NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2416) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4787599 Views)
1 2 3 ... 2413 2414 2415 2416 2417 2418 2419 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by doublezero7(m): 1:31pm On Sep 29, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:32pm On Sep 29, 2015 |
![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:35pm On Sep 29, 2015 |
ademasta:Paddy mi oko omoge oku ojo die... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:36pm On Sep 29, 2015 |
haywire1:Kikiki.....It is jibriljunior that declared surplus ooo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:37pm On Sep 29, 2015 |
Blessedgurl:Buh u jst jump into blaming me and mobi na |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 1:38pm On Sep 29, 2015 |
KeriBaby:for ya mind u don hit punchline come dey shine teeth...u nd who self?mtcheeeeew....10mb? smh for u.....den haywire1 com dey yarn trash... get me elmisti... ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:40pm On Sep 29, 2015 |
KeriBaby:Kikiki....hw u sabi say na wetin him and hin boo dey do b dat |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 1:41pm On Sep 29, 2015 |
DonPsymon:Meaning? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:42pm On Sep 29, 2015 |
Wait sef,,,,,all dis INEC pple wey carry our ballot box go since yestdai....wia dem dey na ......lemme call. That flex12 boy |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 1:42pm On Sep 29, 2015 |
haywire1:If someborry cash you hen |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:43pm On Sep 29, 2015 |
dossylvanus:Tonyx4x44......come and see oooo....silver back is back .....silverback is back silverback is back! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:46pm On Sep 29, 2015 |
Zeeenas:Break kini....see zeeenas oooo.....abeg me no get. Heart ....why una no even pity me sef ....na like dis una wicked reach![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:47pm On Sep 29, 2015 |
![]() There's joy in telling the truth whodohgeepee: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 1:50pm On Sep 29, 2015 |
itoski: ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 1:50pm On Sep 29, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:50pm On Sep 29, 2015 |
Lol by their appearance we shall know them elmisti: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by winningbt: 1:56pm On Sep 29, 2015 |
Please guys when I printed my Green card it was a different birth year that is there please I hope am save |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:56pm On Sep 29, 2015 |
So u have printed ur own And we're still waiting for October 21 winningbt: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Rossy99(f): 2:04pm On Sep 29, 2015 |
bharkarh:watz dt,i dnt get u |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:05pm On Sep 29, 2015 |
winningbt:where we're you posted to? Are you I stream one or two? Congrats |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 2:05pm On Sep 29, 2015 |
Rossy99:meaning you are beautifully beautiful ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:06pm On Sep 29, 2015 |
Heheheh correct majidyusuf: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:06pm On Sep 29, 2015 |
winningbt:where were you posted to? Are you In stream one or two? Congrats |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 2:06pm On Sep 29, 2015 |
majidyusuf:lol |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:08pm On Sep 29, 2015 |
![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 2:09pm On Sep 29, 2015 |
elmisti:Oya nor vex. I don leave the matter |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by winningbt: 2:09pm On Sep 29, 2015 |
Sorry everyone it was a mistake I meant green card |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:10pm On Sep 29, 2015 |
Welcome back winningbt: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 2:12pm On Sep 29, 2015 |
Abeg make una holla me o if we dan reach 2`419` I wan build cyber-cafe there. Thanks! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by winningbt: 2:12pm On Sep 29, 2015 |
KeriBaby:thanks |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:12pm On Sep 29, 2015 |
Blessedgurl:Cool....hwz prprtn for Ogun....shey u av. Done all neccesary shopping for two |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 2:12pm On Sep 29, 2015 |
KeriBaby:pay 5k to get ur call up letter mail to u now now as network full ![]() |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4



oku ojo die...
......lemme call. That flex12 boy

