₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,521 members, 8,431,364 topics. Date: Monday, 22 June 2026 at 08:45 AM

Toggle theme

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2291) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2015 Batch B House (4841414 Views)

1 2 3 ... 2288 2289 2290 2291 2292 2293 2294 ... 3378 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:28am On Sep 26, 2015
D nigga still chilling....abi
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 3:28am On Sep 26, 2015
Elmisti u be kerosene u no dey slip....chaii..
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:28am On Sep 26, 2015
The nigga still chilling......me tyre o
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:29am On Sep 26, 2015
Harinholar:
Elmisti u be kerosene u no dey slip....chaii..
Wetin u sef dey find here dis tymhuh
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 3:31am On Sep 26, 2015
elmisti:
Wetin u sef dey find here dis tymhuh
....I dey find ademasta and haywire1 ni naw just 2 dey dem say I lorff dem.. grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:36am On Sep 26, 2015
Harinholar:
....I dey find ademasta and haywire1 ni naw just 2 dey dem say I lorff dem.. grin
Kikikikiki....u dey happy bah? As ur fwesh fce don cuse kasala abi
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:36am On Sep 26, 2015
Lol
Morning to u
Harinholar:
So pipu no dey slip 4 diz thread!!! Even keribaby....ohk oooo morning 2 u all
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:37am On Sep 26, 2015
KeriBaby:
Lol Morning to u
So when did u join the nightswatchhuh
Re: NYSC 2015 Batch B House by kaysteelz(m): 3:39am On Sep 26, 2015
hmmmmn I just dey observe una in 5d cool
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 3:39am On Sep 26, 2015
elmisti:
Kikikikiki....u dey happy bah? As ur fwesh fce don cuse kasala abi
...No be me ooooo...dey just free style 4 demselves nioo
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:41am On Sep 26, 2015
Harinholar:
...No be me ooooo...dey just free style 4 demselves nioo
Issorite............so wats kipn u up...abi u be winch?
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:44am On Sep 26, 2015
kaysteelz:
hmmmmn I just dey observe una in 5d cool
Change to HHD
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 3:48am On Sep 26, 2015
elmisti:
Issorite............so wats kipn u up...abi u be winch?
...Lolss...actually I went 2 church..
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:50am On Sep 26, 2015
Harinholar:
...Lolss...actually I went 2 church..
Oh dats tru....its d last friday of da month.....I dey hear speakers here sef
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:52am On Sep 26, 2015
Bharkarh my frnd.....awayu?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 3:55am On Sep 26, 2015
elmisti:
Oh dats tru....its d last friday of da month.....I dey hear speakers here sef
grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 3:57am On Sep 26, 2015
Rmfunky wotz kiping u awake ooo..Morning 2 u....
Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:58am On Sep 26, 2015
elmisti:
Bharkarh my frnd.....awayu?
elmisti of life...how far nah! Tinz dan happen for my back o...dat weed wey I take last for Jamaica dey do tinz cos since then, na down,side,up I dey take see tinz for better view.
Re: NYSC 2015 Batch B House by kaysteelz(m): 4:00am On Sep 26, 2015
elmisti:
Change to HHD
na so but e clear say na mirror go sure
,pass
Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:01am On Sep 26, 2015
Harinholar baby, aova na? Na my front u siddon for church...mehn, Ademasta dey do tinz,na real engineer hin be grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:04am On Sep 26, 2015
Who sabi whr mobi18 dey o...I branch one of her popsy gas station today...mehn, the man dey try.
Sha no carry fuel go camp!
Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:08am On Sep 26, 2015
Kunle106 why u just leave me so? If u no come here so(I GIVE YOU 48HRS) I go open ya yansh.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 4:10am On Sep 26, 2015
bharkarh:
Harinholar baby, aova na? Na my front u siddon for church...mehn, Ademasta dey do tinz,na real engineer hin be grin
.....where av u bin 2....u make sure u finished the ram b4 coming online abi
Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:11am On Sep 26, 2015
Rossy99...mehn, mama born u well. U tight pass Ghana-sk
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:13am On Sep 26, 2015
bharkarh:
elmisti of life...how far nah! Tinz dan happen for my back o...dat weed wey I take last for Jamaica dey do tinz cos since then, na down,side,up I dey take see tinz for better view.
Oya take canadian own make ur eye clear
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 4:19am On Sep 26, 2015
Mawni darlings hope ya night was great
Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:19am On Sep 26, 2015
Harinholar:
.....where av u bin 2....u make sure u finished the ram b4 coming online abi
seriously ehn, I no reach chop ram for ur back. I no just fit say na wetin I take my time do be dis. The miss wey I miss You strong.
Re: NYSC 2015 Batch B House by rmfunky(f): 4:20am On Sep 26, 2015
Harinholar:
Rmfunky wotz kiping u awake ooo..Morning 2 u....
nothing dear just woke up can't go back to sleep again. Good morning
Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:21am On Sep 26, 2015
Blessedgurl:
Mawni darlings hope ya night was great
yes it was beautiful. Urs?
Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:24am On Sep 26, 2015
elmisti:
Oya take canadian own make ur eye clear
seriously ehn, u be human being...thanks a lot bro. I dan take am too much o...my eyes dan dey too cold o.
Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 4:27am On Sep 26, 2015
NiGgas no dy sleep here o. Chai
Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 4:30am On Sep 26, 2015
eclipsehemmy:
NiGgas no dy sleep here o. Chai
. Abi una don finally sleep
1 2 3 ... 2288 2289 2290 2291 2292 2293 2294 ... 3378 Reply

NYSC 2015 Batch B OyoNYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library234