NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2418) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4733257 Views)
1 2 3 ... 2415 2416 2417 2418 2419 2420 2421 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 2:43pm On Sep 29, 2015 |
![]() ![]() ah dedicate ds land to keribaby..... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dammyllare(m): 2:44pm On Sep 29, 2015 |
Guys....afternoon,anyone who has interest in working his or service should contact me as soon as possible |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:44pm On Sep 29, 2015 |
All Uniport students can itoski: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:44pm On Sep 29, 2015 |
Director General dammyllare: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:44pm On Sep 29, 2015 |
DonPsymon: And it's sad know arsenal is the only team who has got consistency in the last 5 yrs. Man utd- lose Fergie, moyes did rubbish, new set of players, van Gaal, change of game play. Liverpool- rafa sell dia birthright before hin comot the club Chelsea- lost track of d number of managers dey've used sef Man city- well no experience really na money make dem blow and demsef pursue coach. Arsenal bin consistent yet dem still never perform! I honestly dey vex for kanu wey flush nigerians go daht economical club. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:45pm On Sep 29, 2015 |
Uniqueness01 ur ghost mode strong af! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:47pm On Sep 29, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Uniqueness01(f): 2:47pm On Sep 29, 2015 |
KeriBaby:Lol! And you catch me af! I lazy today no mind me ![]() Howdy? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 2:47pm On Sep 29, 2015 |
KeriBaby:God forbid...who dey teach u all ds trash sef... u don talk finish ba....lorbitch..... ....she's feeling da niccur.....![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:47pm On Sep 29, 2015 |
DonPsymon:Abi ooooo....... And na we stil get tv rights pass ooo!!. Oshe adidas nyc jersey!...make I order my own sef! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 2:48pm On Sep 29, 2015 |
KeriBaby:who pause u?? can what ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 2:49pm On Sep 29, 2015 |
KeriBaby:look at who z rejecting... like say if ah give u land for lekki phase one u nor go collect...dey form ehn... keribaby... keriHilson.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:50pm On Sep 29, 2015 |
DonPsymon:I swear that's aw dey are oo!!! A fwends pop once told me that wen u support arsenal u get to a point wen u stop supporting for trophies and just support for the love of the game!! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by JibrilJunior: 2:50pm On Sep 29, 2015 |
elmisti: ![]() Royal weeds Inc. Meanwhile, Wetin be Benilin with Codeine ? Sumbody wan gimme drink today... ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 2:52pm On Sep 29, 2015 |
donasere:no go order fake ooo...cos I know say u be result fan |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:53pm On Sep 29, 2015 |
itoski:No vex. Please what is it called Wen was d last tym u won me conviniently ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:54pm On Sep 29, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:54pm On Sep 29, 2015 |
dammyllare:Aw I wan contact u na ![]() U no drop number Abeg come let's talk oo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:57pm On Sep 29, 2015 |
This one u dey face me today Faithluv5 come and carry ur boo mbok whodohgeepee: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Uniqueness01(f): 2:57pm On Sep 29, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:57pm On Sep 29, 2015 |
![]() itoski: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:58pm On Sep 29, 2015 |
JibrilJunior:Lol the new coca cola ooo! Hope U liked it? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:58pm On Sep 29, 2015 |
donasere:Lolz.............*rush bak inside*......*looking for the last combo I smoked* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:59pm On Sep 29, 2015 |
itoski:Lol!!!.....abeg where I fit get origina ? ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:59pm On Sep 29, 2015 |
Coolies Uniqueness01: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 3:00pm On Sep 29, 2015 |
dammyllare:. Peeps lyk yhu no suppose dy alive. Contact yhu kor. Flash yhu ni |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 3:00pm On Sep 29, 2015 |
donasere:Di's morning in fifa16 (4-1) ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 3:00pm On Sep 29, 2015 |
elmisti:Haywire1 come carry our ikd broda go awse ooo!!!! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 3:00pm On Sep 29, 2015 |
KeriBaby:akparaino... u get mind.....oh faithluv5 don 'dump' me o....na to cast aspersions on anyone esp u kerihilson aka keribaby....ubiak...... ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 3:01pm On Sep 29, 2015 |
mistabiola:for how many minutes, 15? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:01pm On Sep 29, 2015 |
JibrilJunior:Kikiki....that's one dope sh*t pple drink nowadays....chemical filled |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 3:02pm On Sep 29, 2015 |
elmisti ehen come hia |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 2 guest(s)


so sad...

