₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,432 members, 8,421,943 topics. Date: Sunday, 07 June 2026 at 11:12 AM

Toggle theme

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2402) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2015 Batch B House (4736651 Views)

1 2 3 ... 2399 2400 2401 2402 2403 2404 2405 ... 3378 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:36am On Sep 29, 2015
Blessedgurl:
Na Chief Imam (Gazaliah) area be that. And rumour has it that the Camp is one of the best.
Abi wetin your signal dey copy.
just getting missed signals to expect d worst from DT region...
how's d state like?
Re: NYSC 2015 Batch B House by 2el(op): 10:36am On Sep 29, 2015
Blessedgurl:
2el top of the morning to you
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:36am On Sep 29, 2015
this is for elmisti.................. grin grin grin grin grin

grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin

grin grin grin grin grin grin grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by tolustx(m): 10:36am On Sep 29, 2015
mobi18:
yes nah...even human beings get second hand nd third hand sef
ah. Error. 2nd hand tennis still beta sef but a 2nd hand short is a No No for me.

But some pple go say tokumbo products beta pass new one.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 10:37am On Sep 29, 2015
Hey
Re: NYSC 2015 Batch B House by JibrilJunior: 10:37am On Sep 29, 2015
JibrilJunior:
10
11...and that's enough
Re: NYSC 2015 Batch B House by djflamini(m): 10:37am On Sep 29, 2015
I have a question to askhuhWill anybody blame me me if I (mistakenly)cheat on my girlfriend during NYSC?I said (Mistakenly).pls I nid ansas.question for errybody.
Re: NYSC 2015 Batch B House by tolustx(m): 10:38am On Sep 29, 2015
Sorry bro. Beta luck next time. grin grin grin
mobi18:
this is for elmisti.................. grin grin grin grin grin

grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin

grin grin grin grin grin grin grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:38am On Sep 29, 2015
itoski:
how do u propose I go abt it? embarassed
★★★ Way forward----> https://www.nairaland.com/2517785/save-light-great-fighter ★★★~ ©Mistabiola® lipsrsealed

Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:38am On Sep 29, 2015
tolustx:
ah. Error. 2nd hand tennis still beta sef but a 2nd hand short is a No No for me.

But some pple go say tokumbo products beta pass new one.
lol,me im nt a fan of second product dough buh i admire it on people if its fine..buh rilly,i dey fear d short..since na wetin person don wear put for yansh grin grin grin grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:39am On Sep 29, 2015
haywire1:
Frog wettin , if u burn one thief forget oo other thieves go lay low

#
Omo you dey vex oooo!!!....But u got a point!
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:39am On Sep 29, 2015
tolustx:
Here's my plot.
Which type small plot be dis huh
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:40am On Sep 29, 2015
tolustx:
Sorry bro. Beta luck next time. grin grin grin
hope say u never start to take elmisti weed...? where u take c bro?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 10:40am On Sep 29, 2015
mobi18:
werin be dis naw? kai,dis isnt sexy atall.. undecided oya mk una clap for me,first to reach dis plot
You this girl, must everytin be sexy or start with sex? Lol.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:42am On Sep 29, 2015
donasere:
Omo you dey vex oooo!!!....But u got a point!
wetin haywire1 dey talk so,y u go burn people? dts jungle justice,nd d courts dnt care if d person u killed committed a crime,u will also be punishd
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:42am On Sep 29, 2015
djflamini:
I have a question to askhuhWill anybody blame me me if I (mistakenly)cheat on my girlfriend during NYSC?I said (Mistakenly).pls I nid ansas.question for errybody.
Bia...

What is mistake in cheat huh
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:42am On Sep 29, 2015
djflamini:
I have a question to askhuhWill anybody blame me me if I (mistakenly)cheat on my girlfriend during NYSC?I said (Mistakenly).pls I nid ansas.question for errybody.
Y dem go blame u?? After all u are serving ur country....ur fada land and d geh dey ur fada land hence....u serve her too! wink cheesy

Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:43am On Sep 29, 2015
DonPsymon:
What's up?
★★★The Sun★★★~ ©Mistabiola® lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:43am On Sep 29, 2015
Ayima:
You this girl, must everytin be sexy or start with sex? Lol.
oya naw,post monitor,tell me d 1st nd d last time i talk sexy... yimu for u.. o ti mozz gan.. elmisti gon gve u take abi
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:44am On Sep 29, 2015
mobi18:
hope say u never start to take elmisti weed...? where u take c bro?
Na osogbo weed get am o grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 10:44am On Sep 29, 2015
People are tired of buying land, hehehehehehe.
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:44am On Sep 29, 2015
mobi18:
hope say u never start to take elmisti weed...? where u take c bro?
Na osogbo weed get am o grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:44am On Sep 29, 2015
mobi18:
wetin haywire1 dey talk so,y u go burn people? dts jungle justice,nd d courts dnt care if d person u killed committed a crime,u will also be punishd
You will be punished abi the burner will be punishedhuh....

Follow haywire talk ooo!!
He's the presiding judge over jungle supreme court!
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:45am On Sep 29, 2015
DonPsymon:
Bia...

What is mistake in cheat huh
leave am,no body will blame u dear,buh no blame ur babe too,if she mistakenly cheat on u,con leave ur ass,con mistakenly marry behind ur bck only for u to mistakenly find out shes married d next time u c her
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:46am On Sep 29, 2015
mistabiola:
★★★The Sun★★★~ ©Mistabiola® lipsrsealed
Its bright over there?

Well I'm not a fan of the sun too... You for jes stay indoors if its too hot.
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:46am On Sep 29, 2015
Blessedgurl:
Blessedgurl's Arsenal Fan House
good to see a fellow gunner esp a checkess cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:47am On Sep 29, 2015
[quote author=donasere post=384

You will be punished abi the burner will be punishedhuh....

Follow haywire talk ooo!!
He's the presiding judge over jungle supreme court![/quote]loll,,,bro,never take am personal naw,no be u i dey refer to..hehehehehehheeee,,u dey fear,u will nt be punished ooo ijn,hu wan punish u,i min d burner,,didnt construct d sentence well grin grin grin grin grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:48am On Sep 29, 2015
DonPsymon:
Na osogbo weed get am o grin
lolllllllllllll..........iyen gan badt gan
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:48am On Sep 29, 2015
mobi18:
leave am,no body will blame u dear,buh no blame ur babe too,if she mistakenly cheat on u,con leave ur ass,con mistakenly marry behind ur bck only for u to mistakenly find out shes married d next time u c her
Lol grin

Cc Djflamini

grin

All na mistake sha sha... So if can mistakenly cheat... Expect serious mistakes from erybody undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 10:49am On Sep 29, 2015
mobi18:
oya naw,post monitor,tell me d 1st nd d last time i talk sexy... yimu for u.. o ti mozz gan.. elmisti gon gve u take abi
lol, naso i see o.We need it.
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:49am On Sep 29, 2015
mistabiola:
★★★ Way forward----> https://www.nairaland.com/2517785/save-light-great-fighter ★★★~ ©Mistabiola® lipsrsealed
who put weed for ur beans??
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:50am On Sep 29, 2015
[quote author=mobi18 post=38490916][/quote]Lwkm............communication error!!

Y dem neva punish dem aluu 4 pipuhuh...
1 2 3 ... 2399 2400 2401 2402 2403 2404 2405 ... 3378 Reply

NYSC 2015 Batch B OyoNYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library234