Sep 25, 2015
Gazaliah:
Elmisti
Bros!...no spoil ya record becus of me fa! Cuz u don dey try do assist and u dey miss....n ordinary seun 305 dey net like martial for wia u dey....abi u borrow am ya boot ni?
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 9:26pm On Sep 25, 2015
Danator:
"usually" dats wat I said...And I hv my facts to back me up.
****U r From which sch***** lipsrsealed lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 9:26pm On Sep 25, 2015
Its -1 and not =0

Cc elmisti seun305
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 9:27pm On Sep 25, 2015
Gazaliah:
Its -1 and not =0

Cc elmisti seun305
*****Bet y****** lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 9:27pm On Sep 25, 2015
elmisti:
Bros!...no spoil ya record becus of me fa! Cuz u don dey try do assist and u dey miss....n ordinary seun 305 dey net like martial for wia u dey....abi u borrow am ya boot ni?
Check.....Those comments length many and it makes it to be -1 instead of =0
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:28pm On Sep 25, 2015
seun305:
So e dey happen for tha una way too?
E get where d tin no dey happen?....em go blv say na u dem dey scope, but then m always looking @ dem, praying. With all my might that d babe shld carry belle....but den those babe badt gan oo, em no dey carry belle
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:28pm On Sep 25, 2015
ademasta:
Make una wait o! We did 6months Industrial Training in 400level 2nd semester(April-Sept, 2013) and we are to be paid #15,000(#2,500 per month)... Abeg anyone here that has received his/hers? Neva collected mine and neva heard anyone has collected sha!
#teamHarinholarAdemasta#
#teamHarinholarAdemasta#.
Cc:
Babatawa
Stancity
Sammy2310
Jemimaa01
majidyusuf
Ademasta
Iykebest1
Zeeenas
Sydneyboss
Hilsocial
deracathy
Donpsymon
Thespark
Haliluck
Allsmyles
Lawlardee
Wamenzy
Harryson77
whizqueen
Sambest2
Shawwal1
Physika
Xcozee
Gazaliah
dossylvanus
Benebaby77
Kbs468
Goldeone
Horladmejy
Ayima
KeriBaby
iykebest1
Venom104
Haywire1
Blym
kunlesufyan
Harinholar
Aare2050
noordean
Elmisti
omitooguns
Eseohe23
tk4life
Naughtylagosguy
Olami90
Kunle106
Wamenzy
Chimajii
Wreetah
Folabimi
naughtylagosguy
Jglad
seun305
bharkarh
Paulpaulpaul
Mobi18
haykayjay
kam4r
JibrilJunior
debeejay
Shegofams
sholiyz
Blessedgurl
and others that i didn't mention, make una no vex.
Sum of my mates received their's july or june i think. Peepx dat received not were askd to fill a certain form.
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:28pm On Sep 25, 2015
elmisti:
Harry kane
Lol
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 9:28pm On Sep 25, 2015
mistabiola:
*****Bet y****** lipsrsealed
You be martial nah...One guy don dey torment elmisti for here
Re: NYSC 2015 Batch B House by starlight101(m): 9:28pm On Sep 25, 2015
elmisti:
Bros!...no spoil ya record becus of me fa! Cuz u don dey try do assist and u dey miss....n ordinary seun 305 dey net like martial for wia u dey....abi u borrow am ya boot ni?
lol his sufferin from heart break
Re: NYSC 2015 Batch B House by encrypt(m): 9:29pm On Sep 25, 2015
elmisti:
And u dey blame dem bahhuh...u carry valid english word as ya moniker and u dey expect make pple no mention u anyhwhuh....ordinary number u no add to personalize it
I get a lot of mentions but if you noticed i only referred to the recharge card people, i can stand the others....there's a reason for that. The first word i see in their write up each time i check my mentions is SEMINAL instead of SEMINAR...repeatedly reading a grammatical error of such disgusting (seminal interpreted as relating to semen) magnitude is retina searing. angry
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:30pm On Sep 25, 2015
Gazaliah:
Its -1 and not =0

Cc elmisti seun305
I dnt undrstnd dis Chinese buh I know u ddnt. Score d goal....#lobatan....Gazaliah av loose form ooooooo!
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 9:30pm On Sep 25, 2015
Gazaliah:
You be martial nah...One guy don dey torment elmisti for here
Lmaooooo cheesy cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 9:30pm On Sep 25, 2015
Let me BOUNCE.....

Tchao
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 9:31pm On Sep 25, 2015
encrypt:
I get a lot of mentions but if you noticed i only referred to the recharge card people, i can stand the others....there's a reason for that. The first word i see in their write up each time i check my mentions is SEMINAL instead of SEMINAR...repeatedly reading a grammatical error of such disgusting (seminal interpreted as relating to semen) magnitude is retina searing. angry
*****Bet y******
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:32pm On Sep 25, 2015
encrypt:
I get a lot of mentions but if you noticed i only referred to the recharge card people, i can stand the others....there's a reason for that. The first word i see in their write up each time i check my mentions is SEMINAL instead of SEMINAR...repeatedly reading a grammatical error of such disgusting (seminal interpreted as relating to semen) magnitude is retina searing. angry
Lo @seminal....ya eyes go don see tinz oooo....*hands hin eye drop*
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 9:32pm On Sep 25, 2015
Gazaliah:
Let me BOUNCE.....

Tchao
*****Bouncer ni****** tongue tongue
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:32pm On Sep 25, 2015
Make I sub mysef...elmisti u fit dey attempt nw
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 9:33pm On Sep 25, 2015
starlight101:
lol his sufferin from heart break
★★★
Re: NYSC 2015 Batch B House by starlight101(m): 9:33pm On Sep 25, 2015
Hmmm
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 9:33pm On Sep 25, 2015
seun305:
Make I sub mysef...elmisti u fit dey attempt nw
lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 9:33pm On Sep 25, 2015
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:33pm On Sep 25, 2015
Gazaliah:
You be martial nah...One guy don dey torment elmisti for here
I am not tormented....Ozil no. Dey score too much goal b4......ur own goal drought go soon feature for goal. Com
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 9:33pm On Sep 25, 2015
elmisti:
I dnt undrstnd dis Chinese buh I know u ddnt. Score d goal....#lobatan....Gazaliah av loose form ooooooo!
You don't know the logic...

Its only Those that are prolific in goal scoring that knows the meaning of my Chichonchin cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by starlight101(m): 9:34pm On Sep 25, 2015
seun305:
Make I sub mysef...elmisti u fit dey attempt nw
lol
Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 9:34pm On Sep 25, 2015
Papa i tank u oh
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 9:34pm On Sep 25, 2015
1 2 3 ... 2275 2276 2277 2278 2279 2280 2281 ... 3378 Reply

NYSC 2015 Batch B OyoNYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library234

Viewing this topic: 1 guest(s)