NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2306) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4822479 Views)
1 2 3 ... 2303 2304 2305 2306 2307 2308 2309 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 1:02pm On Sep 26, 2015 |
babatawa:It seems Hadassaheke has gotten asylum in Germany. See me see goal. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 1:03pm On Sep 26, 2015 |
Xcozee:Wow...whatasmallworld! Brando na beta pikin...short, dark and brilliant, he ws amng d 6best graduatin stdnts frm hs dept. Tell am u dey same forum with Master P, Engineerng D.O.Sport. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hadassaheke(f): 1:05pm On Sep 26, 2015 |
babatawa:am here sire! where av u bin if i may ask? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 1:06pm On Sep 26, 2015 |
Xcozee:You did FGC keffi? You may know krumen, Yahaya, David, MLS. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 1:11pm On Sep 26, 2015 |
Kbs468, even if u no comment i stil see you. I dey always see my boss |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 1:13pm On Sep 26, 2015 |
Sammy2310(name wey dey sound like nokia3310)...as you be computer guru, why u no come add networking to ur web dev skills? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 1:17pm On Sep 26, 2015 |
Blessedgurl i dey gweet u ystday u dey do me yanga abi...ride on o! Donpsymon, abeg i fit mix you with strawberry youghut? Tk4life wen are starting our battle? ***cos i dey hot, i wana flog you wirelessly*** Doublelady, joyce21 i greet you all. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 1:19pm On Sep 26, 2015 |
Joyce21:Abi now... So where for Ztown? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 1:25pm On Sep 26, 2015 |
ademasta:padi mi Ademasta any day any tym me i ready for u ooo buh na which wan u dey play PES 16 or FIFA 15 or street soccer n Joyce21 hw u nau |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 1:27pm On Sep 26, 2015 |
Blessedgurl hw u nau u just dey play low key after u don shake my e- hrt nor b small |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 1:27pm On Sep 26, 2015 |
tk4life:Baba na fifa15 o... Neva even knw who sabi play am past btw me and beckham |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 1:28pm On Sep 26, 2015 |
Sambest2: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 1:28pm On Sep 26, 2015 |
tk4life:who am i to read what you wrote? ***hmmm, Ignored** |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 1:30pm On Sep 26, 2015 |
ademasta:Guy oya ready d kulikuli n kunu aya or na zaki u dey take make we get down to it |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 1:31pm On Sep 26, 2015 |
ademasta:wait oooo Ademasta na bad tin to e- crush on blessedgurl ni |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 1:38pm On Sep 26, 2015 |
tk4life:Not at all |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 1:39pm On Sep 26, 2015 |
tk4life:Omo you self dey visit those joints(kunu joints) for zaria? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:44pm On Sep 26, 2015 |
ademasta:wetin my name do u??.... nd I know d basics of networking (theory nd little practical stuff)....but av not really work in a firm dat wil require dat skil from me...nd until am able to practice it on day to day lyk I do wit web nd application programming... I can't boast dat I av dat skil..bfor I embarrass mysef in front of some guru.... but it's a knowledge I can always develop... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 1:45pm On Sep 26, 2015 |
elmisti:Thanks dear. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 1:49pm On Sep 26, 2015 |
tk4life:Am good. My network was bad so I couldn't really follow up. I didn't do anything to your e-heart. I just complimented your facial features and that's all. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 1:50pm On Sep 26, 2015 |
sammy2310:Very great bro! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 1:53pm On Sep 26, 2015 |
Ademasta I nor fit make yanga for you nau. I dey na network just misbehave yesterday. Anyway, how are you doing today. #stillteamademastaharinholar |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:53pm On Sep 26, 2015 |
ademasta:Thanks bro.... can we know u also?? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 2:09pm On Sep 26, 2015 |
Like play like play Mancity is losing. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 2:11pm On Sep 26, 2015 |
babatawa:Aburo mi,bawoni You scarce gan oooooo...Infact,the whole congregation dey miss you.. In other news,Ademasta and haywire1 dey beef demselves. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 2:12pm On Sep 26, 2015 |
hilsocial:Dem go balance before the end of the match |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:12pm On Sep 26, 2015 |
hilsocial:no be small tin ooo... I dey jubilate evry goal spurs dey score sef.. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 2:15pm On Sep 26, 2015 |
Gazaliah:fot which match? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 2:16pm On Sep 26, 2015 |
sammy2310:U be Man U or Arsenal fan? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Allsmyles(f): 2:16pm On Sep 26, 2015 |
JibrilJunior:Sighted...whr d documents dy? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:17pm On Sep 26, 2015 |
hilsocial:Man Utd |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 2:22pm On Sep 26, 2015 |
Tottenham 4 - 1 Man city. |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 1 guest(s)

with hilsocial xcozee deracathy e.t.c ooo
You scarce gan oooooo...