₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,393 members, 8,440,385 topics. Date: Monday, 06 July 2026 at 09:56 PM

Toggle theme

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2303) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2015 Batch B House (4944483 Views)

1 2 3 ... 2300 2301 2302 2303 2304 2305 2306 ... 3378 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 11:31am On Sep 26, 2015
mobi18:
dts nt true..no mind am oo,nysc talk say na wen we collect call up letter we go know d stream wey we dey
. Ma dear its tru o. Check
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:31am On Sep 26, 2015
eclipsehemmy:
Niggas plss chech da nysc portal nd login yhur dash board. Am seein sum scrary message ooo. :
Damn u need to contact NYSC fast oooo, this is serious issue oo

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 11:31am On Sep 26, 2015
huh
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 11:31am On Sep 26, 2015
haywire1:
I'm expecting a day we all go enter ther thread for 5 mins to display madness and give them free pages increment then come out

#
Lets free Dem jooor...Dem still dey visit the page small small...

Lets get 3k first
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sambest2(m): 11:32am On Sep 26, 2015
Where is jemimaa01 huh
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 11:32am On Sep 26, 2015
DonPsymon:
Baba... Are you serious?
Na dashboard we go see am shey?
lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:32am On Sep 26, 2015
Gazaliah:
Lets free Dem jooor...Dem still dey visit the page small small...

Lets get 3k first
Na soo bro

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:33am On Sep 26, 2015
mobi18:
dts nt true..no mind am oo,nysc talk say na wen we collect call up letter we go know d stream wey we dey
Lol grin


Didn't see anything sha... Not that I'm bothered... Saw my call up number and the usual 'print your green card' stuff...
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:33am On Sep 26, 2015
DonPsymon:
Lol grin


Didn't see anything sha... Not that I'm bothered... Saw my call up number and the usual 'print your green card' stuff...
I pity u oooo

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 11:34am On Sep 26, 2015
U wonder why you people dey disturb urself..

NYSC is nothing meaningful.
Let Dem.do what dey wan do and we await our call up letter.
Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 11:35am On Sep 26, 2015
Gazaliah:
Are you a Foreign gradhuh
. Nah. Na leadcity ibadan here I finish. I do reg finish since d first day sef. I jux saw dix today.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 11:35am On Sep 26, 2015
Sambest2:
Where is jemimaa01 huh
She's at FAMILY house for sallah
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:35am On Sep 26, 2015
Gazaliah:
U wonder why you people dey disturb urself..

NYSC is nothing meaningful.
Let Dem.do what dey wan do and we await our call up letter.
But donpsymon Neva see his own stream

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 11:36am On Sep 26, 2015
eclipsehemmy:
. Nah. Na leadcity ibadan here I finish. I do reg finish since d first day sef. I jux saw dix today.
Do you login tru already have an accounthuh
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:36am On Sep 26, 2015
haywire1:
I pity u oooo
#
Better not me trolling me *angry face*
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 11:37am On Sep 26, 2015
haywire1:
But donpsymon Neva see his own stream

#
Shuuuuuu.

I don see him name for stream 1
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:37am On Sep 26, 2015
haywire1:
I pity u oooo
#
Better dont be trolling me *angry face*
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:38am On Sep 26, 2015
eclipsehemmy:
. Nah. Na leadcity ibadan here I finish. I do reg finish since d first day sef. I jux saw dix today.
Act fast ooo, mak sure u fix d error this weekend oo cos Nysc letter na next week fa

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by JibrilJunior: 11:38am On Sep 26, 2015
elmisti:
Jibriljunior....I sure say if em. Call u for awse now, u no go ansa......#hustling#....#LandMustbe obtained#....#u sha want to leave. The left#
Lol... grin grin

And D 2k3 sef , D name no cute like 3k

Bt anyway, u be weyrey grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:39am On Sep 26, 2015
Gazaliah:
Do you login tru already have an accounthuh
if u login tru that,u wnt c anything..
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:40am On Sep 26, 2015
Gazaliah:
Shuuuuuu.

I don see him name for stream 1
Baba you no well grin

I for like stream I o... But even na stream II I dey all na service jor


+ how we suppose check the thing? No be for that 'already have an account' we go click?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:40am On Sep 26, 2015
babatawa:
Atall i nede forget family o where's Haliluck and Jemimaa01 pls sad
right here!!
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:40am On Sep 26, 2015
Gazaliah:
Shuuuuuu.

I don see him name for stream 1
Na stream ii he go dey jare


#
Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 11:40am On Sep 26, 2015
eclipsehemmy:
Niggas plss chech da nysc portal nd login yhur dash board. Am seein sum scrary message ooo. :
Hw to u login hope is not through d confirm payment link?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sambest2(m): 11:42am On Sep 26, 2015
Gazaliah:
She's at FAMILY house for sallah
Her last presence of Sept 14th.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 11:42am On Sep 26, 2015
DonPsymon:
Baba you no well grin

I for like stream I o... But even na stream II I dey all na service jor


+ how we suppose check the thing? No be for that 'already have an account' we go click?
Seriously,I went tru a link that one guy uses yesterday but nothing happens to my dashboard..

I even login tru the Already have an account sef,nothing has changed...its still your call up number is ...........
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 11:43am On Sep 26, 2015
DonPsymon:
Baba you no well grin
I for like stream I o... But even na stream II I dey all na service jor
+ how we suppose check the thing? No be for that 'already have an account' we go click?
Even u lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:43am On Sep 26, 2015
DonPsymon:
Baba you no well grin

I for like stream I o... But even na stream II I dey all na service jor


+ how we suppose check the thing? No be for that 'already have an account' we go click?
http://portal.nysc.org.ng/nysc3/CompletePayment

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:43am On Sep 26, 2015
haywire1:
Na stream ii he go dey jare


#
*slaps you*


Baba give me this gist full nau cheesy


Any special link dey to check that stuff? Or na for that 'already have an account' for nysc portal we go check?
Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 11:43am On Sep 26, 2015
Gazaliah:
Do you login tru already have an accounthuh
. Nah. I jux did dat now nd its clear na psn send me one mumu link lyk dat. http://portal.nysc.org.ng/nysc3/CompletePayment. Den afta log in I jux go bac home nd I c dat mumu msg. Na me I worry mysef. I grab now. False alarm
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 11:44am On Sep 26, 2015
Sambest2:
Her last presence of Sept 14th.
Don't you know that she will Trek nihuh

Dats why cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by JibrilJunior: 11:44am On Sep 26, 2015
JibrilJunior:
[size=15pt]DUKEDOM OF SPICES

Home of the 13 Fairies

Grand Council of the World Order[/size]



[size=13pt]Seat of His Royal Highness, Engineer JibrilJunior, Diplomat I, Duke of Spices

Seat of Her Highness, Haliluck I, Duchess of Spices[/size]































PRIVATE APARTMENT


















































COURTHOUSE













































SECURITY OUTPOST
















































Duke's Villa













































SITE OF THE GALAXIAL MANSION







































MAIN ENTRANCE

All hail the Duke,

If you need a space here, mention us to fix a day for discussion.
No trespassing in the Dukedom!
No Illegal buildings
Defaulters will be severely punished
Finally built..2k3,

Second phase, 2K5

I no dey good mood O embarassed
1 2 3 ... 2300 2301 2302 2303 2304 2305 2306 ... 3378 Reply

NYSC 2015 Batch B OyoNYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library234

Viewing this topic: 5 guest(s)