NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2291) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4839446 Views)
1 2 3 ... 2288 2289 2290 2291 2292 2293 2294 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:28am On Sep 26, 2015 |
D nigga still chilling....abi |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 3:28am On Sep 26, 2015 |
Elmisti u be kerosene u no dey slip....chaii.. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:28am On Sep 26, 2015 |
The nigga still chilling......me tyre o |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:29am On Sep 26, 2015 |
Harinholar:Wetin u sef dey find here dis tym ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 3:31am On Sep 26, 2015 |
elmisti:....I dey find ademasta and haywire1 ni naw just 2 dey dem say I lorff dem.. ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:36am On Sep 26, 2015 |
Harinholar:Kikikikiki....u dey happy bah? As ur fwesh fce don cuse kasala abi |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:36am On Sep 26, 2015 |
Lol Morning to u Harinholar: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:37am On Sep 26, 2015 |
KeriBaby:So when did u join the nightswatch ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by kaysteelz(m): 3:39am On Sep 26, 2015 |
hmmmmn I just dey observe una in 5d ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 3:39am On Sep 26, 2015 |
elmisti:...No be me ooooo...dey just free style 4 demselves nioo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:41am On Sep 26, 2015 |
Harinholar:Issorite............so wats kipn u up...abi u be winch? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:44am On Sep 26, 2015 |
kaysteelz:Change to HHD |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 3:48am On Sep 26, 2015 |
elmisti:...Lolss...actually I went 2 church.. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:50am On Sep 26, 2015 |
Harinholar:Oh dats tru....its d last friday of da month.....I dey hear speakers here sef |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:52am On Sep 26, 2015 |
Bharkarh my frnd.....awayu? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 3:55am On Sep 26, 2015 |
elmisti: ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 3:57am On Sep 26, 2015 |
Rmfunky wotz kiping u awake ooo..Morning 2 u.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 3:58am On Sep 26, 2015 |
elmisti:elmisti of life...how far nah! Tinz dan happen for my back o...dat weed wey I take last for Jamaica dey do tinz cos since then, na down,side,up I dey take see tinz for better view. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by kaysteelz(m): 4:00am On Sep 26, 2015 |
elmisti:na so but e clear say na mirror go sure ,pass |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:01am On Sep 26, 2015 |
Harinholar baby, aova na? Na my front u siddon for church...mehn, Ademasta dey do tinz,na real engineer hin be ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:04am On Sep 26, 2015 |
Who sabi whr mobi18 dey o...I branch one of her popsy gas station today...mehn, the man dey try. Sha no carry fuel go camp! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:08am On Sep 26, 2015 |
Kunle106 why u just leave me so? If u no come here so(I GIVE YOU 48HRS) I go open ya yansh. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 4:10am On Sep 26, 2015 |
bharkarh:.....where av u bin 2....u make sure u finished the ram b4 coming online abi |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:11am On Sep 26, 2015 |
Rossy99...mehn, mama born u well. U tight pass Ghana-sk |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:13am On Sep 26, 2015 |
bharkarh:Oya take canadian own make ur eye clear |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 4:19am On Sep 26, 2015 |
Mawni darlings hope ya night was great |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:19am On Sep 26, 2015 |
Harinholar:seriously ehn, I no reach chop ram for ur back. I no just fit say na wetin I take my time do be dis. The miss wey I miss You strong. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by rmfunky(f): 4:20am On Sep 26, 2015 |
Harinholar:nothing dear just woke up can't go back to sleep again. Good morning |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:21am On Sep 26, 2015 |
Blessedgurl:yes it was beautiful. Urs? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:24am On Sep 26, 2015 |
elmisti:seriously ehn, u be human being...thanks a lot bro. I dan take am too much o...my eyes dan dey too cold o. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 4:27am On Sep 26, 2015 |
NiGgas no dy sleep here o. Chai |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 4:30am On Sep 26, 2015 |
eclipsehemmy:. Abi una don finally sleep |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4


