NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2318) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4760590 Views)
1 2 3 ... 2315 2316 2317 2318 2319 2320 2321 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 8:28pm On Sep 26, 2015 |
haywire1:Now I get where all this is leading to. Buh you guys shouldn't spoil the fun here. . . . . . #Gooooooaaaaaallllll . . . . #whovexdonhelp . . . . . . #nawegetamso |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:31pm On Sep 26, 2015 |
KeriBaby:Hehehe... Na so jare |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:31pm On Sep 26, 2015 |
Bless you brother doublezero7: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by socially4fun: 8:32pm On Sep 26, 2015 |
doublezero7:Patience it is bro. Thanks. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:33pm On Sep 26, 2015 |
Correct guy ademasta: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:33pm On Sep 26, 2015 |
haywire1:Wetin dey do dis one? I sch for north u stil wan carry me go north? Abeg o... Mo fi gbogbo irunmole towa ni cuba be e o! And where be area wey u wan carry elmisti go? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:34pm On Sep 26, 2015 |
Blessedgurl:Chaiii na hand u take score d goal jare ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 8:35pm On Sep 26, 2015 |
ademasta:datz true oooo.....also faithluv5 omo oni convocation... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 8:36pm On Sep 26, 2015 |
Wat |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:37pm On Sep 26, 2015 |
doublezero7:Why u dey counter Haywire1 now? ***he claims to be nysc staff ooo*** |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:38pm On Sep 26, 2015 |
haywire1:Like say u knw wetin I want............ |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:40pm On Sep 26, 2015 |
ademasta:U don start ur corny attitude sey d bros mention my moniker ni If I start dey tear for u now dey go say I dey bully u ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 8:40pm On Sep 26, 2015 |
[quote author=Marcelinho post=38410578]Wat[/quote Abadie eh e |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:41pm On Sep 26, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 8:41pm On Sep 26, 2015 |
Ademasta am here o. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:41pm On Sep 26, 2015 |
haywire1:I go soon wound you |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by kam4r(m): 8:41pm On Sep 26, 2015 |
Goodevening Guys , Massive Shoutout to all Arsenal Fans in The House ... Gooners made us proud today , Hope Yall had a Good day ... Mehn! About 30Days to go Go before Camp , seems so Far ! .. Niggas cant wait o ! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:42pm On Sep 26, 2015 |
Hehehe we good Ufan mi [quote author=goodyboo post=38410703][/quote] |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:42pm On Sep 26, 2015 |
kam4r:Which arsenal, u miss road, na man utd fans dey here jare, check crime thread for arsenal fans ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:43pm On Sep 26, 2015 |
Harinholar:Yea she dey do convo today tru tru... Make she quick enter come show us pikshures |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:44pm On Sep 26, 2015 |
Blessedgurl:Hw are u? U'v bn so reserved ds days, u no dey wan comment |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by tonyx4x44(m): 8:45pm On Sep 26, 2015 |
all the people whe dey say random... una know say there are a number of random sampling methods abi?? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 8:45pm On Sep 26, 2015 |
haywire1:Goal na goal whether na through handball or football |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:46pm On Sep 26, 2015 |
kam4r:thanks, we full ground 4 here oh |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by kam4r(m): 8:46pm On Sep 26, 2015 |
Lool Na Them Agberos full that side , Chelsea Fans ... I Go like make u Repeat This thing after we trash una Nextweek . haywire1: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 8:47pm On Sep 26, 2015 |
ademasta:I jux dey. Na lowkey tins *in banky w voice |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:47pm On Sep 26, 2015 |
Blessedgurl: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by tonyx4x44(m): 8:48pm On Sep 26, 2015 |
haywire1:wetin be "man u" na fruit juice ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:48pm On Sep 26, 2015 |
kam4r:Kikikikikikikikikikkokokokokokakakakakakaka , dreamer . Arsenal wey God save today ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:49pm On Sep 26, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by kam4r(m): 8:50pm On Sep 26, 2015 |
Lool this Guy e be like say u dey mistake chelsea For arsenal ... Na 5 -2 be scores o , no be 2 - 2 haywire1: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:50pm On Sep 26, 2015 |
Blessedgurl:It's cool dear. Hope u self don buy kit things? |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 11 guest(s)

